Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,851 members, 7,813,889 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 08:45 PM

Help Me Ooo!!!access Bank Wan Dupe Me!!! - Business - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Help Me Ooo!!!access Bank Wan Dupe Me!!! (787 Views)

Zenith Bank Wants To Dupe Me / Access Bank Approves Paternity Leave For Male Employees / Childhood Throwback Photo Of Herbert Wigwe, CEO Of Access Bank PLC (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Help Me Ooo!!!access Bank Wan Dupe Me!!! by Harmeed: 3:08am On Aug 21, 2021
[color=#006600][/color] As i dey write dis post,hot cold dey catch me....pple pls cum here my stori.

Na so e dey do someone ooo,when my oga wey cum ask me to do transfer of 15K to im other account for early yesterday morning.

Oga dey use zenith bank and im say make i transfer the money to im access bank account,and i go use zenith bank ATM card for Access bank ATM machine.Wen i shaa dey do transfer,the machine wrote transfer error and dey don debit oga zenith bank and and oga don receive credit alerti for his Access bank account.Later in the night,oga cum receive debit alert from access bank wey dey show Desc:ATM TRF ROU and oga no dey receive credit alert back from zenith bank.Shey moni don hang for air ni,abi which kain wahala be dis,oga dey call me say make i help im find im money ooo.Nairalanders,e maa gba mi keh,help me ooo!!!
Re: Help Me Ooo!!!access Bank Wan Dupe Me!!! by Fortunate25(m): 5:05am On Aug 21, 2021
Kindly go to Facebook

Search for Access bank (Verified page)

Click on message

Explain your problem to them (probably with English)

And also type your account number and the date the event happened (If possible the time too)

Hang on for few hours, It'll be rectified.
Re: Help Me Ooo!!!access Bank Wan Dupe Me!!! by sharpwriter(m): 9:08am On Aug 21, 2021
As I dey look am seems this Access Bank go soon go down cos complaints of fraud and Hacking against people's account don dey become too much for their arena.

Even an ATM hacker confessed that Access bank accounts are easier to penetrate in.

Seems Access is giving criminals Access to free money cheesy grin
Re: Help Me Ooo!!!access Bank Wan Dupe Me!!! by Greatzeus(m): 9:36am On Aug 21, 2021
Access Bank customers are yahoo boys favourite clients, because it's easy to get away with scams initiated on access bank accounts,that's in the word of one yahoo boy caught by police grin
Re: Help Me Ooo!!!access Bank Wan Dupe Me!!! by Harmeed: 10:26am On Aug 21, 2021
sharpwriter:
As I dey look am seems this Access Bank go soon go down cos complaints of fraud and Hacking against people's account don dey become too much for their arena.

Even an ATM hacker confessed that Access bank accounts are easier to penetrate in.

Seems Access is giving criminals Access to free money cheesy grin
Oga pls shey my case no be yahoo case sha...pls ooo.Abi aw me go identify dem lyk dis.

(1) (Reply)

... / Let's Make Some Illegal Money Together. / Made In China

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.