Hello - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Hello (5306 Views)
| Hello by NeroGaming(op): 11:32am On Jul 20, 2022*. Modified: 4:49am On Apr 19, 2025 |
Hi naira land
|
| Re: Hello by Nobody: 11:33am On Jul 20, 2022 |
Smart |
| Re: Hello by Nobody: 11:38am On Jul 20, 2022 |
Lolz |
| Re: Hello by youngreezy(m): 11:38am On Jul 20, 2022 |
Chai!!!! Simps keep fucking up na why I no dey ever mercy for dem when these girls dey use dem shine...e get one ediot Wey I know,Wey no dey ever agree say em get money but make em see woman you go see hushpuppy doings.....I carry one street olosho Wey get big ynash Introduce to the ediot and since den I have been enjoying money I didn't work for,na now I know how politicians dey feel,bro free money sweet scatter.....do Intend to stop?hell no!!! I go chop am till em broke or get sense den I jump to the next simp... |
| Re: Hello by Nyascobar1414: 11:57am On Jul 20, 2022 |
Anything that will make simps cry and commit su!cide is condone. |
| Re: Hello by NeroGaming(op): 11:58am On Jul 20, 2022 |
youngreezy:Make they show me the way boss. Make I no end up like this guy for this picture ![]()
|
| Re: Hello by Nobody: 12:10pm On Jul 20, 2022 |
I have long given up on simps and I'm done preaching to them. As a matter of fact, I'm sick and tired of simps and their problems.
|
| Re: Hello by pointblank247(m): 1:19pm On Jul 20, 2022 |
I have no pity for them simps |
| Re: Hello by Rexymania(m): 1:38pm On Jul 20, 2022 |
![]() |
| Re: Hello by blaquemyc: 2:01pm On Jul 20, 2022 |
believe me you, dat niggar is still there simping. |
| Re: Hello by Khayceeofficial(m): 4:30pm On Jul 20, 2022 |
Who still dhe follow woman chat this kind nonsense? Dude's lost fr |
| Re: Hello by SPAMBOX7: 6:22pm On Jul 20, 2022 |
Lmfao |
| Re: Hello by GodsOwnMan: 10:57pm On Jul 20, 2022 |
![]() |
| Re: Hello by PerfectStranger(m): 11:38pm On Jul 20, 2022 |
People still simp? |
Hello • Apart From Saying "Hello" How Do You Answer Phone Calls? • Hello. Oriaku Is Back Again After Some Break! • 2 • 3 • 4
I’m Rich, Educated, Sexually Active, Yet My Wife Cheated On Me – Man Cries Out • How To Tell If A Woman Really Love You Or She Is Just Using You • Who Is Your Most Beautiful/ Handsome Romancelander?

