Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,793 members, 7,824,313 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 08:02 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (19) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (69232 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 3:18pm On Jun 08, 2011
something fit become nothing if say i no think am well
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 3:43pm On Jun 08, 2011
well whey dey my yard na him i go use drown iyatrustee
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 3:47pm On Jun 08, 2011
Iyatrustee, wetin u do for NL 2day wey na soso ur name everybody dey call?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:49pm On Jun 08, 2011
call dat fine gal for me abeg grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 3:49pm On Jun 08, 2011
abeg make u check am well , she fit be winch!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:51pm On Jun 08, 2011
winch? make i run comot
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 3:58pm On Jun 08, 2011
comot for road i wan winch iyatrustee
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 4:03pm On Jun 08, 2011
iyatrustee talk don do ,i dey beg una
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:05pm On Jun 08, 2011
Una no get anoda talk 2 yarn abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 4:07pm On Jun 08, 2011
abi u wan make we yawn about you
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:08pm On Jun 08, 2011
you nko? wetin go happen if we use u do topic?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:19pm On Jun 08, 2011
topic na stART the sentence with the last word
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:34pm On Jun 08, 2011
word has it dat i would be made a MODERATOR!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:40pm On Jun 08, 2011
MODERATOR u sure sai e go fit u
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:42pm On Jun 08, 2011
u be bad belle person?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 4:47pm On Jun 08, 2011
person wan drink die for here oo, omo we dey enjoy for club, nairalander loni club.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:55pm On Jun 08, 2011
club dey NL??abeg 4 where
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sheggyrize(f): 5:14pm On Jun 08, 2011
where person go dey wey he no go ever think of home? no where, i love naija well well
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 5:32pm On Jun 08, 2011
well well my brother
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 5:46pm On Jun 08, 2011
BROTHER KO FATHER NI . NONSENSE angry angry
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 6:10pm On Jun 08, 2011
nonsense buh e mak sense sha
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by odumchi: 8:00pm On Jun 08, 2011
Sha, I no be Yoruba. Which one be ko and ni?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sheggyrize(f): 8:44pm On Jun 08, 2011
ni kini? i no get interpretation for wetin u dey ask
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by jkpretty(f): 10:07pm On Jun 08, 2011
ask wetin persin fit hear
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 10:38pm On Jun 08, 2011
hear me, I am 9ja and I love 9ja but i dey find my daily bread for jand, so no dey scatter yan @ sheggyrize & mydreamz. Person wen I take na chinese and aussie wen dem head no carry whisky dey vomit die and not me wen dem give me agbo drink since infant.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by jkpretty(f): 10:54pm On Jun 08, 2011
infant true true na im u be, cos all those jagbajantis wey u scatter up for there, na only u understand, na pidgn be that?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 10:58pm On Jun 08, 2011
that thing wen u read na french abi, premature. U better wear ur glasses, tozo.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sheggyrize(f): 11:29pm On Jun 08, 2011
tozo? abeg na wetin be dat?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Dotman01(m): 8:17am On Jun 09, 2011
dat na anoda name for ____
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:21am On Jun 09, 2011
for, fool 4 hausa language i think tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sheggyrize(f): 8:24am On Jun 09, 2011
think am well well before u answer me abeg!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:28am On Jun 09, 2011
Abeg no vex, my mouth dey close lipsrsealed

(1) (2) (3) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) ... (110) (Reply)

Give The Person Above U A Number,or A comment Of What U Think About Them: / ♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.