Madam Red Pant! - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Madam Red Pant! (1782 Views)
| Madam Red Pant! by emmykiss4u(op): 8:25pm On Mar 30, 2006 |
There was this couple that were both having an extra ordinary affairs…Check this out: Oga is in the Palour watching movie and suddenly a voice came from within MADAM: Ekaette! Ekaette!! Ekaette!!! EKAETTE: Yes Madam! MADAM: where did you go that I have to shout out my gullet before you answer me ehn? EKAETTE: Madam I dey kitchen MADAM: where is my red pant that I hung in the bathroom? EKAETTE: I swear madam I no see am, e fit be sey na polinus the driver remove am MADAM: where is polinus? Call him quick quick and both of you should report here immediate effect MADAM: where is my pant that I hung in the bathroom yesterday evening? POLICAP: madam I no see am o I swear no be me take am o MADAM: if I don’t see my pant this house will become unbearable for every one today OGA: where did you both kept your madams pant staring at both of them EKAETTE: Oga I swear I no see am u knw sey I no dey wear pants becuz u complain sey my nyash no dey shake if I wear am POLICAP: madam u no sey I no wear pant wen we do am for toilet yesternite Who stole madam's pant? |
| Re: Madam Red Pant! by micklplus(m): 10:21am On Mar 31, 2006 |
shuo ![]() |
| Re: Madam Red Pant! by diddy4(m): 5:38am On Apr 02, 2006 |
make dem try ask gateman e fit be the guy wey whole the pant. ![]() |
| Re: Madam Red Pant! by spikelord(m): 12:41pm On Apr 02, 2006 |
God knows who! |
SHOCKING! Mary Gerimu Share Picture Of Her Bear Bum Bum Without pant (picture) • Akpors, Oga And Madam lots more from Akpors • MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day • 2 • 3 • 4
Not Only Girls Dey Form. Guys Dey Form Too. • Buhari 'the Dictionary Meaning'(hilarious) • Funny Incident That Occured Between Students And Their Lecturer
