AAA593's Posts
Nairaland Forum › AAA593's Profile › AAA593's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 71 pages)
Arteta no dey learn from history. Bruno dey miss penalty for Newcastle and even Brazil for last world cup. You carry go play penalty. This guy don miss plenty penalty for Newcastle |
This current NFF board don finish Nigeria football. Chai |
Dat player no get sense at all |
Junior just dey play e own. E no dey play teamwork |
See d kind substitution Brazil coach make ![]() Neymar wey don finish. No team work. Everybody dey play as dey like |
Congratulations Morocco |
Na disgrace to CAF. Let your best teams represent Africa at the world cup |
Red card. This South Africa team is terrible |
ogbe88:Prepare well wen one of your opponent get massive advantage abi. Dem play six matches for home. E no good na |
The major reason this South Africa secondary school boys qualify for world cup na because them play 6 matches for South Africa. Home and away. NFF Bleep up. Dem no protest. Forget say Nigeria no start well. South Africa for no win plenty matches away from home. Big cheating |
Alliswell248:Winning which league? That team wey play Sunday to Sunday football almost all season na u dey hype like this ![]() |
Even if na Maguire vs Rice. Man u fans go still vote am win against rice. Man u fans plenty pass |
GenFunction:Na voting majorly give am d award. Man u fans plenty pass. |
Nasman387:Sunday to Sunday football award ![]() |
Nasman387:Another level with Sunday to Sunday football. When others dey Europe dey play e dey rest for england. No injury ![]() |
Enddy50ty:Na through voting o. Man utd fans plenty pass. That man UTD team wey play Sunday to Sunday football all through this season ![]() That guy played nearly weekend to weekend football throughout this season. When others dey play e dey rest. Make Next season start. I won check something for that new IT coach and the team |
I just dey pray make Jamaica win DRC Congo. The way i go celebrate ehn |
U see that champions league, arteta go comot arsenal with wrong team selections, wrong and late substitutions. Make una Mark am |
ZombieDredd:Answer yourself |
iamoyindamola:U won compare kepa to City goal keeper? Kepa na full time basket no be today |
ZombieDredd:U won compare kepa to City goal keeper? Kepa na full time basket no be today |
To a wise coach and not mumu one like Arteta: When you play a final. You play your first goal keeper. |
Na only mumu coach go start Kepa against City for cup final. |
Very wrong set up from the beginning. See city wey no fit dey defend goals. |
Arteta mumu o. |
mekabuachi:So Nigeria truly get case o ![]() Fifa dey use technicality for dat kind big matter. U see dat big eye fifa president and dat frog eye CAF president ehn.. Dem too corrupt. Jamaica fit even win DRC Congo for Playoffs. Dem good |
FIFA!!!!!!!!!!!!!!! Nff petition rejected because it wasn't filed properly... |
Joke apart, that FIFA president ehn corrupt die. Even CAF president self |
Karlovich:Leave us alone |
Karlovich:See this Congolese |
Karlovich:You seem to be under every posts defending DR Congo like you’re part of their legal team. If the matter was as clear as you’re pretending, why didn’t FIFA dismiss the petition immediately? The fact that the case is being reviewed already tells you it’s not as straightforward as you’re trying to make it look. Instead of acting like the self-appointed FIFA president on Nairaland, relax and wait for the official verdict. FIFA will decide whether the petition by the NFF has merit or not and not you, not your opinions, and definitely not your negative imagination. The way this issue is giving you sleepless nights is actually amusing. Playoffs or no playoffs, the verdict will come eventually. Until then, all this noise you’re making won’t change anything. At this point, you might as well relocate to DR Congo since you seem more emotionally invested in defending them. Let FIFA do its job and stop behaving like you personally wrote both the FIFA statutes and the DR Congo constitution. |
Just because the NFF failed to qualify Nigeria for the World Cup does not mean it should become a lifelong issue for you, to the point where you keep hoping and praying that the case before FIFA will fail. Constantly downgrading the case before FIFA and even going as far as accusing the NFF lawyers of using ChatGPT to file an eligibility case against DR Congo players is a clear sign of disrespect to the NFF and the entire Nigerian football community. You were not there when the case was filed, yet you chose to mock something you clearly know nothing about when it was filed, how it was filed, or how it will eventually end. FIFA certainly will not be writing to you personally about the verdict. It is also interesting how you disappear when there is no news, but immediately come out to mock the NFF, Nigerian football, and our World Cup aspirations whenever a questionable or fake media report surfaces. How can you confidently accuse the NFF of using ChatGPT to file an eligibility case against DR Congo. Na who do you self? |
