Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,144 members, 7,815,011 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 04:39 AM

Pls Help:i Want To Learn Yahoo - Crime (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Pls Help:i Want To Learn Yahoo (4973 Views)

Meet The Little Kids Who Are So Desperate To Learn Yahoo Internet Scam / 14-15 Year-Old Boys Searching For Where To Learn 'Yahoo Hustle' In Edo / See What Nigerian Guys Are Now Going Through Because They Want To Learn Yahoo (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by MindOnMatters00(m): 2:38am On Feb 12, 2023
Uchenna10:


I didn't insult u....how I take dey pursue people...Omo nobody be my God joor....who go help no go stress...no ๐Ÿงข

๐Ÿ‘๐Ÿ‘๐Ÿ‘
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Uchenna10(m): 8:18am On Feb 12, 2023
ASAPFERG1:
i nor dey do yahoo but na my cousin.. I fit pass you to am if you nor mind...
but you sabi how to Bill client na

Abeg link me up with ur cous..

1 Like

Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by engrelvis(m): 8:41am On Feb 12, 2023
ahnie:
I m in talks with a failed yahoo man who has outlived his glorious yahoo life and currently reaping the fruit of his sins,as at yesterday he was looking for a buyer to sell his 52inche beautiful sperm flat screen teevee for a token.

Even to see food chop na war



our youths will never learn. Yahoo riches r always temporary. lf u like do plus . is still d same.. temporary. V stop advicin dem. Dey should continue in yahooism. Na here we dey. We will all c how it will end. ls nt by driving flashy cars, leaving luxurious lifestyles, throwing money around. D big question is- can u sustain it?. Alot of dem end up in psychiatric hospitals. y? because dey can't cope with psychological trauma of being unable to count millions again. waiting for their next hit draining. lt eat Dem. ls only those with strong will pull thru

1 Like 1 Share

Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by LittleBigDick(m): 12:21pm On Feb 12, 2023
Uchenna10:


If no be plus na luck

lol
Boys are now using Vietnam and Thailand update to cash out today

2 Likes

Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by LittleBigDick(m): 12:27pm On Feb 12, 2023
Yahoo no work

Read and learn the fraud Bible


Buy CC cloner , plenty cc tools and fullz day dark web for free

Or get site begin day sell drugs ( ibo day sell lyk mad for naija)
Imagine if you come get weed farm with site day sell am
All these things no too cost
Na Just sense you go carry am out

Money day corporate fraud wella

2 Likes

Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by ASAPFERG1: 4:52pm On Feb 12, 2023
Uchenna10:


Abeg link me up with ur cous..
you sabi how sweet talk woman sha

1 Like

Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by ASAPFERG1: 4:53pm On Feb 12, 2023
LittleBigDick:


lol
Boys are now using Vietnam and Thailand update to cash out today
abeg you get better asia format
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Efe42(m): 8:55am On Feb 13, 2023
I dey fire here oh I need small update to cool my temperature
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Angrygoat: 11:07am On Feb 13, 2023
Update without juju,no level
. See now I match my Asia client 850k since on Saturday,I don use bank box reply,still the client still dey drag the payment with me. Just 850k oh,make I take service. No juju oh. Fu. K u stupid juju boys,u guys die daily. Check tiktok

1 Like

Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Efe42(m): 1:44pm On Feb 13, 2023
Angrygoat:
Update without juju,no level
. See now I match my Asia client 850k since on Saturday,I don use bank box reply,still the client still dey drag the payment with me. Just 850k oh,make I take service. No juju oh. Fu. K u stupid juju boys,u guys die daily. Check tiktok


Which format you use bro and which site you dey bomb.
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Angrygoat: 1:51pm On Feb 13, 2023
I dey spam leads, dhl courier
Efe42:



Which format you use bro and which site you dey bomb.
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Fedrick100: 7:43pm On Feb 13, 2023
Angrygoat:
Nothing like yahoo,na plus now
Since I picked 1.4m since Dec,I never fit even ick 500k. Despite my sub and steady bombing,imagine me bombing active emails of about 300 a day. Na like 30 rp I dey get,once I match billing,out of 30 25 fit run.now imagine if I did plus. A those 30 go pay me 30m cash. 1st billing

Na alababa you dey do?
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by PJtech: 9:44pm On Feb 13, 2023
una no even carry person along.... make person carry me along nah..... i no get #1 for aza,debts don tie me down sotey neighbours dey mock me. Every day na hunger dey waya person
abi which kin life be this now... make person die sef better pass all these truma"s

HELP A DEPRESED SOUL cry
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by PJtech: 9:19am On Feb 14, 2023
cry cry cry cry cry
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by johnstar(m): 7:59pm On Feb 15, 2023
.
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Angrygoat: 8:26pm On Feb 15, 2023
No one linked me up whenni was broke and helpless. Beg your creator for better links,i'm not the hood rescue or angel. Talk to God.
johnstar:

how va bro.. u fit link me up?? whatsapp me make we talk โ€ช+1 (361) 879โ€‘1043โ€ฌ
johnstar:

how va bro.. u fit link me up?? whatsapp me make we talk โ€ช+1 (361) 879โ€‘1043โ€ฌ
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by johnstar(m): 8:59pm On Feb 15, 2023
Angrygoat:
No one linked me up whenni was broke and helpless. Beg your creator for better links,i'm not the hood rescue or angel. Talk to God.
i hear u
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by seeteazain(m): 3:24pm On Feb 16, 2023
PJtech:
una no even carry person along.... make person carry me along nah..... i no get #1 for aza,debts don tie me down sotey neighbours dey mock me. Every day na hunger dey waya person
abi which kin life be this now... make person die sef better pass all these truma"s

HELP A DEPRESED SOUL cry

u get active mail?
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by PJtech: 3:31pm On Feb 16, 2023
yes i get gmail
seeteazain:


u get active mail?
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by seeteazain(m): 3:42pm On Feb 16, 2023
PJtech:
yes i get gmail
oya na
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by PJtech: 3:46pm On Feb 16, 2023
to do what bro
seeteazain:

oya na
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by seeteazain(m): 4:14pm On Feb 16, 2023
PJtech:
to do what bro
check your mail
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by PJtech: 4:29pm On Feb 16, 2023
seeteazain:

check your mail
replied
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Efe42(m): 5:56pm On Feb 16, 2023
seeteazain:

u get active mail?

Please oh I'm in need off help I still have active mail also please
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by Nobody: 6:28pm On Jun 13, 2023
PJtech:

replied
How far you later see update?
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by DADYLEED: 8:09pm On Jun 13, 2023
Bossman seeteazain,pls I need update to fit take care of some stuffs wt,I have a wife and cute kids to feed and legit hustle no dey town pls I will be glad to have u as a mentor
seeteazain:


u get active mail?
Re: Pls Help:i Want To Learn Yahoo by PussyKing(m): 7:59am On Jun 14, 2023
SHINJA:


While for crypto in just 20 minutes u fit make that 300 dollars

Which of the Crypto?? Same crypto wey we all know??

(1) (2) (3) (Reply)

Pics Of A Liltle Girl Smoking Shisha Goes Viral On Twitter (PHOTOS) / Nigerian Girl Was Brutally Murdered In Russia Photos / Woman Poisons Husband, Films It While Watching Him Die. Graphic Photos

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.