Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,442 members, 7,836,777 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 12:33 PM

EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters - Politics (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters (16534 Views)

MKO Abiola’s Wife, Zainab Slams Lawsuit On IGP, Demands ₦‎100 Billion / Nationwide Strike: JUSUN Shuts Down Abia, Demands Full Autonomy (photos, Video) / EndSARS: Is It Right For Protesters To Block The Roads? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by SATANlST: 8:24pm On Oct 16, 2021
PrinceOfLagos:
I won't miss this protest

I will surely join in the protest
them go use una do shooting practice.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by lexy2014: 8:28pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?

can u explain how u arrived at ur decision above? also do well to give a timeline of events before 20 october 2020 and d events that took place in lagos on 20 october, 2020
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by foreshore(m): 8:28pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.


This one don smoke Ijebu hemp. Just dey rap nonsense
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by joyandfaith: 8:30pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.

Listen to yourself. If Army did not shoot at lekki protesters at toll gate, do you think carnage that follow it would happen?
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by tbambam: 8:40pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.


If I drop a pin in your head, I will hear the echo, you are naturally dumb

1 Like

Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by HarryGedges: 8:43pm On Oct 16, 2021
So, who burned it down, the old Gs? Should the youths even burn police stations and kill policemen just because their stupid IG then didn't give them order to shoot anyone attacking them? I loved the way the IG was disgraced out of office. In my area we protected our police station because we know what will follow after razing it and automatic weapons looted. The protest insighted everyone against the police including myself. My eye clear when I was robbed and harrased by hoodlums and reminded me that "no police for town o". Never again!
oyejideogunjumo:

In fairness every body knows that it wasn't the youths that did the protest that burned Lagos or anywhere at all.
What concerned them about Igbosere?
Was it a Police station or what?
Address those who used the opportunity to perpetrate evil.
Besides protest is lawful and constitutional.
We were all here when Nigerians rose against Jonathan and his government.
Let Nigeria and Nigerians come of age and stop behaving as if we are in the 15th century.
This is 21st century for crying out loud.
Protest is a universal language to register displeasure.
See how Police protect them abroad.
Are we lesser in understanding and maturity?
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by HarryGedges: 8:47pm On Oct 16, 2021
effort1:


Looks like you usually read news from the back of your phone.

The protest was peaceful until the police started killing unarmed protesters.
Where was that? Police wey fear catch... Wey go hide inside station. No be there una go dey kill them and burn burn their station?

Una won cause another round of bedlam abi?
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Kingrefreshed: 9:20pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.


How old are you. So you refuse to grow up since last year!

Always talking like someone that have Parkinson for brain
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by rollandben(m): 9:24pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:

No son of the soil from Lagos go sidon watch you burn down Lagos again.

Una go carry the protest go una papa village and Falana village for Ekiti las las ni o.

If you tink say you go come from your village come spoil Lasgidi, na lie o. We go use ibile for you.
Very senseless element I regard you, are you in this country at all. You sounded too like were in the box. Are you telling me you are okay with this present situation of Nigeria, or are you telling me you are more sensible than those coming to protest. Now you are claiming Lagos. Is Lagos your village, you better ask for your state of origin.
NOTE: NO ONE IS COMING TO DISTROY ANYWHERE...WE ARE COMING FOR A PEACEFUL PROTEST OKAY

1 Like

Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by numericalguy(m): 9:27pm On Oct 16, 2021
Mumu yolobas are about to be deceived by cunning untrustworthy yeebos to burn down Lagos state while the awusas look on
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Nigerialabalaba: 9:29pm On Oct 16, 2021
Kingrefreshed:


How old are you. So you refuse to grow up since last year!

Always talking like someone that have Parkinson for brain
Na ur papa wey no raise you wella get Parkinson's.
If dem born you wella, come burn down Lagos again.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Walins: 9:29pm On Oct 16, 2021
Think before you open your mouth and say things like that okay
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Nigerialabalaba: 9:30pm On Oct 16, 2021
rollandben:

Very senseless element I regard you, are you in this country at all. You sounded too like were in the box. Are you telling me you are okay with this present situation of Nigeria, or are you telling me you are more sensible than those coming to protest. Now you are claiming Lagos. Is Lagos your village, you better ask for your state of origin.
NOTE: NO ONE IS COMING TO DISTROY ANYWHERE...WE ARE COMING FOR A PEACEFUL PROTEST OKAY

For your papa village and Falana village for Ekiti nau. No be for our own Lasgidi.

Go your papa village go do your protest and looting and arson. No be for Lasgidi.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Walins: 9:30pm On Oct 16, 2021
[quote author=Nigerialabalaba post=106793760]When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr
Think before you talk
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Nigerialabalaba: 9:32pm On Oct 16, 2021
[quote author=Walins post=106799841][/quote] Na your papa wey no well and come raise you to be arsonist make you face.

If you wan protest, go your bushman village. No be for Lasgidi. Shiorr
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Buckeyemedia1: 10:04pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.

APC no gree give an post, all his Igbo smoking Barrister Brothers are chopping Federal Money, Fashola, Osinbajo, Lie Mohamed, Aregbesola ie, baba na parrot, he doesn’t know when to shut up.

2 Likes

Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by effort1: 10:17pm On Oct 16, 2021
HarryGedges:

Where was that? Police wey fear catch... Wey go hide inside station. No be there una go dey kill them and burn burn their station?

Una won cause another round of bedlam abi?

Eye witness said police and soldier came to the scene and shot at people. Love cartridge was found at the scene.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by naikeboy(m): 10:52pm On Oct 16, 2021
Buhari and him police go hear....
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by directoroluwole: 11:09pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.


Misplaced priorities
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Menace2Society(m): 11:09pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.

Na who dey born all this imbezile?God!!!
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Johel(m): 11:30pm On Oct 16, 2021
Nigerialabalaba:

No son of the soil from Lagos go sidon watch you burn down Lagos again.

Una go carry the protest go una papa village and Falana village for Ekiti las las ni o.

If you tink say you go come from your village come spoil Lasgidi, na lie o. We go use ibile for you.


Pls shutup!
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Johel(m): 11:31pm On Oct 16, 2021
Kobicove:
I still don't see the point of this protest undecided


You won't see it cos you a fool.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Nigerialabalaba: 11:41pm On Oct 16, 2021
Johel:



Pls shutup!
Las las na ibile una go take. Go ask IPOB terrorists how far nau. Since last year, you see dem life cast as dem don use dem own hands kill dem papa and mama and dem don burn 100 times more of dem papa and mama properties more than they burnt in Lasgidi . Dem own don cast and na your own turn to cast.

Na d aalale dem go take swear for all of una wey you go take your head portion recieve las las as una no wan get sense .

Una go just wake up, enter una hungryman buses and head back from Lasgidi to una villages and states and immediately start burning it aswear2gud. Sebi una no get sense and proper home training ni. Lasgidi go teach all of una terrorists and trouble makers sense. Shiorr
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Nigerialabalaba: 11:45pm On Oct 16, 2021
Menace2Society:
Na who dey born all this imbezile?God!!!
Na your papa wey born troway arsonist like you nau. Las las, na you go burn him property and roast the hungry poor man. Shiorr.

Go your papa village go do your burning and protest you tink say na joke. Come out come protest for our Lasgidi nau and see if your life no go cast patapata.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Nigerialabalaba: 11:57pm On Oct 16, 2021
effort1:
Buhari is an enemy of democracy. He has desecrated democracy via every known means. I'm certain he will not allow the police to approve the protest.

All he needs to do is to unleash agents of national destruction, like mannabbgrills, monogamy, sirjamo, Nigerialabalaba, etc to desecrate the cyber space.

Everyone of you defending this evil government and covering up its absurdity, you and your children will be haunted to your graves.

Una arsonists and terrorists, your own and your papa and village sef don cast. If dem born you wella, come try to burn down Lagos again. Shiorr. Go to your bushman village go protest if protest dey hungry you and your village people. Shikena.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Menace2Society(m): 12:16am On Oct 17, 2021
Nigerialabalaba:

Na your papa wey born troway arsonist like you nau. Las las, na you go burn him property and roast the hungry poor man. Shiorr.

Go your papa village go do your burning and protest you tink say na joke. Come out come protest for our Lasgidi nau and see if your life no go cast patapata.
What's this lunatic yapping about!what a dunce lol

1 Like

Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Johel(m): 2:20am On Oct 17, 2021
Nigerialabalaba:

Las las na ibile una go take. Go ask IPOB terrorists how far nau. Since last year, you see dem life cast as dem don use dem own hands kill dem papa and mama and dem don burn 100 times more of dem papa and mama properties more than they burnt in Lasgidi . Dem own don cast and na your own turn to cast.

Na d aalale dem go take swear for all of una wey you go take your head portion recieve las las as una no wan get sense .

Una go just wake up, enter una hungryman buses and head back from Lasgidi to una villages and states and immediately start burning it aswear2gud. Sebi una no get sense and proper home training ni. Lasgidi go teach all of una terrorists and trouble makers sense. Shiorr


Shutup!
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Sirjamo: 3:56am On Oct 17, 2021
Nigerialabalaba:


Una arsonists and terrorists, your own and your papa and village sef don cast. If dem born you wella, come try to burn down Lagos again. Shiorr. Go to your bushman village go protest if protest dey hungry you and your village people. Shikena.
That one has been a lunatic right from his mother's womb, please, stop replying the idiot.
Re: EndSARS: Falana Chambers Writes IGP, Demands Full Protection For Protesters by Doyou2019: 6:09am On Oct 17, 2021
Nigerialabalaba:
When him go write for police to protect the people wey dem go wan burn their house and properties like dem and IPOB terrorists do Lasgidi last year ?


Make him and him son carry the trouble makers and terrorists go him village for Ekiti state nau.

E write IG come tell press make dem carry am for news so make we come dey fry beans.

E be like say too much sense dey worry una.


IG, tell am make him write for approval for aluta for him village for Ekiti . Shiorr.

Don't let them deceive you at your zombie HQ.
Your opinion ain't worth shitt. This is a legal luminary extraordinaire speaking here, and who are you? Who's your father

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Nigerian Airlines Sound Alarm Over ‘Existential Threat’ / Aregbesola Admits Increasing Airport Contract By N7bn / Justice Nyako Bars Journalists From Using Phones To Cover Nnamdi Kanu's Case

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 86
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.