Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,593 members, 7,812,938 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 11:04 PM

Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo (1793 Views)

Majek Fashek Strips To perform At Felabration (Photos) / Majek Fashek Is Back, Leaves Rehab For The First Time (photos) / A Visit To Majek Fashek Rehab Home/Press Briefing (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by dancook445: 8:58pm On Jul 19, 2012
I so pity the man. can you imagine.

Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by Chux6203: 9:05pm On Jul 19, 2012
Na Igbo/kukuye keep am so
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by dancook445: 9:09pm On Jul 19, 2012
i tire oo
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by nikkyshyne(f): 9:19pm On Jul 19, 2012
That teeth gives me the creeps.
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by dancook445: 9:23pm On Jul 19, 2012
Oh my first topic was on majeck fashek was that a good sign Tho. angry
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by Nobody: 9:28pm On Jul 19, 2012
THIS IS WHAT THE CALL A DEAD MAN WALKING.
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by dancook445: 9:30pm On Jul 19, 2012
ha ha ha ha ha. Laugh don tear my belle i no fit laugh
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by dancook445: 9:30pm On Jul 19, 2012
But come to think of it what could be this man problem.
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by obo389(m): 6:43am On Jul 20, 2012
undecided
dancook445: I so pity the man. can you imagine.
U be EKPA OO!!
Na here u supose post this kind thing?
Wetin do the music/celebrity thread section??
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by dancook445: 10:50am On Jul 20, 2012
No mind me jaree na my first post be this no vex.
Re: Abeg Wetin Happen To Majek Fashek Sef The Man Don Dey Worn Out Oo by geniushyke(m): 11:32am On Jul 20, 2012
ooh sh*t! I don first warn this man make-him suffri dey open his mouth.

(1) (Reply)

Kukere Breaks Record Of Ringtone Downloads By 3million Subscribers / I'm Always Afraid Whenever Am Having Sex ––actress Cynthia / Drug Abuse Tears Khloe Kardashian And Lamar Odom's Marriage Apart

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.