Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,478 members, 7,850,660 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 06:52 AM

Charity Don Get Belle - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Charity Don Get Belle (736 Views)

Must Read: Shocking Effect Of Postinor 2 (drug For Prevention Of Belle. / The Main The Main Reason Why Many Naija Babes Get Akpu Belle(pot Belly) / What Will U Do If Your Papa Rrape Your Girl And She Come Get Belle? (2) (3) (4)

(1) (Go Down)

Charity Don Get Belle by Nobody: 4:00pm On Apr 02, 2012
una see wahala wey my pally don put himsef? the housegirl wey my pally wife bring frm village wey her name na charity don get belle(pregnant).eh na my pally give her belle ooo accordin to wetin im tell me for phone.me jus dey surprise as he jus dey yarn me de matter 4 phone.e never reach 2 yrs wey charity don come dey live wit my pally and im wife so dis pregnancy matter get as e be.right now my pally jus dey defend himsef dey say no be im fault becos na charity seduce am and besides na only once dem do the deed and durin de time wey dem dey do am na charity dey on top dey ride am.dis na wetin im come yarn me.me sef sha no fit blame am becos charity na very fine babe.if u see her u no go even know say na housegirl she be.na so she dey yellow like overripe pawpaw and she come get V-boot yansh plus donlop elite bre4st.now the main problem wey we need to solve be say wetin we go tell my pally wife wen she don come back frm travellin from her shopping in Dubai.my pally be don already tell charity to abort the pregnancy but she no wan hear oooo.she say come rain come shine na for inside their house she go born dis pickin.me and pally right now dey crack our head on wetin to tell im wife wen she come back frm travel dis coming weekend and we really need to get a solution bcoz my pally wife get very hot temper.so my esteemed nairaland members na wetin my pally need to do to avoid the problem wey go come for dis issue if im wife know about it.abeg oooo my pally earnestly need una advice oooo sad.help a friend in need..
Tank uuuu smiley
Re: Charity Don Get Belle by Sijo01(f): 4:07pm On Apr 02, 2012
Mtscheewwwwww!
Re: Charity Don Get Belle by KevinII(m): 4:35pm On Apr 02, 2012
tell you pally to nak her again and again until the belle reach seven months then make im find another house girl wey im fit nak. at least im go know say im nak charity wella no be only once then any problem we come at least im go get satisfied say im nak charity correct.
Re: Charity Don Get Belle by Nobody: 4:36pm On Apr 02, 2012
Sijo01: Mtscheewwwwww!
why u dey hiss? angry
u want make i slap ur yansh? angry
Re: Charity Don Get Belle by Nobody: 4:38pm On Apr 02, 2012
Kevin_II: tell you pally to nak her again and again until the belle reach seven months then make im find another house girl wey im fit nak. at least im go know say im nak charity wella no be only once then any problem we come at least im go get satisfied say im nak charity correct.
his wife dey come dis coming weekend
hw he go take avoid the wahala wey im wife go give am because of dis pregnancy.my pally is confused and he need una help.make una give am better advice nah undecided
Re: Charity Don Get Belle by KevinII(m): 4:40pm On Apr 02, 2012
lefulefu:
his wife dey come dis coming weekend
hw he go take avoid the wahala wey im wife go give am because of dis pregnancy.my pally is confused and he need una help.make una give am better advice nah undecided

i don tell u finish. nak ccharity nak charity nak charity just keep nakin charity
Re: Charity Don Get Belle by Sijo01(f): 6:14pm On Apr 02, 2012
lefulefu:
why u dey hiss? angry
u want make i slap ur yansh? angry

watin u stil dey wait 4?

(1)

When A Guy Is Not Man Enough... / Poem For A Broken Heart / Is Anything Wrong If You Dot`t Tell Your Girlfriend I Love You

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.