Abalado's Posts
Nairaland Forum › Abalado's Profile › Abalado's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 65 pages)
Otoge in ekiti.... Fayose should go and sit down for one corner make he they dance one corner dance there, him time don pass ......His a dictatorship,,, Olujimi we know |
What's Buhari doing since on this bridge,,, failed APC governments |
Abeg sey Boko Haram no they get corona virus ni, abi who they treat them na.....? Ayam no5 understanding |
Waiting kill am abeg...... |
So na mama still they control u at ur age.... Mama pikin |
How did u know she was a suspended Uncle Corona virus patient,,, prove it please.... Fake news.... Even if u have malaria like this na corona... Yeye people |
Now u will know that he government has hand in Boko Haram issue, please is there no Boko Haram again in Nigeria or they are dear of corona virus too,,, if government want to do it now, let them take one of the corona virus patient to sambisa forest so that those stupid Boko Haram will get the person and ones either of the Boko Haram has gotten it that's the end for them |
Abeg sey Boko Haram no they get corona virus ni,,,, abi who they isolate them,,, e be like say boko Haram them self they fear corona virus bcs I never hear them like this days. Fair fair Boko |
Ologogoro the governor |
Abeg sey Boko Haram no they get corona virus ni,,, if them they get abeg who they treat them na |
Abeg sey Boko Haram get anti corona virus ni, I never hear say Boko Haram members get am before self,, nawa o |
Wait... Abeg how much Mike Adenuga donated for the pandemic? Abi the man no hear say them the donate ni... Me self I donate |
Even me I lose up 40k per day, bcs my bet9a tickets they give me 30k to 30k per day, no be only them lose abeg |
Bizibi:na from Niger them pass enter for north then, every bad things na them,, I think make Nigeria divide make I they go my state for ekiti |
Two mumu countries who infected the who world with covid |
Buhari what is happening... Why be say na ur time we they see all these kind sicknesses |
Lol,, yeye they smell, u know how many insults nairalanders are insulting ur president everyday, u go arrest arrest arrest na una go tire... I swear, I beg I they my house come and catch me there bcs I wrote this... Police no even get work self |
Hope his still alive sha |
How's the governor health self |
Graysons:to even write a correct English is difficult,,, Aboki mumu,, |
Is it with her own personal money or tax payers money,, you people are just deceiving ur self,,,, 16 trucks..? I laugh in ekiti dialet |
This Covid 19 will teach our leaders sense,,, now they all know the meaning of vanity upon vanity, please tell me what they buried Abba Kyari with.... Stupid leaders |
Na like this HIV/AIDS take start o, people just they run run that time |
This Amechi na ogogoro man... I swear |
He tried alot, out of the millions he has collected so far,,, mumu people |
What about Fayose? |
Waiting you they find around, what are u looking for.... You better don't go and contact Covic one nine and come and effect us here on nairaland.... They say stay at home not to be moving around... OK? |
Yoruba been a CoS in Ado, I think say na only Lagos this can happen,, but remember say that appointment is from the short man |
I must have or collect out of this man food distribution o, bcs our daily manner way they my house reach to buy dangote trailer full of rice,,, oga bishop remember o,, is good sha, is it not better than given it out to the thief calling themselves politicians in Abuja,, awon werey God bless u jare man of God |
What about those Ghanaian guys now,,, everybody con they fear them self if u hear the sound,,, if you know you know |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 65 pages)
? Una Don start.