₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,981 members, 8,419,806 topics. Date: Wednesday, 03 June 2026 at 11:24 PM

Toggle theme

Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsOmo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread (5483 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 9:47am On Feb 15, 2024
Wetin man go do, country hard…. E no easy.
E get one bakery wey share N300 bread 🍞 na so I join the queue to collect my own bread and the queue long…. People just dey struggle to grab bread for front… even with the serious flogging to join the queue dem no still hear word.
Me wey dey stand for queue since under sun no even see bread.
This Lagos , nothing for u if u no show small werey… na so I go front go join people wey dey struggle to collect bread with serious flogging. Omo as I reach front na so I grab one bread… if u see cane wey land for my back, omo I no send… I collect my bread.

Hungry dey..
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by BigBlackPreek(m): 9:49am On Feb 15, 2024
Evil government brought untold hardship to us
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by BigBlackPreek(m): 9:50am On Feb 15, 2024
Evil government brought untold hardship to us........
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 9:54am On Feb 15, 2024
BigBlackPreek:
Evil government brought untold hardship to us
no be small hardship…. even old baba wey suppose dey house dey rest dey follow young boys like us fight for bread come still collect flogging for head… no be small tin oo😂
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Vinnie2000(m): 9:59am On Feb 15, 2024
OP, Where the Bakery dey? 🤔
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 10:00am On Feb 15, 2024
Vinnie2000:
OP, Where the Bakery dey? 🤔
u wan go collect ur own bread? na yesterday morning dey do giveaway no be today.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Ogiame: 10:04am On Feb 15, 2024
Viper000:
Wetin man go do, country hard…. E no easy.
E get one bakery wey share N300 bread 🍞 na so I join the queue to collect my own bread and the queue long…. People just dey struggle to grab bread for front… even with the serious flogging to join the queue dem no still hear word.
Me wey dey stand for queue since under sun no even see bread.
This Lagos , nothing for u if u no show small werey… na so I go front go join people wey dey struggle to collect bread with serious flogging. Omo as I reach front na so I grab one bread… if u see cane wey land for my back, omo I no send… I collect my bread.

Hungry dey..
This is the most hilarious thing I have read this morning. But E bi pa wa sha grin

Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by pussygotlips: 10:10am On Feb 15, 2024
Una never see shego

pro max loading....
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Franklyspeakin: 10:10am On Feb 15, 2024
This is hilarious.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by nazicartel(m): 10:12am On Feb 15, 2024
I have seen the video. They were mainly flogging Yoruba people. Even when the Hausa line is even longer.... No Igbo line
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Sctests:
Viper000:
Wetin man go do, country hard…. E no easy.
E get one bakery wey share N300 bread 🍞 na so I join the queue to collect my own bread and the queue long…. People just dey struggle to grab bread for front… even with the serious flogging to join the queue dem no still hear word.
Me wey dey stand for queue since under sun no even see bread.
This Lagos , nothing for u if u no show small werey… na so I go front go join people wey dey struggle to collect bread with serious flogging. Omo as I reach front na so I grab one bread… if u see cane wey land for my back, omo I no send… I collect my bread.

Hungry dey..
One loaf.. One cane. Emilokanism of Ndi iberibe voters.

More hunger to the emilokanists.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 10:17am On Feb 15, 2024
nazicartel:
I have seen the video. They were mainly flogging Yoruba people. Even when the Hausa line is even longer.... No Igbo line
I dey there, no be only Yoruba people dem flog, I no be yoruba, I come frm Jos and I collect flogging
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by EreluRoz: 12:00pm On Feb 15, 2024
This is not funny anymore, my heart is crying for Nigerians 😭😭😭😭.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by a4cube: 12:05pm On Feb 15, 2024
I have the video. I wanted post it yesterday but NL say its too big.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by killsmith(f): 12:05pm On Feb 15, 2024
Look at where hatred for igboman don land ronus.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 12:15pm On Feb 15, 2024
Sctests:
One bread.. One cane. Emilokanism of Ndi iberibe voters.
More hunger to the emilokanists.
guy I no vote anybody dis last election, all politicians na thief… my own na to enter any location where dem dey share free food… Country hard my guy.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 12:19pm On Feb 15, 2024
nazicartel:
I have seen the video. They were mainly flogging Yoruba people. Even when the Hausa line is even longer.... No Igbo line
abi I dey among dem, No be only Yoruba people dem flog. I no be Yoruba.. I come frm jos and I collect flogging.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Obainoman6: 12:22pm On Feb 15, 2024
Cane because of bread, ha ronu people no go kill person oh.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Gadafii: 12:26pm On Feb 15, 2024
Next time que on tinubu mandate 😜😜
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by TonyBby: 12:31pm On Feb 15, 2024
[quote author=EreluRoz post=128466174]This is not funny anymore, my heart is crying for Nigerians
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by EriMma1: 12:31pm On Feb 15, 2024
angry
This man is gradually enslaving Nigerians right before our very eyes.

So you now get flogged to eat a bread of sorrow?

God, I pray, my family and I with all my well wishers will not eat the bread of sorrow in Jesus name. We shall live and eat in abundance till this tribulation is over.

Amen .
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by nlreserve: 12:38pm On Feb 15, 2024
nazicartel:
I have seen the video. They were mainly flogging Yoruba people. Even when the Hausa line is even longer.... No Igbo line
Are you serious? I trust my Igbo brothers. 300 naira bread is too poor to waste that time there under sun and with cane.

Please, where is Helinues?

My prayer is for Nigeria to break up so our dear Biafra where rule of law would dictate the affairs be birthed
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by myright: 12:42pm On Feb 15, 2024
.

Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by myright: 12:43pm On Feb 15, 2024
Viper000:
abi I dey among dem, No be only Yoruba people dem flog. I no be Yoruba.. I come frm jos and I collect flogging.
Are you in this screenshot?

Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Savedday2: 12:47pm On Feb 15, 2024
This guy, you no go kill person with laf oh!

Lol
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 12:48pm On Feb 15, 2024
myright:
Are you in this screenshot?
yes 😂😂😂. Hw u take see the video. Omo I don cast😂😂😂
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by myright: 12:50pm On Feb 15, 2024
Viper000:
yes 😂😂😂. Hw u take see the video. Omo I don cast😂😂😂
The video is on twitter
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Viper000(op): 12:51pm On Feb 15, 2024
myright:
The video is on twitter
thank god say my face no show 😂😂
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Starboytwo(m): 12:54pm On Feb 15, 2024
Anybody wey wipe me cane at this moment of anger/hunger/heat will definitely regret such decision.
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by kurupt1: 12:54pm On Feb 15, 2024
These things are serious issues. We joke too much in this country. No be everything be cruise
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by Localemperor: 12:55pm On Feb 15, 2024
grin cheesy
Re: Omo.. No Be Small Thing Oo, If You See Flogging Just To Collect Bread by SaiOba: 12:56pm On Feb 15, 2024
https://twitter.com/EmmyRealking/status/1758065483939553678/mediaViewer?currentTweet=1758065483939553678&currentTweetUser=EmmyRealking

Viper000:
Wetin man go do, country hard…. E no easy.
E get one bakery wey share N300 bread 🍞 na so I join the queue to collect my own bread and the queue long…. People just dey struggle to grab bread for front… even with the serious flogging to join the queue dem no still hear word.
Me wey dey stand for queue since under sun no even see bread.
This Lagos , nothing for u if u no show small werey… na so I go front go join people wey dey struggle to collect bread with serious flogging. Omo as I reach front na so I grab one bread… if u see cane wey land for my back, omo I no send… I collect my bread.

Hungry dey..
1 2 3 Reply

Hunger & Hardship: Lagosians Line Up To Collect Bread From An Oyinbo Man (video)See the small thing holding Biafra to come this year PHOTOSNo be small thing234

The Scales Of InjusticeFuel Marketers Jostle For Dominance As 9 Depots Drop Prices To ₦821/LitreSupreme Thief Alams Gets An Overwhelming Welcome From His People