Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,205 members, 7,829,313 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 01:43 AM

Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) - Literature (35) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) (197596 Views)

Smart Lady Gets Perfect Revenge On Yahoo Guy That Wants To Use Her For Rituals / In - Between ( A Fictional Story) / Life Of A Shy Guy (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (78) (Reply) (Go Down)

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 5:01pm On Dec 12, 2021
Haakeem:
Hahahagrin i understand why he was crying.....e no wan lose em other toes and to talk of the pains....dodoatirice my mind been they tell me say some viewers they do copy and paste they carry your tori go post for facebook,if you no go angry,me too wan join them,all ma niggas suppose see watin they sup.permission granted?

Ehn ehn? No wonder dem dey shout update update update chai. Make una enjoy and make dem complete am themselves

1 Like

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Haakeem(m): 5:06pm On Dec 12, 2021
dodoatirice:


Ehn ehn? No wonder dem dey shout update update update chai. Make una enjoy and make dem complete am themselves
dodoatirice abeg complete this tori,no land me for trouble with viewers o,na permission i wan just take.
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Rick9(m): 5:27pm On Dec 12, 2021
Chai. Lost the soap . Omoh
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 5:39pm On Dec 12, 2021
Bukolaberry:
thanks for the update, village people don finally open your file, imagine after all the pain you still get mind forget the soap, na wa o.


grin grin grin grin grin grin...

Asin ehnnnn... Village people naked dey reason him matter cheesy cheesy cheesy

Na only Devil go give you cap use am collect ur head grin grin
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by amzee(m): 7:57pm On Dec 12, 2021
dodoatirice:


Ehn ehn? No wonder dem dey shout update update update chai. Make una enjoy and make dem complete am themselves
B4 u know now nollywood go don use am act film titled ''The adversaries of a yahoo guy''
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Bukolaberry(f): 8:41pm On Dec 12, 2021
DSC7:



grin grin grin grin grin grin...

Asin ehnnnn... Village people naked dey reason him matter cheesy cheesy cheesy

Na only Devil go give you cap use am collect ur head grin grin
too much sense will not kee you, the guy don buy market.

1 Like

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by uthlaw: 10:45pm On Dec 12, 2021
hardeygbolar:
Nice story dodoatirice, I've been reading for a while though this is the first time I'm commenting. I want to point out some stuffs or I need more clarification on it. You said niggaboi isn't involved in any ritual or he isn't fortified at all right? So I wonder how he could successfully collect client details to run id.me, edd or the bec scams he's into. Although I'm not disputing that one cannot use brain to collect client details but mehn its not easy, even if you collect details successfuly, client will still have to send code and also do selfie video verification so this thing no easy mehn, I no believe say niggaboi no use anything o, although it might not be up to the runs of the main fictional character but aboi no fit dey run all those scams with brain alone, even if he go use brain alone, he no go dey cashout steady as you point out. So that why I said I need more clarification Sir.

Still remain your humble fan. One love.
bros,it very easy to collect all those info,selfie and code...na format,bathing of soap no matter!
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by hardeygbolar(m): 1:08am On Dec 13, 2021
uthlaw:
bros,it very easy to collect all those info,selfie and code...na format,bathing of soap no matter!
. E easy, b like say u na boss. Make I link up with u my oga

1 Like

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by hardeygbolar(m): 1:12am On Dec 13, 2021
dodoatirice:




Some people have grace that whatever they do na so so blessing. Id me o, client details o just name it. Small boy for street wey dem teach lotto this night go bomb overnight collect millions. You wey teach am go dey baff soap until your hair white. Na so so change you go collect. Ajeh. Some people sef no need soap � ilno be everything be soap or ritual.

Some people dey buy info dey file benefits amd dem dey cashout steady. Russian hackers dey use soap?
. OK boss, I agree to your last sentence, grace dey truly but mehn, hustle hard
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Rick9(m): 3:28am On Dec 13, 2021
Waiting
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Rick9(m): 3:28am On Dec 13, 2021
Waiting Oh
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by uthlaw: 5:00am On Dec 13, 2021
hardeygbolar:
. E easy, b like say u na boss. Make I link up with u my oga
shey u get client ni!
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 5:40am On Dec 13, 2021
amzee:

B4 u know now nollywood go don use am act film titled ''The adversaries of a yahoo guy''

I juss weak bro i no write again
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dayborlee(m): 6:14am On Dec 13, 2021
dodoatirice:


I juss weak bro i no write again

Ahhhhh. Boss. The suspense is just too much, don't stop halfway. We are almost at the glory land...
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 6:18am On Dec 13, 2021
dayborlee:


Ahhhhh. Boss. The suspense is just too much, don't stop halfway. We are almost at the glory land...


People dey copy the shii dey post elsewhere na.
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dayborlee(m): 6:28am On Dec 13, 2021
dodoatirice:



People dey copy the shii dey post elsewhere na.

That sucks. I feel your pain bro
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by preshman22: 7:30am On Dec 13, 2021
dodoatirice:


I juss weak bro i no write again

Haba boss
Na your story dey make me dey come nairaland
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:01am On Dec 13, 2021
I just dey kid lol hakeem mafor jaiye loor post post post


Lass lass na for entertainment purposes and people can learn just don’t act like say na you write am. I get plenti fiction wey go still drop for here. This one make i take am do welcome package

4 Likes

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:03am On Dec 13, 2021
dodoatirice:



People dey copy the shii dey post elsewhere na.

Bro if dem dey give u credit for the story e no too matter.....

Me sef don jam many stories here on FB but dos ones took permission from the writers and still gave them credit...

So it's nothing bro so far u re not paid for it...

Me sef wey dey follow up na for free i dey read am just to dey pass time.....

If to say u put am for sale i for say make u stop make who need am buy the PDF....
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:06am On Dec 13, 2021
DSC7:


Bro if dem dey give u credit for the story e no too matter.....

Me sef don jam many stories here on FB but dos ones took permission from the writers and still gave them credit...

So it's nothing bro so far u re not paid for it...

Me sef wey dey follow up na for free i dey read am just to dey pass time.....

If to say u put am for sale i for say make u stop make who need am buy the PDF....


I’m going to be a cinematographer, I’m just using nairaland to test my story writing skills. Thanks to everyone

Born2winkingOG
That time hope you know say na cruise i no really mean all those insults wey we trade bros

5 Likes

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Haakeem(m): 8:15am On Dec 13, 2021
dodoatirice:
I just dey kid lol hakeem mafor jaiye loor post post post


Lass lass na for entertainment purposes and people can learn just don’t act like say na you write am. I get plenti fiction wey go still drop for here. This one make i take am do welcome package
you be real man jare....
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:19am On Dec 13, 2021
My own xmas don start, i don carry my fam go village for xmas jarey granpa requested/insisted. And no go wyn this smoke its dealing with my head in a way that i feel i could write till nightfall. Just that dodoatirice2 has taken over my laptop and it’s understandable the other fiction Chronicles Of a pastor that Ordained Himself) is coming up and if you read am and e noor sweet, come collect your read back haha bit seriously it may start even before this one ends. if you think we’re at the end of this piece or almost rounding up (life of a broke yahoo boi) then think again.


But in reality:

I’m smoking the real deal
The chick be eating the seeds from the weed and the sativas that fell while i rolled up. I see it curled up in a corner now, Eyes half closed like it’d die But the devil is a lie, a hawk came and took it to a safer place under my watch. Lucky chap i mused to myself.

12 Likes 2 Shares

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:28am On Dec 13, 2021
dodoatirice:



I’m going to be a cinematographer, I’m just using nairaland to test my story writing skills. Thanks to everyone

Born2winkingOG
That time hope you know say na cruise i no really mean all those insults wey we trade bros

Dats great to know..... cool

Bigger you i pray Brodaman...
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:31am On Dec 13, 2021
dodoatirice:
My own xmas don start, i don carry my fam go village for xmas jarey granpa requested/insisted. And no go wyn this smoke its dealing with my head in a way that i feel i could write till nightfall. Just that dodoatirice2 has taken over my laptop and it’s understandable the other fiction Chronicles Of a pastor that Ordained Himself) is coming up and if you read am and e noor sweet, come collect your read back haha bit seriously it may start even before this one ends. if you think we’re at the end of this piece or almost rounding up (life of a broke yahoo boi) then think again.


But in reality:

I’m smoking the real deal
The chick be eating the seeds from the weed and the sativas that fell while i rolled up. I see it curled up in a corner now, Eyes half closed like it’d die But the devil is a lie, a hawk came and took it to a safer place under my watch. Lucky chap i mused to myself.

Why u no use RAW roll am?

1 Like 1 Share

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:37am On Dec 13, 2021
DSC7:


Why u no use RAW roll am?

I no carry smoke tools travel ndlea and naija police you know. So it's what’s available here bro


Brown riz naim i use

2 Likes 1 Share

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:39am On Dec 13, 2021
dodoatirice:


I no carry smoke tools travel ndlea and naija police you know. So it's what’s available here bro


Brown riz naim i use

No be lie sha.....

No1 brown riz abi?

Well sofar e dey puff no shaking.....

Once once man gazz dey on trips....

2 Likes 1 Share

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:43am On Dec 13, 2021
DSC7:


No be lie sha.....

No1 brown riz abi?

Well sofar e dey puff no shaking.....

Once once man gazz dey on trips....

Olorun.

1 Like 1 Share

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Athemisia: 9:06am On Dec 13, 2021
dodoatirice:
I just dey kid lol hakeem mafor jaiye loor post post post


Lass lass na for entertainment purposes and people can learn just don’t act like say na you write am. I get plenti fiction wey go still drop for here. This one make i take am do welcome package
Try selling your books on okakabooks. Great fiction/reality stories you gat here.
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 9:16am On Dec 13, 2021
Athemisia:

Try selling your books on okakabooks. Great fiction/reality stories you gat here.

Thanks bro never thought about it till now

2 Likes

Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Kpakam(m): 11:34am On Dec 13, 2021
Story wey we dey enjoy dey go,somebody dey say make dem put am for sale for okadabooks, What a wicked world!!!

5 Likes 2 Shares

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (78) (Reply)

The Preacher's Son II: The Other Side Of Life!!! / Accidental Victim / Oga Landlord 21+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.