Abalado's Posts
Nairaland Forum › Abalado's Profile › Abalado's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 65 pages)
R.I.P..i could rmnb d day my sista way laid like diz,oga o..diz life is notin,if u v money eat a gd food,put on 9s wears and serve ur God,dts all.. |
na them gt thr money nw,e concern me ni?abeg mr buhari way my own london bread na..? |
sey na who did be diz ni or d son,ayam not udst o..?hey hey,orisiri...so na so so phone cal remain nw,abi?ok,buhari oya cal my no too b4 i go knw say na u dey cal tru tru,080000555623,e be like say d no don pas o..buhari,u must cal me today o |
make he predict buhari health na,. |
and so |
fayose,oya reply baba back... |
orishishi awardu sha,,nna no give d most quite gov's wife ni,dts fayose wife anyway..i lv d woman,very calm |
abeg sey na d same jon way suck tboss breast be dt?hah,why nau jon,dt breast na bad market na...wel,i just like u,na d idiot tboss just dey force u.u don enjoy small sha |
sorry,all diz okada pipu sf,i hail o |
bt them fine o jesu,shai |
badooo,i love u die,i won dash u one of our ladies here on nairaland..make u dey.... |
ok,pray for me sir,i need prayer o |
nna get time o,bb9ja..?bb9ja kor infinix ipob ni or nokia aboki ni,awon olosho gbogbo |
this girl mumu i swear,so u self won remain relevant like obasanjo,abi?ok,tomoro me self go write my own playcard like dis**BUBU DNT COME HOME YET,STAY WHERE YOU ARE TILL 2019,OSINBADE KONTILIU* |
see as dt oyinbo man dey look her,imagine waiting d oyinbo man b dey reason,lolzz...d woman fine sha,. |
market don finish for d gel shop na,waiting remain..mk d gel or d both of them swear if dem neva sleep with anoda man or lady,yeye dey smell,abeg hw bubu health nw?he don dey hear word?him throat nko |
bt to say the truth,obasanjo own self too much,kilode..is he d only one tru tru,.nigerians,alwaz take fayose words serious.whn he said buhari was really sick then yu people saying hd talkz much,nw nko?is he nt right?fayose,kontiliu |
hp HIV test was conducted on them sha,.bcs |
bt d guy enjoy tboss breast wel wel b4 he comot na,bt wait o,wht if d idiot tboss lata realised dt jon is a fake housemate nko o,anyway,dts olosho ladies 4u,shamles pipu..even d ese,wel,edo girl,wht do u xpet frm ha,bally surking ha nipu?and dt tbos put ring on ha nipu too,i saw it ni,or dnt u too c it ni?dt mins u didnt folo d show b dt..lolz,na unna sabi o if nna coat me,dorrr.... |
bt d guy enjoy tboss breast wel wel b4 he comot na,bt wait o,wht if d idiot tboss lata realised dt jon is a fake housemate nko o,anyway,dts olosho ladies 4u,shamles pipu..even d ese,wel,edo girl,wht do u xpet frm ha,bally surking ha nipu?and dt tbos put ring on ha nipu too,i saw it ni,or dnt u too c it ni?dt mins u didnt folo d show b dt. |
so aboki self dey do olosho,shai nawa o.na only aboki tribe i neva sleep with for diz 9ja o..abeg whr them aboki olosho dey 4 lagos abeg,purely aboki o,either frm bronu or sambisa..pls ans |
that TTT guy is an idiot,so bisola was taken away nw frm d house he nw rmnb he has tboss,rit?if nt dt d tboss is olosho alrdy gan self,so wht they realised d bisola isn't evicted nko o?d idiot bisola gan self is missing ttt at her paradise thr,tho i trust bally,na shap guy too..those ladies re just useless i swear |
let aketi swear if the people of ondo state voted for him and d apc.,nw his starting with rubish,yeye.. |
Igbo people,,,see her mouth.. |
dada pastor....? |
the man neva mary b4 ni abi na 2nd wife? |
Fayose has said it b4,dt police o,army o,inec o,and apc o are all working togeda bt u dnt listen to him |
and so,?abegi |
Jeeeeeesu,oga o..am paying 65k in my schl and am stil owing d schl more than 3sessions schl,this life gan self... |
yahoo boiz eyinda..?isetide omo alaseje,owo tide omo alasela |
bt whats hapni in nigeria self,lier muhamed tot u said Buhari has gone in nigeria ni,so why diz again..oya go on ur kneels for dcivin us. |
Buhari boiz |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 65 pages)