.. - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › .. (10099 Views)
| Re: .. by Uzomacharles: 2:05pm On Jul 12, 2022 |
Johndagr8t:Lol I won't exchange words with you... Na man to man something.. If you go fit drop your location and I pray say you dey within PH.. I go come for you then we beef face 2 face.. I'm not an Internet Wolf |
| Re: .. by Deicide: 2:09pm On Jul 12, 2022 |
Keep it up No one Kn0es tomorrow |
| Re: .. by Nobody: 2:10pm On Jul 12, 2022 |
Zulu2022:k |
| Re: .. by Nobody: 2:11pm On Jul 12, 2022 |
Uzomacharles:k |
| Re: .. by Nobody: 2:11pm On Jul 12, 2022 |
Deicide:lol |
| Re: .. by Nobody: 2:12pm On Jul 12, 2022 |
KristaPretty:left her in 9ja ND stop picking her call |
| Re: .. by Nobody: 2:12pm On Jul 12, 2022 |
EgwunsoDOTcom:sure |
| Re: .. by GoldSantana: 2:22pm On Jul 12, 2022 |
Johndagr8t:this is Legendary |
| Re: .. by LikeAking: 2:59pm On Jul 12, 2022 |
Uzomacharles:Peace! |
| Re: .. by Fortune109(m): 3:25pm On Jul 12, 2022 |
Na una no dey allow we legit people rest for discord… ![]() My client begin interview me for days before he gree buy my work … |
| Re: .. by Haakeem(m): 3:32pm On Jul 12, 2022 |
Johndagr8t:u sabi bomb snap chat? |
| Re: .. by Nobody: 4:15pm On Jul 12, 2022 |
Fortune109:lol...ur client get craz for head normally |
| Re: .. by Nobody: 4:19pm On Jul 12, 2022 |
Haakeem:I dey do am b4, omo e too boring |
| Re: .. by JamOSneh: 4:42pm On Jul 12, 2022 |
See as nose b like shovel ![]() |
| Re: .. by nifemi25(m): 4:43pm On Jul 12, 2022 |
Is this not the guy that a girl is about to ruin his shop.... I can remember vividly the last time you posted from your shop , you only have paracetamol. How are able to achieve a million today. |
| Re: .. by Onucs(m): 5:01pm On Jul 12, 2022 |
Continue the bombing oo but no forget say frog no dey jump go back. In the zero zero hour ehnn, nemesis go catch up with you two seconds. |
| Re: .. by Nobody: 5:08pm On Jul 12, 2022 |
JamOSneh:lol |
| Re: .. by Nobody: 5:10pm On Jul 12, 2022 |
nifemi25:it really don't mean am broke bro man dey hustle I jus dey make una see wetin una wan see |
| Re: .. by Nobody: 5:10pm On Jul 12, 2022 |
Onucs:lol no worry |
| Re: .. by Haakeem(m): 5:15pm On Jul 12, 2022 |
Johndagr8t:too boring or too hard? |
| Re: .. by Nobody: 5:21pm On Jul 12, 2022 |
| Re: .. by Nobody: 5:21pm On Jul 12, 2022 |
| Re: .. by Cravemore: 5:37pm On Jul 12, 2022 |
Fortune109: |
| Re: .. by PrinceofAgoAre(m): 5:44pm On Jul 12, 2022 |
Better face d work u goan learn.. |
| Re: .. by lildush(m): 5:46pm On Jul 12, 2022 |
Op recieve some sense in Jesus name.... Amen.... |
| Re: .. by igben(m): 5:51pm On Jul 12, 2022 |
I wan learn bombing oooo |
| Re: .. by Fortune109(m): 5:53pm On Jul 12, 2022 |
[quote author=Cravemore post=114667748][/quote]Yes NFT… |
| Re: .. by Cravemore: 6:01pm On Jul 12, 2022 |
Fortune109: |
| Re: .. by Nobody: 6:32pm On Jul 12, 2022 |
lildush:give it to your dad and borrow for your mum |
| Re: .. by Nobody: 6:32pm On Jul 12, 2022 |
igben:good |
| Re: .. by Nobody: 6:33pm On Jul 12, 2022 |
PrinceofAgoAre:also face the one ya dad recently enroll you for |
| Re: .. by Nobody: 6:34pm On Jul 12, 2022 |
lildush:so mum seriously need.... she's so senseless |
I Am Officially +1 Today • Boys are prepared today(photo) • Heartbreak Can Be A BLESSING In Disguise,Made me millionaire today • 2 • 3 • 4
Is She A Lesbian? • Time To Marry My Girlfriend • Mention One Thing A Guy Must Not Tell His Babe No Matter How Deep The Love Is

but always give Glory to God, it's not by your power, He just approved you, congrats anyway.