Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,723 members, 7,816,975 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 09:52 PM

Double Wahala For FFK Inside APC - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Double Wahala For FFK Inside APC (831 Views)

Betta Edu: Inside APC Women Leaders’ Letter To Tinubu / Dele Momodu Gives Reason For FFK's Silence On Tinubu's Certificate Issues / Inside APC: Is There Another Conspiracy Against Tinubu By Buhari’s Men? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Double Wahala For FFK Inside APC by Minime10(f): 9:12am On Aug 06, 2022
So wetin come be im gain na, as Yaya Bello couldn't win the APC's presidential primary, and even Tinubu wey later win am don come make Samuel Lalong im Campaign DG & Festus Keyoma presidential talk talk pesin, which position una go geee ffk, abi una no wan geee una brother anything Dis tin no dey fair nah grin

1 Like 1 Share

Re: Double Wahala For FFK Inside APC by colorsofrainbow: 9:14am On Aug 06, 2022
Minime10:
So wetin come be im gain na, as Yaya Bello couldn't win the APC's presidential primary, and even Tinubu wey later win am don come make Samuel Lalong im Campaign DG & Festus Keyoma presidential talk talk pesin, which position una go geee ffk, abi una no wan geee una brother anything Dis tin no dey fair nah grin
grin

2 Likes

Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Bluezy13(m): 9:34am On Aug 06, 2022
That is politics for you.
He didn't play his cards well

1 Like

Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Honjoshy4u: 9:40am On Aug 06, 2022
The rogues in APC much so no space for other rogues to see the national cake. FFk became confused the day he joined APC.

1 Like 1 Share

Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Indispensable85(m): 9:57am On Aug 06, 2022
Minime10:
So wetin come be im gain na, as Yaya Bello couldn't win the APC's presidential primary, and even Tinubu wey later win am don come make Samuel Lalong im Campaign DG & Festus Keyoma presidential talk talk pesin, which position una go geee ffk, abi una no wan geee una brother anything Dis tin no dey fair nah grin


Na Simon Lalong nor be Samuel Lalong.
E nor get any time wey dem take really accept FFK into Apc like dat. He dey isolation since he join d party. Even for Osun dem nor dey see am as Apc member sef. The man nor get any credibility na.

2 Likes

Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Omoslim26: 10:02am On Aug 06, 2022
Ffk no bother at all,as far as se Amala,Gbegiri,pounded yam,pkomo,ori eja,shaki,Inu eran and palm wine go come out everywhere good be that grin grin

1 Like

Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Minime10(f): 10:05am On Aug 06, 2022
Indispensable85:



Na Simon Lalong nor be Samuel Lalong.
E nor get any time wey dem take really accept FFK into Apc like dat. He dey isolation since he join d party. Even for Osun dem nor dey see am as Apc member sef. The man nor get any credibility na.

Thanks for the name correction bro

1 Like

(1) (Reply)

Queen Elizabeth: Don’t Rename UNN, Ohanaeze Tells Presidency / Adamawa APC State Chairman Resigns To Join PDP (photo) / Wole Soyinka On PDP Defections, Including Peter Obi

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.