Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,903 members, 7,821,142 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 08:52 AM

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ - Forum Games (18) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ (37188 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (Reply) (Go Down)

Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 7:32pm On Nov 09, 2012
lipsrsealed
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 10:54am On Nov 12, 2012
dia is somebody here wey dey try derail us but make the person try dey him own lane
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 11:43am On Nov 12, 2012
lane na the route wey dem dey assign ship for traveling
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 11:48am On Nov 12, 2012
traveling by air na 50/50
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 11:50am On Nov 12, 2012
50/50 no for who wants to be a millionaire dem de use am wella
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 1:49pm On Nov 12, 2012
Wella na english Abeg den don cancel 50/50 for show.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 1:52pm On Nov 12, 2012
show wey u never watch before how u take know say dem cancel am?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jamace(m): 8:29pm On Nov 15, 2012
Am I suppose to de cry because you wan go for show wey e no get enjoyment?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 9:37am On Nov 16, 2012
enjoyment no easy for this weekend
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 6:55pm On Nov 16, 2012
Weekend dey sweet wella for my cabal.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 9:27am On Nov 17, 2012
Cabal na people wey dey loot money for dis our obodo naija
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 11:12am On Nov 17, 2012
Naija na havÉn for all criminals.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by mruknaijaboy(m): 2:06am On Nov 20, 2012
criminals no dey tire until karma nak dem for head
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 12:11pm On Dec 05, 2012
head of state na wetin we dey call head of fish that year
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 2:59pm On Dec 05, 2012
Year in year out, heads dey roll.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 4:48am On Dec 09, 2012
roll go wia?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 8:48pm On Dec 14, 2012
Wia I put my double barrel.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 9:12pm On Dec 14, 2012
Barrel of crude oil don cost for world market.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 9:26pm On Dec 14, 2012
Market don dey boom, christmas tinz.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 8:38am On May 08, 2013
Tinz no dey go smoothly with this thread again oh!
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by buklan4realyah(f): 3:18pm On May 09, 2013
Na so i see ham ooo... na bizi bizi ppl dey form dis daz o
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 11:08pm On May 09, 2013
O baby! Boys no dey smile.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Odunharry(m): 1:35pm On May 15, 2013
smile 4 wtn na?dm dy find money na,dm drink coke make dem go smile?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Dgunnerz(m): 5:11pm On Jun 06, 2013
Smile now abi wetin dey worry you.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by kanmifad(m): 3:41pm On Jun 07, 2013
time wait for no man
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 7:19am On Jul 22, 2013
man don show laik tv
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by IboBoyNuel(m): 12:16pm On Jul 22, 2013
Tv wey u no get
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by kayultimate(m): 10:52pm On Jul 27, 2013
get up make we chop
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 12:51pm On Jul 28, 2013
chop wetin?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sexymoma(f): 5:36pm On Jul 29, 2013
wetin be wetin
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 8:28pm On Aug 03, 2013
Wetin bi somtin
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Suigenerisshegs(m): 4:54pm On Nov 28, 2013
Somtin dey btwn my legs,smtn wey sweet pass honey

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (Reply)

Game-save Or Slap! / Who Would You Call At Gun Point? / 10 Or More Letter Words Here Please

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.