Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,542 members, 7,812,689 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 05:35 PM

Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) (3126 Views)

Do Women Feel Early Morning Konji Too Like We Guys Do Feel Early Morning Boner? / Check Out My New Year Pictures, Shey I Fine? (pics) / I Don Misbehave Shey I No Go Suffer Like This (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 3:27pm On Nov 17, 2023
Just heard about this oladipps guy omooo the hustle is real abeg support me now ooo make I no kpai before Una go dey send me.


Please enjoy what I have for you below


https://www.youtube.com/watch?v=Q27magJz5UM?si=Nl03jde441qKPUZQ

3 Likes

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by TemplarLandry: 3:29pm On Nov 17, 2023
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by rdsco(m): 3:30pm On Nov 17, 2023

8 Likes 2 Shares

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by iammo(m): 3:36pm On Nov 17, 2023
But your sound production are very good, hire a writer, a vocal coach

2 Likes

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Ginaz(f): 3:38pm On Nov 17, 2023
Good one but you need to work on the audio. it's too low to hear clearly and your vocals are not so smooth.

2 Likes 1 Share

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by garriAndsugar: 3:40pm On Nov 17, 2023
You try
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Gbadugbakun(m): 3:59pm On Nov 17, 2023
Oga sing dance hall songs.

Rap is an American thing. Nigerians don't really value rappers. That's why we have very few rappers that have blown in Nigeria.

Sing with pigeon and make your gbedu have cool vibes and watch how people would rush to stream your songs.

5 Likes

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Aaaaarghmed(m): 4:06pm On Nov 17, 2023
You fit no still blow if you fake your death.besides na popular pesin dey fake death grin.
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 4:16pm On Nov 17, 2023
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Angrigowt: 4:20pm On Nov 17, 2023
Stop wearing winter clothes .....naija is hot and u no get cooling van . Remove those fake aliexpress print on rags u call clothes and begin wear singlet. White. American singlet

3 Likes

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Dshocker(m): 4:45pm On Nov 17, 2023
Iamdbull:
Just heard about this oladipps guy omooo the hustle is real abeg support me now ooo make I no kpai before Una go dey send me.


Please enjoy what I have for you below


https://www.youtube.com/watch?v=Q27magJz5UM?si=Nl03jde441qKPUZQ

Guy if you try am, you fit die from there go ooO!!!

So abeg, no try am.

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by teewhyhomes: 4:55pm On Nov 17, 2023
TGIF! The weekend is around the corner. Enjoy yourself and don’t forget to reach out to us @Teewhyhomes for your next Real Estate investment.
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 5:17pm On Nov 17, 2023
rdsco:
Nice.
But your flows suppose don tight pass this. Since all these years you've been spamming us.
Thank you very much, we are working day and night on it. Thanks for the feedback

2 Likes

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 6:38pm On Nov 17, 2023
iammo:
But your sound production are very good, hire a writer, a vocal coach
Thank you very much

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Nicepoker(m): 6:52pm On Nov 17, 2023
Partner with Airforce1. And resurrect each other's career.
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Mobahd: 7:07pm On Nov 17, 2023
Iamdbull:
Just heard about this oladipps guy omooo the hustle is real abeg support me now ooo make I no kpai before Una go dey send me.


Please enjoy what I have for you below


https://www.youtube.com/watch?v=Q27magJz5UM?si=Nl03jde441qKPUZQ



Are you still alive ? Wonderful
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by spencekat(m): 7:09pm On Nov 17, 2023
Skibii did it too
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by MichaelSokoto(m): 7:19pm On Nov 17, 2023
Baba, tie urself join bomb, or tie bomb join urself, u must blow walahi!
cool
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 8:13pm On Nov 17, 2023
Ginaz:
Good one but you need to work on the audio. it's too low to hear clearly and your vocals are not so smooth.
Thank you very much, it's just a rough record, the song has not been worked on

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by TheMensch(m): 8:24pm On Nov 17, 2023
Dbull my man
Keep up man
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Emma513: 8:24pm On Nov 17, 2023
GOOD ONE
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 8:37pm On Nov 17, 2023
garriAndsugar:
You try
Thanks alot

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 9:39pm On Nov 17, 2023
Angrigowt:
Stop wearing winter clothes .....naija is hot and u no get cooling van . Remove those fake aliexpress print on rags u call clothes and begin wear singlet. White. American singlet
Come and buy for me please

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by purples25(f): 1:22am On Nov 18, 2023
Keep trying hard, you'll make it. I like that people are dropping tips.

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 11:03am On Nov 18, 2023
Dshocker:


Guy if you try am, you fit die from there go ooO!!!

So abeg, no try am.



Godforbid oooo
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by CedarHoldings: 11:30am On Nov 18, 2023
Your music need spiritual support, you still don't know.
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 12:48pm On Nov 18, 2023
Nicepoker:
Partner with Airforce1. And resurrect each other's career.
My career hasn't started yet so it can't be dead

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 3:40pm On Nov 19, 2023
TheMensch:
Dbull my man
Keep up man
Thank you very much I appreciate

1 Like

Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by SIMPonPatrol(m): 3:50pm On Nov 19, 2023
Ginaz:
Good one but you need to work on the audio. it's too low to hear clearly and your vocals are not so smooth.

How are you doing sugar? grin

Would you like to be my girlfriend?
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 10:10pm On Nov 19, 2023
CedarHoldings:
Your music need spiritual support, you still don't know.
Lol
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Angrigowt: 1:00am On Nov 20, 2023
Go run ajitu like shalipopi
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 2:23am On Nov 20, 2023
Angrigowt:
Go run ajitu like shalipopi
Which one be Ajitu again?

(1) (2) (Reply)

Are Nigerian Guys Romantic / Lagos Babes / My Love Life Sucks

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.