Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,717 members, 7,862,278 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 01:03 PM

Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures (1154 Views)

Pre-wedding Pictures That Will Make You Want To Marry Soon / I Have Fetish For Ladies With Pimples On Their Face Or Body / Why Do Girls Frown Their Face When u Glance At Them (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by Nobody: 1:07pm On Nov 02, 2011
Hmm the thing don baffle me sef.When a bobo is married to a naija woman for their wedding pictures u go jus see as the bobo go stone face and na only the babe go dey smile and dey happy for the wedding pictures.Why e be like so?.One olofofo tell me in confidence say the reason be say most naija guys for naija go borrow money,take loan for bank to fund their wedding with their hearththrobs in the process that dem go come enter marriage with huge debts for their laps.Many don complain say apart from the fact say na dem go shoulder all the financial responsbility for the wedding dem go still spend highly expensive dowries for the woman head.Dem say marrying a naija woman no dey cheap oo because these days even your monthly salary no dey enough to fund a naija wedding with a naija woman.Come to think of it again some of us wey dey married to oyibo women and non nigerian women always dey smile for the wedding pictures and marrying a whitey these days no even dey as expensive as marrying a naija woman.Upon all of this wen u don marry the naija woman she go start to dey wahala u with plenty nagging and dey eat all the food for house with the end process that she go come fat full ground grin.
Re: Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by MrsChima1(f): 1:10pm On Nov 02, 2011
Keep confessing your hurt yeye fowl. You are doing a great job. wink
Re: Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by koolJ1(f): 1:20pm On Nov 02, 2011
The bride sees happier/more fulfilled days ahead; the groom sees happier days behind
Re: Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by Njgirl1: 9:26am On Nov 03, 2011
1lefulefu the opposite of nigerian gal is non nigerian gal and not oyibo
2 I watch nyt of a thousand laffs too and I ve heard Gordons crack d frowning groom joke b4 and yes he did a better job than you ur copied version aint funny
3 I no blame u sha 4 d way u dey post about oyibo na greedy 9ja leaders wey no give your community lyt and u neva watch tv see say no be only ur skin colour dey d planet
4 no law says u must hav an extravagant wedding you can do a small scale wedding . It has nevr been known that any marraige was nullified because d wedding was small scale most times men organise big weddings cos dey wnt a show off
5 in some places bride prices are as low as 10 nair
Re: Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by emofine(f): 10:14am On Nov 03, 2011
Nj girl:
2 I watch nyt of a thousand laffs too and I ve heard Gordons crack d frowning groom joke b4 and yes he did a better job than you your copied version aint funny

lol so lefulefu na plagiarizer, how I laugh . . . sha when pesin narrate tori for 100 threads per day, how dem no go run out of original material. . .

chei but see how Naija babes come be sweet for lefulefu's mouf, Naija babes na his muse, his inspiration, his oxygen . . .lefulefu this constant attention u pay us be too much sha remain some for ur oyibo pet abeg tongue
Re: Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by Gbenge77(m): 10:43am On Nov 03, 2011
@op,so you are alleging most nigerian guys take loans to fund their weddings?
Re: Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by bekay911(f): 1:58pm On Nov 03, 2011
Lefulefu pls leave us alone since uv decided to do oyibo wats ur biz wt us and our bobos n our weddings as well. U n ur olofofos shud get a lyfe, a beta one
Re: Omo Why Some Guys Dey Always Dey Frown Their Face For Their Wedding Pictures by Nobody: 10:13am On Nov 14, 2011
Gbenge 77:

@op,so you are alleging most nigerian guys take loans to fund their weddings?
yes of course grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

(1) (Reply)

Pls How Do I Handle This / I Need Advice From The Ladies / See Me See Trouble O!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.