Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,111 members, 7,828,939 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 04:19 PM

Meet Krazy People Here - Dating And Meet-up Zone (51) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Meet Krazy People Here (34599 Views)

Any People Here Living With Herpes Want To Meet Me On My Site? / Meet And Date People Here Nigerians Only (home And Abroad) / Any Igbo People Here (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (Reply) (Go Down)

Re: Meet Krazy People Here by dani1luv: 7:42pm On Jun 09, 2010
^^see lie . .err nor be. .righti grin
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 2:42am On Jun 10, 2010
Mac4u2nv:

Okay now, i hear you, see me jumpin ooo, grin grin so where my biscuit?

Good news: Mummy brought biscuit
Bad news: Biscuit see dirty mouths dey come chop am and biscuit pick race! angry

mukina2:

krazynaija
dude you win krase prize chei! grin grin grin

I get medals and trophy but i exchange dem for dodo and ewa agonyin grin

Lefti:

I don come again, new name, new kolomental ideas! @ general kolo, una no go welcome me?? @ mukina, how far now! On behalf of the house I wan move d motion to make you the second in command of the republic of kolo mentality! if krazynaija bleep up we go overtrow am make u number one! cool cool

Back to General Kolo, how we go take celebrate the 3rd anniversary of Kolo republic
Abi u forget say na 14th June

Na for everybody to come display their kolo skills & abilibi grin grin grin

KAI! ABOKI who you be ? come on talk your Old username and froduce your cerfiTIcate of KoloIzm before i #Gbagaun you! angry , But ermm, The suggestion nice how e go be? smiley

dani1luv:

if i jump inside river. .ow i go chop the biscuit

You nefa hear of biscuit syrup?
Re: Meet Krazy People Here by Ogaga4Luv(m): 3:23am On Jun 10, 2010
[size=13pt]Heyyyyyyy my fellow crazy people. . . . how you guy's doing? smiley just dropping by some crasy hailing from the madhouse. . . . grin grin wink [/size]
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 3:59am On Jun 10, 2010
Ogaga4Luv:

[size=13pt]Heyyyyyyy my fellow crazy people. . . . how you guy's doing? smiley just dropping by some crasy hailing from the madhouse. . . . grin grin wink [/size]

you do well, now how we go welcome you sef? erm, Black Kola or Cold Akamu?
Re: Meet Krazy People Here by Ogaga4Luv(m): 4:22am On Jun 10, 2010
[size=13pt]Gimme the '' Black Kola'' -- and something to wash the throat. . . . grin grin wink[/size]
krazynaija:

you do well, now how we go welcome you sef? erm, Black Kola or Cold Akamu?
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 4:27am On Jun 10, 2010
Erm aboki don close so i dey paint one gravel to black, to wash the throat no probs OMO dey grin
Re: Meet Krazy People Here by Ogaga4Luv(m): 5:19am On Jun 10, 2010
[size=13pt]Cheii. . . . man , nor bi like this we talk am before oo. . . . this one when you don give excuse say '' aboki'' - don close hope you nor go dagbo me?? grin grin smiley[/size]
Re: Meet Krazy People Here by xynerise: 12:58pm On Jun 10, 2010
@ Topic. I can see here is an asylum grin
Re: Meet Krazy People Here by Lefti: 7:42pm On Jun 10, 2010
@dani1luv, em e bi like say ur kolo don wan expire abi grin grin

@general kolo, i wan born again na why i come renew myself so my old self don pass away cheesy cheesy wetin u think!

Anyhow sha, make una dey kolo dey go!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Re: Meet Krazy People Here by Ogaga4Luv(m): 12:49am On Jun 11, 2010
grin grin
xynerise:

@ Topic. I can see here is an asylum grin
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 1:38am On Jun 11, 2010
now wave your flag . .

ohohohohohohohohohohoh grin cheesy cheesy cheesy
Re: Meet Krazy People Here by Ogaga4Luv(m): 2:16am On Jun 11, 2010
[size=13pt]I can see you're enjoying that music. . . . K'naan really turned me on with his voice . grin cheesy cheesy wink[/size]
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 2:23am On Jun 11, 2010
So even kolo peepo dey listen to music, wonders shall nefa erndz
Re: Meet Krazy People Here by Ogaga4Luv(m): 2:31am On Jun 11, 2010
[size=13pt]Wetin you think before. . . .? na '' kolo'' people like to dey play and listen to music pass any other persons existing in the world. . . . man , im beginning to suspect even you wen start this thread  , your  own kolo never mature reach .

Ok. . .  tell me if we nor dey listen to music why we come dey dance to the rhyme so easy?? grin grin cheesy cheesy wink
[/size]
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 2:34am On Jun 11, 2010
LWKMD! i dunno bout you buh me no need music to dance! even when lecturer dey yarn dust me go juss dey breakdance n giv em alanta grin
Re: Meet Krazy People Here by Ogaga4Luv(m): 2:56am On Jun 11, 2010
[size=13pt]So you think you can't dance. . . . ok , throw a step forward and twist your hand two times and see if you won't be the first '' kolo ''- to invert what i call ( dick slangin) dance . Try iT. . . ? grin grin wink[/size]
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 3:00am On Jun 11, 2010
falls down and breaks neck *dead*
Re: Meet Krazy People Here by deneut: 5:12am On Jun 11, 2010
mheeeeeeeeeeeeen,see kolowental 4 here.i was passing by, then i saw kolo building,jus wanna say hi.
Re: Meet Krazy People Here by Osama10(m): 5:23am On Jun 11, 2010
I don kolo ooo. grin
Re: Meet Krazy People Here by Mac4u2nv(m): 11:10am On Jun 11, 2010
I dey kolo craze, i no wan well oooo
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 10:41pm On Jun 13, 2010
deneut:

mheeeeeeeeeeeeen,see kolowental 4 here.i was passing by, then i saw kolo building,jus wanna say hi.

You sure say na only hi you wan say? grin Common confess and letz parry hard!, I mean KRAZY HARD! grin

Osama10:

I don kolo ooo. grin

#TrueConfession grin

Mac4u2nv:

I dey kolo craze, i no wan well oooo

#CertifiedUnwell sotay you no wan well sef , GREAT!
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 10:58pm On Jun 13, 2010
GUYS 2MORO NA our anniversari na, how make we celebrate am?, Erm ANNIVERSARY ANKARA AVAILABLE N25000 per yard
Re: Meet Krazy People Here by todan(m): 9:25am On Jun 14, 2010
kolomenta mental, kolo kolo!!, just a minute, let me pull of my clothes  tongue
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 3:49pm On Jun 14, 2010
HAPPY ANNIVERSARY! KOLO REPUBLIC IS 3, GET YOUR ANKARA WHILE STOCKS LAST 25K PER YARD grin

Achievement so far.

At 3 we get 24/7 electricity(Even 50 year old Nigeria no get)

We eat free food(Dem lie say we get mental case dey give us free food n healthcare)

We get brain pass federal government.

Your president no Carry 60 senators go watch match wey we know say Argentina go beat us.

FEEL FREE TO ADD YOUR CONTRIBUTION TO THE ACHIEVEMENTS OF KOLO REPUBLICK IN JUST 3 YEARS grin
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 3:58pm On Jun 14, 2010
Re: Meet Krazy People Here by Ben13: 5:11pm On Jun 14, 2010
THIRD YEAR ANNIVERSARY OF KOLO PEOPLES COMMUNITY.
Let the celebration begin. . . grin

Here comes the highest of koloism.  cheesy
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 6:03pm On Jun 14, 2010
HaPpY BiRtHdAy To Me
HaPpY BiRtHdAy To You
HaPpY BiRtHdAy To Them
HaPpY BiRtHdAy To Us

Yippieeeeeeee all the mad peeps happy kolonization birthday, more craseness to your heads grin grin

Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 8:36pm On Jun 14, 2010
Oya! Vuvuzela abi i hope say bee sound no go pursue our citizens o! EVRYBODY CHP CAKE O!

KEEP IT COMING!
Re: Meet Krazy People Here by Ben13: 6:38pm On Jun 15, 2010
mukina2:

HaPpY BiRtHdAy To Me
HaPpY BiRtHdAy To You
HaPpY BiRtHdAy To Them
HaPpY BiRtHdAy To Us

Yippieeeeeeee all the mad peeps happy kolonization birthday, more craseness to your heads grin grin

Who can be crazier? grin
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 11:11pm On Jun 15, 2010
Lol na wa o! Nobody buy ankara upon all the advert! kpsheeew #SMH angry
Re: Meet Krazy People Here by mukina2: 12:26am On Jun 16, 2010
grin cheesy shocked tongue cry undecided lipsrsealed embarassed tongue shocked angry grin cheesy grin
Re: Meet Krazy People Here by krazynaija(m): 12:29am On Jun 16, 2010
MADAM WHY YOU NO BUY ANKARA? angry No semo for you tongue

(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (Reply)

Captainswag And Firsteva Chillout Zone / Nairaland Get-together Party 4.0 / I am not a scammer. My encounter with a Nairalander

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.