Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,957 members, 7,835,185 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 06:47 AM

He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram (1119 Views)

We Are Engaged, But Im Having Doubts, Pls I Need Your Advice / 10 Signs To Know If A Woman Is Deeply In Love With You / I Don't Have Feelings For Boyz Again, But Im Nat A Lez Oooooo (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 6:21pm On Jan 21, 2012
my yoruba friend Temitope wey i know back then wen i serve for Ibadan dey a serious dilemma right now.There is this hausa girl wey this my yoruba pally dey roll with and this my pally love the guy die.she is from kano state and her name na Aminatu but wan thing wey i know like about this babe be say she too dey wear hijab and she dey cover face all the time.Me sef never see this babe leg once because na inside hijab she dey cover but then this my pally so dey obsessed with dis babe.the thing be say my pally Temitope wan marry Aminatu the hausa girl but the problem wey he get be say the girl senior brother na member of boko haram.from wetin i don hear frm one olofofo this girl brother even get senior position for the group.right now fear dey catch my friend small small but he still dey insinst on marrying aminatu but then i don warn already say if dis im brother hear na kill he go just kill am.my pally na member of believers love world and he say he go try to convert this babe to im church.i don tell am say na fire he dey play with oo but im no wan hear.my fellow nairalanders abeg na how una want make i pursuade my pally make im no go ahead with dis dangerious relationship.i don alreaydy tell am make im get one good girl for im church wey he go marry but im no wan listen ooo sad sad sad sad
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by onila(f): 6:24pm On Jan 21, 2012
LOL this guy is funny
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by amuukwu1(m): 6:25pm On Jan 21, 2012
this man again  shocked, so this malaria never still leave you. This na 2012 no be 2011 any more oh.  sad sad

no let 'em boko haram people catch you with your yeye mouth.
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Mynd44: 6:27pm On Jan 21, 2012
Oh great I see the quenn behind him. Full circle it remains only Mr Cork and it will be the annoying trinity
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by freecocoa(f): 6:31pm On Jan 21, 2012
Oya o seun and muki front page please.
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 6:36pm On Jan 21, 2012
sad sad
I dey feel the yarns! But as na you dey close to your friend pass, wetin i go advise you be say make you hold ya two ear, well well, pull am small small , comot ya head for ya yansh, then you go know wetin you go persuade am! Sorry u hear? e go better. . . eeyah! sad
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by OK2NV: 6:36pm On Jan 21, 2012
u try

Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by ARareGem(f): 6:38pm On Jan 21, 2012
Tisk, tisk, tisk.
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 8:05pm On Jan 21, 2012
amu ukwu:

this man again shocked, so this malaria never still leave you. This na 2012 no be 2011 any more oh. sad sad

no let 'em boko haram people catch you with your yeye mouth.
what is you talking about? angry
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by MadDog1(m): 8:13pm On Jan 21, 2012
STORY TELLER!

I SWEAR YOUR STORY PASS SOYINKA AND CHINUA 'S STORY. YOU DESERVE NL NOBLE PRIZE AWARD!
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by iyatrustee(f): 9:22pm On Jan 21, 2012
guess the police wld need lefulefu to take them to this boko boi. he might help in curbing this wave of bombings.
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Mynd44: 9:55pm On Jan 21, 2012
Homany friends does this goat have anyway?
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 9:59pm On Jan 21, 2012
dude u just made this 1 up jor.mtcheew
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Mynd44: 10:51pm On Jan 21, 2012
crap
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 11:37pm On Jan 21, 2012
mschew.
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 11:42pm On Jan 21, 2012
You and your doomed friends
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Tosinville(m): 12:10am On Jan 22, 2012
Sometimes i wonder how some of these ppl obtain visa to live in the UK, was the consulars tipsy that day cos this dude is not just diff from Mr.Cork
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Mynd44: 1:37pm On Jan 22, 2012
nonsense
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by emofine2(f): 2:18pm On Jan 22, 2012
lefulefu:

my yoruba friend Temitope wey i know back then wen i serve for Ibadan dey a serious dilemma right now.There is this hausa girl wey this my yoruba pally dey roll with and this my pally love the guy die.she is from kano state and her name na Aminatu but wan thing wey i know like about this babe be say she too dey wear hijab and she dey cover face all the time.Me sef never see this babe leg once because na inside hijab she dey cover but then this my pally so dey obsessed with dis babe.the thing be say my pally Temitope wan marry Aminatu the hausa girl but the problem wey he get be say the girl senior brother na member of boko haram.from wetin i don hear frm one olofofo this girl brother even get senior position for the group.right now fear dey catch my friend small small but he still dey insinst on marrying aminatu but then i don warn already say if dis im brother hear na kill he go just kill am.my pally na member of believers love world and he say he go try to convert this babe to im church.i don tell am say na fire he dey play with oo but im no wan hear.my fellow nairalanders abeg na how una want make i pursuade my pally make im no go ahead with dis dangerious relationship.i don alreaydy tell am make im get one good girl for im church wey he go marry but im no wan listen ooo sad sad sad sad


Okay this is what your dear pally must do . . . at precisely 11:59pm before the total eclispe and when phcn go strike he must employ a decoy so that he can switch his babe with the imposter, after all na hijab she dey wear everytime how dem go take know, but sha make the imposter resemble the girl small so that her brethren no go suspect. After the switch your pally's babe for throw away her hijab - since she be undercover and now operating under a new identity she must also try look the part, ehen.
After the two lover birds have been smuggled out of the country your friend better get that girl to the nearest police station and make she tell them everything about these boko boyz jor . . .if she wants to live a life without watching her shoulders or doesn't intend to be a premature widow she better spill alright because it would be safer for her, your friend and Nigeria as a whole if her blood sucking brother is detained ok.

P.S. I'll personally ask James Patterson to write chapter three of your captivating thriller wink
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 2:23pm On Jan 22, 2012
how person go open him eyes wide open go put im hand inside fire grin.if ur friend is wise then he should withdraw from dating the hausa girl except if im wan end up as suya meat grin
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 2:27pm On Jan 22, 2012
emöfine:


Okay this is what your dear pally must do . . . at precisely 11:59pm before the total eclispe and when phcn go strike he must employ a decoy so that he can switch his babe with the imposter, after all na hijab she dey wear everytime how dem go take know, but sha make the imposter resemble the girl small so that her brethren no go suspect. After the switch your pally's babe for throw away her hijab - since she be undercover and now operating under a new identity she must also try look the part, ehen.
After the two lover birds have been smuggled out of the country your friend better get that girl to the nearest police station and make she tell them everything about these boko boyz jor . . .if she wants to live a life without watching her shoulders or doesn't intend to be a premature widow she better spill alright because it would be safer for her, your friend and Nigeria as a whole if her blood sucking brother is detained ok.

P.S. I'll personally ask James Patterson to write chapter three of your captivating thriller wink
*rolls over with laughter grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin*

Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Adanora: 6:23pm On Jan 22, 2012
Dis Lefu guy, e bi like say dem flit ur brain. Boko Haram na serious issue oooo, so b careful
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Mynd44: 6:53pm On Jan 22, 2012
Lefu is really sick
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 7:05pm On Jan 22, 2012
Adanora:

Dis Lefu guy, e bi like say dem flit ur brain.

what brain?
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by tellwisdom: 7:11pm On Jan 22, 2012
Darksin, why are u hatin nau?? grin grin grin
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by 2goodbobo(m): 7:31pm On Jan 22, 2012
lefulefu, is it all your friends that always have relationship issues?

which kind friends you day follow sef?
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Nobody: 7:35pm On Jan 22, 2012
tellwisdom:

Darksin, why are u hatin nau?? grin grin grin

hating on whom?  grin Lefool? LWKMD! NEVER!!
God go punish me that day!!!  tongue I'm just being honest! The guy is NOT normal kiss
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by Mynd44: 7:38pm On Jan 22, 2012
MsDarkSkin:

hating on whom?  grin Lefool? LWKMD! NEVER!!
God go punish me that day!!!  tongue I'm just being honest! The guy is NOT normal kiss
Re: He Is Deeply Inlove With Her But Im Brother Na Member Of Boko Haram by tellwisdom: 7:39pm On Jan 22, 2012
hating on whom?  grin  Lefool? LWKMD! NEVER!!
God go punish me that day!!! tongue  I'm just being honest! The guy is NOT normal  kiss

grin grin God will never punish u. Just get some jokes from him and u wld be fine  wink wink

(1) (Reply)

Pls Help Me,my Girlfriend Is Still In Contact Wit Her Ex / How Do I Fight Rejection Frm Ladies / How Do You Feel Whenever You See Guys Around Your Kid Sister?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.