Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,003 members, 7,810,789 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 03:30 PM

Laff & Crack Jokes: Page 4 - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Laff & Crack Jokes: Page 4 (455 Views)

Laff & Crack Jokes Page 2 / Laff & crack jokes / Laugh Away Your Sorrow (unlimited Jokes+unlimited Laff) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Laff & Crack Jokes: Page 4 by Hollybratt(m): 5:57am On Mar 19, 2021
smiley1.Welcome to Nigeria wher the person wey get dick no get wife and the person wey get wife no get dick
2.They start calling you chief wey dey see that your pocket don full
3.Chatting with african girls is like an interview, if you don't ask her question she won't reply
4.The bride price wey dem give me when i wan marry calabar girl enh! That one be like longman dictionary, they con write table of content inside am, there is chapter one chapter two chapter three, inside the chpters, there are chapter 1a, chapter 1b, chapter 1c.. Until it get to chapter 1z.. And i'm still going to chapter 50.
5.This life no balance o i spread my boxer for wire, just to go there after 2weeks cant find am again
6.Wahala for udeme wey wear her mama skirt go club, she never know say her mama never pay for the money
7.Chaii funke! wat is viju milk plastic doing in heaven?
8."There is cold,please help me kill the fan" haha sister joy don't kill us wit ur english naa
9.I hope i've make you happy by God
10.follow me for more.

(1) (Reply)

Fh Gj Gf Jghkghkhjl / Vacancy. Global Trekking Organisation / Still On Asset Declaration!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.