Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Nephilim: 10:56pm On Sep 18, 2020 |
Righteosness89: Baba don go use kolaqalagbo you're different from the righteousness I know.. Stop the deception! |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by ogwoliun: 10:57pm On Sep 18, 2020 |
MejiLoyon: I keep hearing these stories Men just dey loose guard anyhow. Carry them go house na fight Go hotel na slump Maybe she Don take plenty oja The dead tell no tales so scratch that
To those that will read this, below are valid points that should help avoid stories like these Wey dey cause shalaye.
OBO RULES OF ENGAGEMENT 1. Though shalt not lodge Olosho. No one knows where dem dey come from or her craze history. Olosho na shoot at sight. That is funje ko japa. Don't sleep on bicycle.
2. Never pick away matches from home. You Don ever hear say team dey go use aeroplane pick opponent? Lai Lai. You don't know the outcome of the match. Anything can happen. Make she move. Pick her from any busstop go any lungu wey una wan play the match. E get why.
3. Never allow them shayo. Never ever. If them wan Manya make am small. Besides Shey na Manya una come do for there? Play your league match and go. No time
4. And most important.... Never allow both of you sleep over till the next day. One must discharge. Either make you discharge or make she discharge. Na night bad things dey happen. God no go let us dey overnight with person wey village people Don dey dial their number Wey be say na that night her ip come dey go.
In conclusion, dem no dey give medal for obow. Do wetin you fit do maneauver comot for there. If na overnight package nack with sense. No go dey do gymnastics. If na shuke shuke do am like that. No go dey form style. Make person vein no go burst inside brain. Nack with sense. God no go shame us.
Lastly and most importantly..... Never allow a calabar girl rap on your microphone. Kayamasantara.....na part of wetin I shout that night be that. You'll die trust me. My belle ooo, no kill me with laugh abeg. Den say fly wey no d hear go follow dead body enter grave, some people no go still hear now ooo |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by johnnychuks(m): 11:03pm On Sep 18, 2020 |
go and enjoy what Innocent people enjoy from you guys too. 1 Like |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by etrange: 11:05pm On Sep 18, 2020 |
EmptyGarden: About time! Men don too die for Hotel.
He was truly shocked! No worry, u go soon confess. Insensitive. You had to bring in sexism to this one too. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by 27Pushing30: 11:11pm On Sep 18, 2020 |
Crenzywilliams: NPF and lies, going thus far to protect one of their own. She suddenly fell to the ground unconscious and died as a result of her hitting her forehead on the ground; that dude's guilty as f^ck. the Police couldn't do a post mortem because the family insisted? Oh, so why is the guy still undergoing an orderly room trial? Too much injustice in this country, she deserves justice. He could have been kpanshing when e suppose dey Check point na |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Deustchemann(m): 11:11pm On Sep 18, 2020 |
Righteousness89: Too Bad..
There a certain kinds of Death that are unfortunate..
When you Die while in the act of Fornication or Adultery, What Exactly will you tell BABA GOD?
Flee Fornication! Flee all kinds of evil! Subscribe to Purity, Holiness and Righteousness..
It pays here on Earth and in Eternity.. You saw them in the hotel committing fornication, right? |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Brenn594(m): 11:12pm On Sep 18, 2020 |
Policeman wee be like"what tis my crime after she don tiff my life" |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Superjazz: 11:15pm On Sep 18, 2020 |
Righteosness89: Baba don go use kolaqalagbo pastor,wetin be kolaqalagbo because ayam not understanding |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Superjazz: 11:16pm On Sep 18, 2020 |
Righteousness89: Too Bad..
There a certain kinds of Death that are unfortunate..
When you Die while in the act of Fornication or Adultery, What Exactly will you tell BABA GOD?
Flee Fornication! Flee all kinds of evil! Subscribe to Purity, Holiness and Righteousness..
It pays here on Earth and in Eternity.. what is kolaqalagbo pastor stop doing this question.stop teaching innocent nairalanders how to sin |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by snoopanddre(m): 11:19pm On Sep 18, 2020 |
MejiLoyon: I keep hearing these stories Men just dey loose guard anyhow. Carry them go house na fight Go hotel na slump Maybe she Don take plenty oja The dead tell no tales so scratch that
To those that will read this, below are valid points that should help avoid stories like these Wey dey cause shalaye.
OBO RULES OF ENGAGEMENT 1. Though shalt not lodge Olosho. No one knows where dem dey come from or her craze history. Olosho na shoot at sight. That is funje ko japa. Don't sleep on bicycle.
2. Never pick away matches from home. You Don ever hear say team dey go use aeroplane pick opponent? Lai Lai. You don't know the outcome of the match. Anything can happen. Make she move. Pick her from any busstop go any lungu wey una wan play the match. E get why.
3. Never allow them shayo. Never ever. If them wan Manya make am small. Besides Shey na Manya una come do for there? Play your league match and go. No time
4. And most important.... Never allow both of you sleep over till the next day. One must discharge. Either make you discharge or make she discharge. Na night bad things dey happen. God no go let us dey overnight with person wey village people Don dey dial their number Wey be say na that night her ip come dey go.
In conclusion, dem no dey give medal for obow. Do wetin you fit do maneauver comot for there. If na overnight package nack with sense. No go dey do gymnastics. If na shuke shuke do am like that. No go dey form style. Make person vein no go burst inside brain. Nack with sense. God no go shame us.
Lastly and most importantly..... Never allow a calabar girl rap on your microphone. Kayamasantara.....na part of wetin I shout that night be that. You'll die trust me. You too get mouth. Thanks for the entertaining street orientation. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Righteousness89(m): 11:19pm On Sep 18, 2020 |
[s]Superjazz:
what is kolaqalagbo pastor stop doing this question.stop teaching innocent nairalanders how to sin [/s]
May God Almighty Heal your Eyes.. 1 Like |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Nobody: 11:24pm On Sep 18, 2020 |
Righteosness89: Baba don go use kolaqalagbo Which Rightousness are you Low budget? Please don't impersonate our Rightousness89 for us with your comments please, is either you preach or change another moniker please. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by ekevwe(m): 11:32pm On Sep 18, 2020 |
chatinent: Police? Who will investigate him? Police again right? No dem dem. It can happen to anyone at any time |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by snoopanddre(m): 11:33pm On Sep 18, 2020 |
How i wish it is possible make them allow sojar man handle thiz case. Pol..... SPITS |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by chukwuibuipob: 11:35pm On Sep 18, 2020 |
MejiLoyon: I keep hearing these stories Men just dey loose guard anyhow. Carry them go house na fight Go hotel na slump Maybe she Don take plenty oja The dead tell no tales so scratch that
To those that will read this, below are valid points that should help avoid stories like these Wey dey cause shalaye.
OBO RULES OF ENGAGEMENT 1. Though shalt not lodge Olosho. No one knows where dem dey come from or her craze history. Olosho na shoot at sight. That is funje ko japa. Don't sleep on bicycle.
2. Never pick away matches from home. You Don ever hear say team dey go use aeroplane pick opponent? Lai Lai. You don't know the outcome of the match. Anything can happen. Make she move. Pick her from any busstop go any lungu wey una wan play the match. E get why.
3. Never allow them shayo. Never ever. If them wan Manya make am small. Besides Shey na Manya una come do for there? Play your league match and go. No time
4. And most important.... Never allow both of you sleep over till the next day. One must discharge. Either make you discharge or make she discharge. Na night bad things dey happen. God no go let us dey overnight with person wey village people Don dey dial their number Wey be say na that night her ip come dey go.
In conclusion, dem no dey give medal for obow. Do wetin you fit do maneauver comot for there. If na overnight package nack with sense. No go dey do gymnastics. If na shuke shuke do am like that. No go dey form style. Make person vein no go burst inside brain. Nack with sense. God no go shame us.
Lastly and most importantly..... Never allow a calabar girl rap on your microphone. Kayamasantara.....na part of wetin I shout that night be that. You'll die trust me. cc lefulefu,wristbangle |
|
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Peppysco: 11:42pm On Sep 18, 2020 |
This country is so messed up, see how the police quickly concluded that their investigation because say na we we. A neutral guy would still be in jail right now and nothing go happen. That's the Nigeria we find ourselves, where the laws are for the weak and downtrodden while the rich are above the laws. People like Righteousness won't ever see or preach about this, because to them, all na same same, both the powerful G. O's and the governor, embedded in the garments of corruption are not the same in the sight of God. But my question to the Righteousness guy is, why kill, maim and give my forefathers food and religion in chains and captivity if your message was all about love and eternity? Bottom line is, the foundation of modern religions in West. Africa, both Islam and Christainity are founded bloodletting 1 Like |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Hardcorestar(m): 11:52pm On Sep 18, 2020 |
MejiLoyon: I keep hearing these stories Men just dey loose guard anyhow. Carry them go house na fight Go hotel na slump Maybe she Don take plenty oja The dead tell no tales so scratch that
To those that will read this, below are valid points that should help avoid stories like these Wey dey cause shalaye.
OBO RULES OF ENGAGEMENT 1. Though shalt not lodge Olosho. No one knows where dem dey come from or her craze history. Olosho na shoot at sight. That is funje ko japa. Don't sleep on bicycle.
2. Never pick away matches from home. You Don ever hear say team dey go use aeroplane pick opponent? Lai Lai. You don't know the outcome of the match. Anything can happen. Make she move. Pick her from any busstop go any lungu wey una wan play the match. E get why.
3. Never allow them shayo. Never ever. If them wan Manya make am small. Besides Shey na Manya una come do for there? Play your league match and go. No time
4. And most important.... Never allow both of you sleep over till the next day. One must discharge. Either make you discharge or make she discharge. Na night bad things dey happen. God no go let us dey overnight with person wey village people Don dey dial their number Wey be say na that night her ip come dey go.
In conclusion, dem no dey give medal for obow. Do wetin you fit do maneauver comot for there. If na overnight package nack with sense. No go dey do gymnastics. If na shuke shuke do am like that. No go dey form style. Make person vein no go burst inside brain. Nack with sense. God no go shame us.
Lastly and most importantly..... Never allow a calabar girl rap on your microphone. Kayamasantara.....na part of wetin I shout that night be that. You'll die trust me. Baba di baba! How many medals you don collect? |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Nobody: 11:53pm On Sep 18, 2020 |
chukwuibuipob: cc lefulefu,wristbangle hmm d matter tire me ppl fucin and dying in hotel rooms in naija |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by dotedote: 12:00am On Sep 19, 2020 |
Kachukwu & Omofuma
Hmmmn
Don't know what to type again.
Hmmmmmmmmn |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Smartgeek(m): 12:03am On Sep 19, 2020 |
Good. Make him too enter cell. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by bluefilm: 12:20am On Sep 19, 2020 |
MejiLoyon: [s]I keep hearing these storiesMen just dey loose guard anyhow.Carry them go house na fightGo hotel na slumpMaybe she Don take plenty ojaThe dead tell no tales so scratch thatTo those that will read this, below are valid points that should help avoid stories like these Wey dey cause shalaye.OBO RULES OF ENGAGEMENT1. Though shalt not lodge Olosho. No one knows where dem dey come from or her craze history. Olosho na shoot at sight. That is funje ko japa. Don't sleep on bicycle.2. Never pick away matches from home. You Don ever hear say team dey go use aeroplane pick opponent? Lai Lai. You don't know the outcome of the match. Anything can happen. Make she move. Pick her from any busstop go any lungu wey una wan play the match. E get why.3. Never allow them shayo. Never ever. If them wan Manya make am small. Besides Shey na Manya una come do for there? Play your league match and go. No time4. And most important.... Never allow both of you sleep over till the next day. One must discharge. Either make you discharge or make she discharge. Na night bad things dey happen. God no go let us dey overnight with person wey village people Don dey dial their number Wey be say na that night her ip come dey go.In conclusion, dem no dey give medal for obow. Do wetin you fit do maneauver comot for there. If na overnight package nack with sense. No go dey do gymnastics. If na shuke shuke do am like that. No go dey form style. Make person vein no go burst inside brain.Nack with sense. God no go shame us.Lastly and most importantly..... Never allow a calabar girl rap on your microphone. Kayamasantara.....na part of wetin I shout that night be that. You'll die trust me.[/s] Nonsense. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Hezmatosky: 12:29am On Sep 19, 2020 |
BP is real. If it hadn't happened to someone I know I won't believe. Thank God she survived. But just same case like this o, my bros is her man friend even her family knows. Her husband is late. Though she get grownup children. And my bros also married, with grownup children too. As they arrived the hotel together, check in for one hour parol, just make the man urinate for bathroom o, na so the woman shouted and that's all. Teeth closed, she no talk again, she no breath again. Fast forward to the end.... Till today na wheel chair she take dey waka. It's over 5yrs now. BP high and she went into stroke. My bros lost appetite for almost a month 1 Like |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by enemyofprogress: 12:40am On Sep 19, 2020 |
Chei to carry my landlord’s wife go hotel is faring me now o. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by enemyofprogress: 12:42am On Sep 19, 2020 |
Hezmatosky: BP is real. If it hadn't happened to someone I know I won't believe. Thank God she survived. But just same case like this o, my bros is her man friend even her family knows. Her husband is late. Though she get grownup children. And my bros also married, with grownup children too. As they arrived the hotel together, check in for one hour parol, just make the man urinate for bathroom o, na so the woman shouted and that's all. Teeth closed, she no talk again, she no breath again. Fast forward to the end.... Till today na wheel chair she take dey waka. It's over 5yrs now. BP high and she went into stroke. My bros lost appetite for almost a month he lost appetite for food or for pusssssy? |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Chisinau: 2:07am On Sep 19, 2020 |
That's somebody's Sister o. So sad. May her soul rest in peace . |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Reference(m): 2:20am On Sep 19, 2020 |
thesicilian: Beyond arresting the immediate contacts of any dead person and beating them into confession, we should always make conscious efforts to actually decipher the cause of death. An autopsy should always be a top priority unless otherwise indicated. In slme countries autopsies are mandatory without which a death certificate will not be issued thus the state assumes the person remains alive with all the consequences. 2 Likes |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by ennecco: 2:39am On Sep 19, 2020 |
Is very painful for a Man or woman to die during tha act of fonicacation what are you going to tell God. That is hell fire direct so many of you are still in thé act of fornication .you are rightnow with your boy friend or girl friend.in bed. repent tomorrow may bé to late bé born again and work in high way of rightiousness that lead to ENTERNINTY life .give all to Christ Jésus .may GOD bless you As you do.in Jésus Christ name. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Jabioro: 2:40am On Sep 19, 2020 |
The police still want to collect from their collegues..akoba adaba |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by allianzng(m): 2:51am On Sep 19, 2020 |
Lucky man!!.. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by ericangel01(m): 2:55am On Sep 19, 2020 |
MejiLoyon: I keep hearing these stories Men just dey loose guard anyhow. Carry them go house na fight Go hotel na slump Maybe she Don take plenty oja The dead tell no tales so scratch that
To those that will read this, below are valid points that should help avoid stories like these Wey dey cause shalaye.
OBO RULES OF ENGAGEMENT 1. Though shalt not lodge Olosho. No one knows where dem dey come from or her craze history. Olosho na shoot at sight. That is funje ko japa. Don't sleep on bicycle.
2. Never pick away matches from home. You Don ever hear say team dey go use aeroplane pick opponent? Lai Lai. You don't know the outcome of the match. Anything can happen. Make she move. Pick her from any busstop go any lungu wey una wan play the match. E get why.
3. Never allow them shayo. Never ever. If them wan Manya make am small. Besides Shey na Manya una come do for there? Play your league match and go. No time
4. And most important.... Never allow both of you sleep over till the next day. One must discharge. Either make you discharge or make she discharge. Na night bad things dey happen. God no go let us dey overnight with person wey village people Don dey dial their number Wey be say na that night her ip come dey go.
In rap on your microphone. Kayamasantara.....na part of wetin I shout that night be that. You'll die trust me. the nairaland king, e be like say you don collect phd for woman mata o. |
Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Cashalhaji: 3:18am On Sep 19, 2020 |
|