Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,642 members, 7,851,159 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 02:23 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? (3058 Views)
Why Can't Ladies Just Have Sex Without Asking For Love? / Why Do Guys Take Rejection Like Overgrown Babies? / Women Cannot Handle Rejection At All: My Experience (2) (3) (4)
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Nobody: 7:36am On Aug 23, 2022 |
MTSVTU: can I have your WhatsApp number and can I get your app on Google if I don't use playstore |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Pickmycall: 10:06am On Aug 23, 2022 |
Femi8586:I have drawn a red line with her.If she ask me for money I will ask for sex.That way she will decide whether she give me what I want and I give her what she ask for. |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by FREDCLSSICO7(m): 9:21am On Aug 24, 2022 |
Divay22:Lol you dey mind dem with small pikin love way dem dey do so |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by FREDCLSSICO7(m): 9:31am On Aug 24, 2022 |
[quote author=Pickmycall post=115948003]I *No be this babe wey I dey assist her with some token to keep her alive?* Lol you no go kii Person with laugh so na your 2h and 5h dey sustain or keep her alive? na you be her papa? abi before you meet her she tell you say she no dey chop or she no get who dey feed her my advice to you if you want help person help am from your mind and if you are helping to get something in return let your intentions known to her you already know say she dey into a relationship still you want collect your own share from her if you no want make she dey bill you or see you as mugu money spender then use your headpan tell her say you no fit dey spend like maga way you be say you no fit dey give her girlfriend privilege way no be say na you dey date her use ur headpan before they help you use am no go carry anoda man responsibility ooo no say I no warn you oooo use ur headpan! use ur headpan!! use ur headpan!!! |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by FREDCLSSICO7(m): 9:41am On Aug 24, 2022 |
kelspinall:I swear laugh want finish me like say na him be the gal papa 1 Like |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by FREDCLSSICO7(m): 9:46am On Aug 24, 2022 |
MTSVTU: how about if I want to do data subscription 1 Like |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by emmyluizzz: 4:57pm On Aug 24, 2022 |
this op is a massive f**Lish simp |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by 7buckz(m): 5:06pm On Aug 24, 2022 |
Lol... Na konji make you de follow banny wey de relationship like fly for nyash... Nwunne you deserve drillings o |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Pickmycall: 1:49pm On Aug 25, 2022 |
FREDCLSSICO7:I dey tell her all this from day 1 wey the billing start say'i dey vex the way she dey ask me for money as if I be her boyfriend'But she go plead.I go pity her come give her.If she as I dey do to my siblings for house.Na the way the day wey she change am for me make me have a rethink. |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Pickmycall: 1:52pm On Aug 25, 2022 |
7buckz:I no dey follow her like fly.When she tell me say she get boyfriend I fashi her.Na If we meet coincidentally she go dey ask me say I no dey pass her neighbourhood again.I no know say she won dey bill me.I come become regular visitor to her place.Na there the familiarity come too much. |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Pickmycall: 1:53pm On Aug 25, 2022 |
emmyluizzz:Thanks. |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Coinwarrior: 8:34pm On Aug 25, 2022 |
Solofresh2:tell us how you usually get it |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Uptheante(m): 10:10pm On Aug 25, 2022 |
Pickmycall:Guy, u are simply a simp. Imagine u wasting ur money, time & attention on girl wey no be ur girlfriend, girl wey no dey give u toto. So, if she had physically reject ur attempt to kiss her & touch her, u for still dey give her money & attention. U gained nothing from her |
Re: Why Can't Ladies Handle Rejection Like Guyz? by Pickmycall: 2:46pm On Aug 28, 2022 |
Uptheante:Na Tom Tom money I give her.Now everything is history. |
Become A Woman's Dream: The Key To Her Heart ♥ / Guys, How Do You Know She Is In Love With You? / What To Do About An Extremely Possessive Girl?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |