Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,420 members, 7,958,249 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 11:23 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Twice As Nice Lol (2954 Views)
30 Extremely Misleading Photos That Will Make You Look TWICE!!! / Why Do Nigerians Like Saying Things Twice? / 19 Intelligent Jokes That You Need To Read Twice To Understand (2) (3) (4)
Re: Twice As Nice Lol by sylve11: 11:20am On Dec 18, 2011 |
common sharap there! |
Re: Twice As Nice Lol by StudioCFR(m): 2:55pm On Dec 18, 2011 |
bros abeg control your temper you dey spit on my face *wipes face and steps back a little incase. .* |
Re: Twice As Nice Lol by mikuz(m): 4:38pm On Dec 18, 2011 |
Make una no fight here o!! |
Re: Twice As Nice Lol by StudioCFR(m): 7:35pm On Dec 18, 2011 |
Mikuz stand my front incase the punch starts coming |
Re: Twice As Nice Lol by mikuz(m): 7:52pm On Dec 18, 2011 |
Studio, you dey fear this small boy? You can beat him up na!! |
Re: Twice As Nice Lol by StudioCFR(m): 8:41pm On Dec 18, 2011 |
coward! U come dey use style shift go back |
Re: Twice As Nice Lol by mikuz(m): 8:50pm On Dec 18, 2011 |
mumu!! i dey shift small make you balance well, so that you go see space to take throw the punches hard! |
Re: Twice As Nice Lol by StudioCFR(m): 9:07pm On Dec 18, 2011 |
Comot for road before i fling u enter gutter |
Re: Twice As Nice Lol by mikuz(m): 9:53pm On Dec 18, 2011 |
Na craze dey worry you so! Shey na for my body you dey power abi? Dem don tell you say you get strength,say you na strong guy, you dey believe dem; you no know say na rumour!! |
Re: Twice As Nice Lol by StudioCFR(m): 10:18pm On Dec 18, 2011 |
I no get your time boy go and play with yourself mtchew |
Re: Twice As Nice Lol by yinkalink(f): 6:15pm On Apr 18, 2012 |
lol |
Re: Twice As Nice Lol by skales(m): 4:34am On Apr 19, 2012 |
Yinka I promised to beat Barca for u and the whole of them weak english EPl team and I did I think I deserve a hug for that |
Re: Twice As Nice Lol by yinkalink(f): 5:54am On Apr 24, 2012 |
Chelsea or madrid? If u're a chelsea fan, u can forget abt d hug cos u'll b too busy crying by d end of today. If u're a madrid fan however, u can keep a rain check on dat hug cos u deserve it! |
Hilarious Question That Will Make U Laugh So Hard / EXTREMELY HILARIOUS JOKES... You Can't Miss This!!! / Funny And Embarrassing Quotes By Nigerian Politicians
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |