Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,555 members, 7,958,711 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 09:18 PM

Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street (563 Views)

Ogbeni! See How This Aboki Man Dey Rock This Fine Girl Ass / "Nu Mumu Dey Love. I'm Getting Married For Money" Bride Shares Pre-Wedding Pics / Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by advanceDNA: 6:47pm On Feb 24, 2022
some women go marry man finish come start dey quote scriptures of “man will live his father and mother to become one flesh” just becos you no wan see your mother-in-law..

One flesh kill you dia!!!!
Scriptures wey you no know when you dey spread legs about like rumor, na now you sabi am when you start dey hate your fellow woman.

Na greediness and wickedness go kill you...

Suddenly, the woman wey your man first know,wey raise am into the great man you jam am for street...suddenly no matter again because you carry pvssy wey 15-20 other guys don dig come ......



I no call anybody name ooo... no just mention me.....but if you dey among those women wey hate your mother inlaw, wey no wan see her for her son house.....na motor go jam you...

2 Likes

Re: Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by bmdmix11: 7:10pm On Feb 24, 2022
my mama nah pastor say generation.
I dey try aviod her n her number of churches
Re: Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by odinson1(m): 7:55pm On Feb 24, 2022
My Mother and Daughters will always be the most Important females in my life. Wife/Girlfriend can go Bleep off
Re: Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by Baitullah: 8:03pm On Feb 24, 2022
Love for mother is quite different from spousal love.


However, mothers are number 1 in the hierarchy

(1) (Reply)

WHAT AN ADVICE! From Kevin Prince Boateng / I Once Trekked From Ibadan To Akure In 4 Nights And 3 Days / Just Received Hot Breakfast From My Girlfriend

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.