Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,207,496 members, 7,999,208 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 08:46 PM

A Close Mouth Is A Closed Destiny - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / A Close Mouth Is A Closed Destiny (313 Views)

What To Do With A Closed-minded Boyfriend? � / Maureen Esisi Kisses Cousin, Brother Mouth To Mouth- Is This Normal? / Help Please, Is Her Pussy Really As Wide As Her Mouth Is? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

A Close Mouth Is A Closed Destiny by Illegal1(m): 3:12pm On Jan 26
omoh......abeg my fellow nairalanders nah die i dey like dis.nah jst 1 bah remain for my life.

abeg make una cum to my rescue.....

please abeg,i use God name take beg una,i need sum financial support to buy drugs...

ulcer wn finish me.....omoh dis pain is unbearable.....i can't sleep,i can't do anytin..my whole body is so uncomfortable.

abeg make una help me with amount to buy drugs abeg..,i hv never done dis(beg online) b4...bt i no get another option....here(nairaland) is my last hope.

abeg i knw times are hard,any tin is acceptable..abeg make una help me..only God knw the kind pain i dey pass through for here..

i dey on my knell(tears in my eyes) dey beg una...please make una help me with any amount....

2204578259
U.B.A BANK

na my account be dis,notin is too small,abeg make una help me...nah die i dey
Re: A Close Mouth Is A Closed Destiny by lolu2019: 4:14pm On Jan 26
Illegal1:

instead of u to look for a way to treat ur ulcer

(1) (Reply)

Feminists Wee Nuh Lik Tis / A Good Way To Invest In Yourself And Be Profitable. / Scared Of Dead People And I Can’t Sleep. Help

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.