. - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › . (1393 Views)
| Re: . by Uzomacharles: 4:08pm On Jun 27, 2022 |
Rastaramsey:show me abeg |
| Re: . by Maverick777: 4:09pm On Jun 27, 2022 |
Tonero5200:85% of old white women are sanguine, they always hope for the best.. if not, how do you think after all these years they still manage to fall prey again and again? don't bring the plus shit into this, e dey, no doubt.. but legit full yapa! |
| Re: . by Uzomacharles: 4:11pm On Jun 27, 2022 |
Maverick777:There n0 1 trust this days na vid call and e dey rare |
| Re: . by Rastaramsey(m): 4:16pm On Jun 27, 2022 |
Tonero5200:Lol See you... You think say I go dey login because of you ![]() You know how much I don cashout in recent times... I no need dey cast myself. Na public forum be this.... |
| Re: . by Nobody: 4:17pm On Jun 27, 2022 |
Rastaramsey:I wasn't paying attention lol, I mean where does he find his elderly clients |
| Re: . by Richdee1(m): 7:20pm On Jun 27, 2022 |
Rastaramsey:Boss where we fit bomb? |
| Re: . by Rastaramsey(m): 10:06pm On Jun 27, 2022 |
Richdee1:Sites plenty Gon.... I Use insta, FB, Snapchat, Twitter even tit-tok... The hustle is real bro |
Woman Celebrates 1 Year Anniversary With Her Man Whom She Friend Zone For 25yrs • Help!! Losing My Cool Self • I Have Learnt How To Regulate My Foolishness