Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,019 members, 7,838,565 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 04:36 AM

APC Come Dey Go Abeg - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / APC Come Dey Go Abeg (170 Views)

Obi Dey Go Program Wey Dem No Invite Am -Comedian Apkororo At 'The Experience' / Apc Wants To Save Us From Apc Come 2023? / "Peter Obi Carry Me Dey Go" - Northern Labour Party Men Sing And Dance (Video) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

APC Come Dey Go Abeg by PresidentAtiku(m): 10:24pm On Jul 28, 2021
Prices just dey rise and we say we get president and party in power.

Can't they even have small shame and try to halt this daily price hike of especially food items.

Even Chicken republic don reduce the size of them chicken after price increase.

Abeg una don give us the over hyped change enough.

2023 seems like eternity

Anyhow make una just go abeg
cry

(1) (Reply)

Buhari Will Never Go Unpunished / Msmes Provides Over 59 Million Employment In Nigeria — DG SMEDAN / US Donates $15m To Fight Gender-based Violence In Nigeria

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.