Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,487 members, 7,816,152 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 06:44 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Even Black Nylon No Black Again. (48167 Views)
Black Nylon Bags (small And Big) In Wholesale Price / GLO Board Of Directors Have No Black People In It / Can You Still Call It Black Nylon? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Raylight2(m): 12:38pm On Mar 07 |
fabolouz1:so many unregistered business. Unregistered manufacturers many pass. Till they get caught. |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Natbrowny: 12:38pm On Mar 07 |
I bought durex, Guinness can and toilet paper rolls and everyone in the store knew my mission. Dey even laff sef. Chai. Naija is gone till November Black nylon no gree black again |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by PropertyBuying(f): 12:44pm On Mar 07 |
i no fit laugh alone 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Ambitious21: 12:51pm On Mar 07 |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Exceed15: 1:03pm On Mar 07 |
BOSSkesh: He's passing a message bro. Cost of production is killing. We don't authentic commodities again. 2 Likes |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by BJanta: 1:08pm On Mar 07 |
Na because na Ibo made. |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Maxtipulation(m): 1:43pm On Mar 07 |
Black nylon is now Oga sorry |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Prettygirl200(f): 1:51pm On Mar 07 |
saintbillion:Lie lie, no be only na u post am for Facebook. Dey play!!! |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by JayB11(m): 1:58pm On Mar 07 |
saintbillion: Where u been get money buy Exotic of #1,700? EFCC must hear this. |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by MichealOlajide: 2:19pm On Mar 07 |
Toluwanise247: bro🤣🤣🤣ðŸ˜ðŸ˜ |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by EmekaBlue(m): 2:22pm On Mar 07 |
E no go strong join Tinubulation 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Toluwanise247(m): 2:32pm On Mar 07 |
EleventhWeirdo:Why do you want to kill yourself on another man matter |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Nursepepeye(f): 2:47pm On Mar 07 |
saintbillion:you better hold am very well before your juice throw on the ground. 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Jocdon(m): 2:54pm On Mar 07 |
The less you look the more you see 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by jerryok(m): 3:09pm On Mar 07 |
Abeg where you see money to buy juice for this hard economy? 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Emdebby2: 4:06pm On Mar 07 |
Signs of end time 😂 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by BalogunIdowu(m): 4:16pm On Mar 07 |
saintbillion: I thought I was the only one that noticed this o 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Lovelydaisies: 4:49pm On Mar 07 |
I wish we could switch to or start using paper bags, or those kind of Chinese bags or cloth bags for shopping. They conceal stuff well and don't wear out easily. Or we focus our bagco bags, maybe they could produce small ones. |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Franky9584(m): 4:53pm On Mar 07 |
U still see money go spend for nylon, brother carry am like that dey go house, use money for nylon buy Maggi, matches etc 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Orgymy(m): 5:09pm On Mar 07 |
Toluwanise247: |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Yirnggau(m): 5:28pm On Mar 07 |
Hmmm |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Boyjaco: 5:34pm On Mar 07 |
switch to bagco bag🤣🤣🤣 |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by sameks08(m): 5:59pm On Mar 07 |
Even those shouting Baba Baba don see shege APC na better party be that 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by MrBONE2(m): 7:11pm On Mar 07 |
Namaster:
|
Re: Even Black Nylon No Black Again. by bluefilm: 7:36pm On Mar 07 |
What a balabluu... Sorry, I mean to say balablacck 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by dnawah(m): 8:11pm On Mar 07 |
saintbillion:so that we go dey see wetin u buy 1 Like |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by lagosrd: 8:28pm On Mar 07 |
This is a transparent black nylon bag |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Riskymarvelous(m): 9:55pm On Mar 07 |
Toluwanise247:while Dey sell it #800 per one that is half of derica of Rice money ahior |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Melagros(m): 11:16pm On Mar 07 |
saintbillion:Lolzz COMRADES |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Vicker777(m): 6:30am On Mar 08 |
Lol....u no serious ooooo |
Re: Even Black Nylon No Black Again. by Vicker777(m): 6:32am On Mar 08 |
Lolzzzzzzz..... Tinubu is doing a great job |
Diaper Business In Nigeria / Soap Making As A Highly Profitable Business / As Naira Gains, Neighbouring Countries Ease Rush For Nigerian Goods
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |