Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,585 members, 7,847,458 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:55 PM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (23) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (69722 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by odumchi: 2:18am On Jun 20, 2011
Jog wetin?

E be like say dis thread don die since *snaps fingers* grin see how people dey come just mess up grammar rules.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Emeka72(m): 6:42am On Jun 20, 2011
Rules wey dem suppoze dey follow.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 7:06am On Jun 20, 2011
follow de rules go where , no rules here abeg
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by butterflyy(f): 9:04am On Jun 20, 2011
Abeg no b everytime i de like play play things
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:02pm On Jun 20, 2011
Things don hard 4 dis country no be small
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 2:57pm On Jun 20, 2011
Small small,we no go fit buy anythin for market again
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Emeka72(m): 6:48am On Jun 21, 2011
Again ke, no be so dem oga go dey talk.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 7:30am On Jun 21, 2011
talk wetin,wetin dey their mouth wey dem wan say
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:22am On Jun 21, 2011
say anythg wey u wan say, but remeber say na for only pidgin o!
my people i greet una!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 8:33am On Jun 21, 2011
una just dey cum online when person don cum here since,anyway i greet una,ow u dey
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 9:41am On Jun 21, 2011
dey there , i just dey jolly dey go , Baba God too much oh!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 5:13pm On Jun 21, 2011
oh God!this topic still dey soar em no wan die?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by butterflyy(f): 5:34pm On Jun 21, 2011
Die go where, na u start d thread
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 8:53pm On Jun 21, 2011
thread wey tight like dis no go die lai lai !
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by odumchi: 11:20pm On Jun 21, 2011
Lai Lai, na so? I no sabi how I go fit start sentence with dat. undecided
Na the only reason why dis thread still dey alive na because of Chineke.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Emeka72(m): 5:13am On Jun 22, 2011
Chineke , so na you dey go compound so.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 6:46am On Jun 22, 2011
So,una still dey continue with this thread,make e dey go like that joor
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 8:24am On Jun 22, 2011
joor oh , aeroplane in de car wash? joor oh
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 9:54am On Jun 22, 2011
shocked oh werrin be this Effiko pesin wey wound pijin so - I dey laff  grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:41am On Jun 22, 2011
laff in pidgin abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 10:46am On Jun 22, 2011
abi na daddy showkey won dey do catwalk ?? joor oh
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:48am On Jun 22, 2011
oh boy, u and dis ur joor oh! person go fear!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 10:51am On Jun 22, 2011
Fear wetin?i no dey fear people,except God.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:20am On Jun 22, 2011
God na baba nw! every person know dat one!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by torrents(f): 11:22am On Jun 22, 2011
God pass dem
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 11:49am On Jun 22, 2011
dem no reach , GOD pass dem
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Claroo(m): 1:03pm On Jun 22, 2011
Dem no fit face us,cos Baba God dey our back.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:07pm On Jun 22, 2011
Back, front, rigth, left center, Every every na where e dey!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 3:35pm On Jun 22, 2011
dey dere dey dull na
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 3:36pm On Jun 22, 2011
na so craze dey start
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 6:43am On Jun 23, 2011
start for where,make u no start am here,cos this thread sweet pass anything
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 7:59am On Jun 23, 2011
Anythg no be somethg o, u go dey sure of wetin u dey talk

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (110) (Reply)

Give The Person Above U A Number,or A comment Of What U Think About Them: / ♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.