Abalado's Posts
Nairaland Forum › Abalado's Profile › Abalado's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 65 pages)
Oluwa saanu ayemi nan,(Load have me on me too)..33 gini,.?even whn d boi nt up to 33years,pls Jehova ans my praya diz year,pls just ans me. |
na buhari cos am na,no be so?evrytin na Buhari,nawa o..buhari self u no dey try o.,i waka tire today for so interview,oga o uncle buhari |
nawa o |
I love this job,i swear.God pls help me, |
nt all,bt 40% |
9ja sha,anyway,na buhari fault,na buhari cos |
Let this people jonathan alone nau,haba,for almost 2years,oga o..if buhari is sick,na jonathan,if anytn hapen na jonathan,kilode..make we hear wod jere |
he get wife so,,..?so d woman go be untop,ano udstd,and sm ladies go like am wel naw |
he get wife so,,..? |
Choi!...This man shares the same birthday as my dad. R.I.P keshi. is ur dad dead ni,if nt why dt |
oga kechi gd 9t,,bt why nigeria no qualify for CAF self,e dey pain me i swear..abeg waiting ghana play self |
i swear,diz man children wil sure take hiz lie atitude..ha ha,d man cn lie,..oga o |
aboki again,,buhari why?why na,na so so aboki,,isokay o,kontiniu |
sebi is her,so whats anybody bussines wit dat,so far she's nt trespasin beyond her teritory.abeg make we hear wod jere,diz one no b new's,so hw buhari health nw,he stil dey? |
instead of applying 4diz,i would rather go for nigerian army recruitment,banking job,yeye..na only neatness we see 4thr mata,afta 3,4 years,them don go again |
yigbo boisi sha |
power pass power, |
bt why |
so 2012 to 2016 na oyinbo people 13years ?how dem take calculate am abeg |
Igbo people with tittles sha...ogburugburu,igadi oooo,..ogbaragbara nko o? |
Betsey,,?which kind name b dat self?na chinco or uganda name,and why b say edo people no dey vote for handsome man self..like oshomole like obasetki.oga o,edo pipu no dey fine ni |
[sup][/sup] Who told you Okada men don't get even more love from their wives than Desmond? This poverty mentality is getting out of hand. my broda use ur brain,its just an illustration..and by d way,dnt u knw whn ure in money dt women would love yu more?abi kilonso lenu |
i hear yu,pdp says more dan diz,...u own go worst pas pdp own,awon ode..old fools |
imagine say na okada diz dey ride,diz him wife no peck am like diz o,shai,ladies sha.God pls change my story in d year 2017..even b4 diz year finish. |
see thr face,e be like mascurade 4my village,no b their real face be diz o. tell dem to clean those tinz in thr face u go see thr real face.yeye,fake pipu.i love black ladies baje bcs dey wunt cost u much to maintain dem,unlike all diz palm oil ladies |
fayemi of ekiti nko,ameachi nko..?nna dey craz if doz 2people are nt included,eyawere.. |
see diz guy chick as he con thick,money gd sha..God help me o,am tired of my story,give me testimony jehova |
i rebuke it for buhari to rule for 8years,amen |
abeg out of this ooni and buhari,who travel or waka pass self...abeg tomoro is my birthday o,i invite him too,.bt wait o,he sabi me? |
Who are those guys here saying sorry? Nigeria Politicians deserve no sympathy or condolences. These guys are bloody thieves and I wish they all went to that UYO church and the building collapsed on all of them. I thought it was him the fire consumed. Yeye people. All politicians from Niger Delta are thieves and any calamity on them are self inflicted. Abge Arsenal do score jor.[/quote][sup][quote author=Dongreat post=52276896]Who are those guys here saying sorry? Nigeria Politicians deserve no sympathy or condolences. These guys are bloody thieves and I wish they all went to that UYO church and the building collapsed on all of them. I thought it was him the fire consumed. Yeye people. All politicians from Niger Delta are thieves and any calamity on them are self inflicted. Abge Arsenal do score jor. bad piking na him u be o |
didnt she have a phone ni...?and by d way,whr were u pipu whn she went out na,oga o..GOD wil direct her bk hm ijn.. |
abeg is kanu stil playing with arsenal and amokachi?if u abuse me na u sabi |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 65 pages)