Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,596 members, 7,958,835 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 04:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / How Atiku Can Win The Election (2974 Views)
Atiku Can Only Travel To Dubai, We Need A Pres. Who Can Go Anywhere - Oshiomhole / How Atiku Can Win 2019 Presidential Election — Witches / I Don’t Think Atiku Can Defeat Buhari. No, He Can’t – Tony Momoh (2) (3) (4)
How Atiku Can Win The Election by osinbanjoisaliar: 8:29pm On Jun 13, 2022 |
Ehen I don come. I tell Tinubu Olodos and him campaign make dem acknowledge sey na my suggestions and report Tinubu use win primaries. But dem no talk anything. Dem no even send me recharge card. So Atiku if you wan win, listen carefully and do exactly wetin I talk. Anybody wen dey Atiku campaign, listen and tell am wetin I write
16 Likes 1 Share |
Re: How Atiku Can Win The Election by Nobody: 8:35pm On Jun 13, 2022 |
The two will lose if ,kwankwaso alien with peter obi believe me radical movement will start which only Allah can switch it off 5 Likes |
Re: How Atiku Can Win The Election by Frigga13: 8:41pm On Jun 13, 2022 |
Just do you campaign and free Atiku from your permutations or anything .. it’s obvious you don’t Atiku or how the North reason Obviously you’re ignorant of eveything you put down there He don’t need your opinion or gibberish Atiku is not a Tinubu in politcs.. Atiku for a strong Naira and a better Economy Power to the people North 2023 2 Likes |
Re: How Atiku Can Win The Election by osinbanjoisaliar: 8:44pm On Jun 13, 2022 |
Frigga13: No problem. Make orna no listen. Na INEC server orna go dey find after election finish 6 Likes 2 Shares |
Re: How Atiku Can Win The Election by Frigga13: 8:50pm On Jun 13, 2022 |
osinbanjoisaliar: Atiku is not Tinubu or Obi Have to move round , be on ground befor discussing politics The press will tell A while Na X Dey happen Listen to bbc Hausa and understand the north and where the stand Power to the people North 2023 2 Likes |
Re: How Atiku Can Win The Election by OLANIYIPETER: 4:35pm On Jun 14, 2022 |
People like this poster are the real enemy of Nigeria. Oloriburuku kan leyin! See his satanic strategy. 5 Likes 2 Shares |
Re: How Atiku Can Win The Election by VoteObi2023: 4:40pm On Jun 14, 2022 |
Kwankwanso will still beat him in the North. Peter Obi will still beat him in the South. LP and NNPP merger will retire all the old thieves 5 Likes 1 Share |
Re: How Atiku Can Win The Election by Y2ffarms: 9:16pm On Jun 14, 2022 |
May the best candidate emerge as our president in comes 2023. Meanwhile we sell quality day old chicks from reputable hatcheries across the country at affordable prices. We deliver nationwide. |
Re: How Atiku Can Win The Election by Jostoman: 9:17pm On Jun 14, 2022 |
This is a very good advice most especially 3, 4 and partially 5. |
Re: How Atiku Can Win The Election by kosiebe(m): 9:22pm On Jun 14, 2022 |
osinbanjoisaliar:Recharge card for this your idiotic post ab? Ekpa na you be. Mumu 1 Like |
Re: How Atiku Can Win The Election by BennixB(m): 4:43am On Jun 15, 2022 |
...your opinions. |
Re: How Atiku Can Win The Election by Righthussle: 5:02am On Jun 15, 2022 |
Anything Outside Wike as VP is going to be failure for Atiku and PDP. Atiku is from the same region as Buhari and for him to make southerners vote for another northerner and not Tinubu or Obi from the South, Atiku will need a political bulldozer from the south and he is Wike. 1 Like |
Re: How Atiku Can Win The Election by VOR2019: 2:07pm On Jun 15, 2022 |
osinbanjoisaliar: DOA -Dead on Arrival . Almost no depth, childish. OP, seriousness level that can be ascribe to this post is minimal. |
Re: How Atiku Can Win The Election by osinbanjoisaliar: 2:10pm On Jun 15, 2022 |
VOR2019: E go dey alive for yar eye wen Atiku use am win election. This na jus part 1. Part 2 to 5 still dey load. If you wan make I stop, pay me 2 million naira. If you no pay, next week go be 4million. Na so e go dey rise every week |
Re: How Atiku Can Win The Election by osinbanjoisaliar: 2:13pm On Jun 15, 2022 |
VOR2019: Wen I talk sey Remi Tinubu must step down, dem talk pass this When I talk sey dem must sack jibrin, dem talk pass this When I talk sey Tinubu must insult Buhari to win election. Dem sey I dey mad. Now between me and you, who childish. Wetin you do to help Tinubu win primaries |
Re: How Atiku Can Win The Election by sucess001(m): 10:37am On Jun 16, 2022 |
osinbanjoisaliar: Intelligent piece. |
Re: How Atiku Can Win The Election by osinbanjoisaliar: 10:41am On Jun 16, 2022 |
sucess001: People wen get sense, know sey na brilliant piece I write. Already PDP don start to dey plan how to implement my suggestions. Na only Tinubu Olodos and paid political e-slaves go rubbish my report 1 Like |
Re: How Atiku Can Win The Election by monex(m): 10:59am On Jun 16, 2022 |
osinbanjoisaliar: very amoral piece. no 4 is the real weapon. |
Re: How Atiku Can Win The Election by goody234: 11:03am On Jun 16, 2022 |
osinbanjoisaliar: Very good analysis my guy!! ..now i would like to see a Tinubu analysis as i am sure he will pick a muslim vp |
Re: How Atiku Can Win The Election by Fucklove(m): 11:06am On Jun 16, 2022 |
My man, man wey sabi. I don miss you for Beer parlour thread . Na ogbonge tips you dey give Atiku for free , you suppose dey channel give peter obi abeg. Atiku no worth am |
Re: How Atiku Can Win The Election by Fucklove(m): 11:09am On Jun 16, 2022 |
Osibanjoisaliar na better analyst people dey underate for here, him wisdom na follow come |
Re: How Atiku Can Win The Election by Oplomo: 11:11am On Jun 16, 2022 |
Righthussle: Wike is a talkative, and will be easy to campaign against in the north after destroying mosques in rivers state. Both of you should go and rest. |
Re: How Atiku Can Win The Election by osinbanjoisaliar: 11:15am On Jun 16, 2022 |
goody234: Na me give Tinubu him winning formula for primaries. Dem no even acknowledge my help. Even ordinary recharge card dem no send me. Na why I write this one to help Atiku who I know like to destroy Tinubu and him SWAGAless phools. I don already write the report on how Tinubu fit win with even resurrected Ojukwu as him VP. But I no go release am. Dem dey try call me. But I no go pick their call. Dem go hear wehn........... Read my pre-Tinubu primaries report https://www.nairaland.com/7081485/ten-things-tinubu-win-2023 |
Re: How Atiku Can Win The Election by Buksaylor: 11:20am On Jun 16, 2022 |
[quote author=osinbanjoisaliar post=113775406]Ehen I don come. I tell Tinubu Olodos and him campaign make dem acknowledge sey na my suggestions and report Tinubu use win primaries. But dem no talk anything. Dem no even send me recharge card. So Atiku if you wan win, listen carefully and do exactly wetin I talk. Anybody wen dey Atiku campaign, listen and tell am wetin I write [/quote Quite an intelligent writing... |
Re: How Atiku Can Win The Election by goody234: 11:21am On Jun 16, 2022 |
osinbanjoisaliar: ok very good my guy well done ...i see say you have studied and done your homework well ..i want to see more writings from you ...i dey read am dey laugh o...funny |
Re: How Atiku Can Win The Election by osinbanjoisaliar: 11:44am On Jun 16, 2022 |
goody234: E funny sotey the laminated copy dey with PDP NWC. Na fear you dey fear. You jus dey hide am with sarcasm. No worry, jus pray sey none of yar candidates go annoy me. If dem do, their career go end |
Re: How Atiku Can Win The Election by goody234: 12:06pm On Jun 16, 2022 |
osinbanjoisaliar: Fear ke tinubu is a well known crook wetin concern me ..his sycophants can go take a jump too!! useless ppl hunger go kee dem |
Re: How Atiku Can Win The Election by sucess001(m): 12:25pm On Jun 16, 2022 |
osinbanjoisaliar: But I don't like your moniker name. Osinbajo is the best of the lot. |
Re: How Atiku Can Win The Election by kaleidoscope: 1:02pm On Jun 16, 2022 |
You are intelligent! osinbanjoisaliar: |
(1) (Reply)
Tinubu And Governor Zulum Of Borno State. You Reap What You Sow. Pictures. / Atiku Has Secured 25% In More Than 25 States / Nigerian And Us Presidential Voting Process. What's The Difference?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |