Romance - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Romance (951 Views)
| Romance by prechfaith(op): 6:50pm On Apr 17, 2022 |
I finally joined nairaland |
| Re: Romance by Nobody: 6:54pm On Apr 17, 2022 |
Will you marry me? |
| Re: Romance by blazingblender(m): 6:55pm On Apr 17, 2022 |
Krss216:ogbeni allow the girl collect chair sidon na |
| Re: Romance by Nobody: 6:57pm On Apr 17, 2022 |
blazingblender:Bloda man be calming down,I fit gun any man down just to win this girl heart oo ![]() I don fall in love like this,na why I quickly shoot my shot so no man go fit near am. ![]() |
| Re: Romance by adeoyekay(m): 7:51pm On Apr 17, 2022 |
The girl is beautiful |
| Re: Romance by imagrg(m): 8:48pm On Apr 17, 2022 |
Lady wen una never see, una done dey masturbate just for wetin she talk. Anyway, na me get am. Mind my boundary oh. |
| Re: Romance by Nobody: 10:48pm On Apr 17, 2022 |
Congratulations ![]() |
| Re: Romance by Nobody: 11:38pm On Apr 17, 2022 |
Just a little advice; make sure you avoid the frustrated nairaland feminists here, except you want to end up remaining single you entire life like most of them, you look so fine sha ![]() |
| Re: Romance by Nobody: 1:01am On Apr 18, 2022 |
| Re: Romance by Nobody: 1:02am On Apr 18, 2022 |
adeoyekay:Yh, she is actually.. ![]() |
| Re: Romance by Nobody: 1:06am On Apr 18, 2022 |
You are beautiful but not my taste ![]() |
| Re: Romance by Nobody: 9:56am On Apr 18, 2022 |
Krss216:With ur blank bullet ![]() |
| Re: Romance by Nobody: 10:26am On Apr 18, 2022 |
killmods:Oga oo. ![]() |
| Re: Romance by okah86(m): 10:50am On Apr 18, 2022 |
| Re: Romance by Jeon(f): 10:06pm On Apr 18, 2022 |
welcome..
I see you are now witnessing the toxic. |
.. • Romance Under Water ( PIX ) • Pleasure Her Tonight Men’s Guide To Romance!! • 2 • 3 • 4
Comment Tu Appellee • Husband Material: Nigerian Man Spotted Shopping With A Baby On His Back • Stop Sending Money To People You Are Dating Back Home - Lady To Men In Diaspora


