Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,766 members, 7,817,113 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:13 AM

I Dey Find Work - Jobs/Vacancies (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / I Dey Find Work (1787 Views)

You Dey Find Job? As You Grow Reach, You No Get Sense Say "Food Supplies" Na Job / Do You Wonder How Someone Without Connections May Find Work In Nigeria / We Dey Find Work. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 10:11am On May 18, 2021
Even if it's house help am good with babies
Am desperate here please
Re: I Dey Find Work by Nobody: 10:35am On May 18, 2021
cassidy1996:
thanks, I tried searching for it, but didn't find anything
Na the guy be this.Check his thread.Otokpamike
Re: I Dey Find Work by Dollarship(m): 11:10am On May 18, 2021
Lilpen3758:
Even if it's house help am good with babies
Am desperate here please
grin
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 11:39am On May 18, 2021
Dollarship:
grin
oga no dey laugh abeg
Country hard biko grin grin

1 Like

Re: I Dey Find Work by cassidy1996(m): 12:34pm On May 18, 2021
Joysticks:
Na the guy be this.Check his thread.Otokpamike
thanks bros I appreciate
Re: I Dey Find Work by Dollarship(m): 3:48pm On May 18, 2021
Lilpen3758:
oga no dey laugh abeg
Country hard biko grin grin
no be lie bros
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 3:51pm On May 18, 2021
Dollarship:
no be lie bros
i wan enter this your ship Ooh 0488742943 gtb but make we start with Naira biko
Re: I Dey Find Work by Dollarship(m): 4:07pm On May 18, 2021
Lilpen3758:
i wan enter this your ship Ooh 0488742943 gtb but make we start with Naira biko
small comment you don dey post acct details
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 4:10pm On May 18, 2021
Dollarship:
small comment you don dey post acct details
ooh I know even know when I type am but since you don see am nothing too small brother
Re: I Dey Find Work by ahmad602: 7:01pm On May 24, 2021
If you are interested in developing yourself in order to have higher chances in terms of jobs and education, this is for you!!
Register for a remote internship/short programs founded in partnership with Jobberman and Udemy.
Registration is free and you will be entitled to three respective certificates at the end of the program, one from SideHustle, one from Jobberman, and the other for Udemy.
Programs included:
Product Management
Microsoft office
Web Design
Graphics Design
Public Speaking
ETC.
Since these programs are harmless and require no financial responsibility, it is no more an excuse for you not to replenish yourself and increase your skills or knowledge in relation to what you have to offer to your potential employers.
To Register, go through this Referal Link:

https://internship.sidehustle.ng?ref=SH-IT-31229

And remember to insert this code as your referral code SH-IT-31229.
Inserting this SH-IT-31229 still means inserting SIDEHUSTLE as your code. Dont bother inserting SIDEHUSTLE again because as a potential intern coming through an agent of SIDEHUSTLE, you are to use this referral code: SH-IT-31229
Re: I Dey Find Work by PastorFire: 8:15pm On May 24, 2021
Lol..mata don serious enta pidgin..Dis kwantry nor funny
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 10:03pm On May 24, 2021
PastorFire:
Lol..mata don serious enta pidgin..Dis kwantry nor funny
You no notice say if u dey speak only fluent english for naija, nobody go take you serious even your family members?
Re: I Dey Find Work by PastorFire: 10:28pm On May 25, 2021
Lilpen3758:
You no notice say if u dey speak only fluent english for naija, nobody go take you serious even your family members?
grin grin grin

1 Like

Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 10:57pm On May 25, 2021
PastorFire:
grin grin grin
na true Bros me
Re: I Dey Find Work by Nobody: 11:03pm On May 25, 2021
studM:


i do pay on time,and i pride myself on it d job is basically cleaming of diesel gens
Is it still available
Re: I Dey Find Work by studM(m): 11:42pm On May 25, 2021
slimkhalifa:

Is it still available

Yes it's still available

(1) (2) (Reply)

Has Anyone Seen This Job Interview?? / Shell Admission Letter For Sitp2 / Mutual Benefits Assurance

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.