Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,820 members, 7,831,674 topics. Date: Saturday, 18 May 2024 at 12:49 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (20) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (69383 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 8:58am On Jun 09, 2011
close una mouth i beg , una yarn don tire person
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 9:12am On Jun 09, 2011
person wey dry like you sef dey complain?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:15am On Jun 09, 2011
complain na wey-tin people sabi do pass grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 9:35am On Jun 09, 2011
pass go one side i beg , make una see me see wahala , sho!!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:38am On Jun 09, 2011
sho!, dis road wey big like dis no reach u?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 9:54am On Jun 09, 2011
u this akunta , e be like say them don send u come meet me this early thursday morning , tell dem say i travel
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:56am On Jun 09, 2011
Travel go where? inayang dey sleep, trouble go wake am grin grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 10:32am On Jun 09, 2011
am nt just a star amma bigga planet dan jupiter
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:43am On Jun 09, 2011
jupiter wey dey 4 where?out of space? tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:38pm On Jun 09, 2011
space wey u knw , yes
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sheggyrize(f): 5:14pm On Jun 09, 2011
yes o, jupiter no dey here nw, abi dem no teach you for primary school?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 5:17pm On Jun 09, 2011
Skul for naija hard!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Dotman01(m): 5:56pm On Jun 09, 2011
hard?. . . Everything for naija hard
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by renewnaija(m): 6:54pm On Jun 09, 2011
Hard as e be, tough as e tough, rough as e rough, no place like home. I still luv my Naija die!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 6:57pm On Jun 09, 2011
die and lie use style flow
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:08am On Jun 10, 2011
flow go continue now as I kuku kon dey resurrect pijin thread - pijin too sweet jare, abeg make e no quench grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 4:56am On Jun 10, 2011
quench ke wiv Badosky around it not fit pakufa , i dey light am like ciga
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 5:41am On Jun 10, 2011
Ciga with menthol or tobacco? Abeg make the thread dey fire dey go, why dem no make pidgin our national dialect?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:06am On Jun 10, 2011
Dialect na the tongue wey dem take dey know different different people
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 8:46am On Jun 10, 2011
people in house how una dey today oh!!!!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:53am On Jun 10, 2011
oh yipee!!! be d mood 2day, because of say 2day na Friday!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 1:05pm On Jun 10, 2011
friday wey rain don spoil finish and i no come hold umbrella chai! rain go beat nonsense comot for my body today
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 1:06pm On Jun 10, 2011
today rain beat nonsense comot from your body? d tin fall no be small embarassed embarassed embarassed
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:25pm On Jun 10, 2011
small ran, in fact shower rain na him fall 4 my side
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 2:29pm On Jun 10, 2011
side bob wey i do don spoil finish , i need to go buy car quick quick
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:46pm On Jun 10, 2011
Quick b4 ur leg go begin complian
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 3:45pm On Jun 10, 2011
complain?? my guy na suffering and smiling ooo grin grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 4:07pm On Jun 10, 2011
oooo na Naija style
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:07pm On Jun 10, 2011
Style dey different different.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:11pm On Jun 10, 2011
differnt styles dey buh na naija style be de best , abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:26pm On Jun 10, 2011
Abo o! na true talk u talk so.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 4:29pm On Jun 10, 2011
So wetin de happen?

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (110) (Reply)

Give The Person Above U A Number,or A comment Of What U Think About Them: / ♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.