NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:56pm On Feb 27, 2016 |
FolabiBret: As per the Whatsapp group, it's high time we created it, dontcha think? I can volunteer to create it. However, if someone else wants to do so, the better it would be. Reactions, house. Cc: All PCMs on this thread. it would be too generic lets wait we are deployed to individual states |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:04pm On Feb 27, 2016 |
Fraiser: enh enh kare omoluabi, oya stand up make u sit down, now wey u don sabi wash ur hand, u go surely dine wit d elders, o ya put d seaman royal nd d cola down.. *callin on d house boys* mufuuuu!!!! mufuuuu!!!, surajuuu!!! surajuuu!!! nibo lawon lawon omo olori bonbo wonyi gbalo? (wia dem all dis stuborn head pikins go) one of dem answer from afar *sirrrrr!!! na me b dis sir* nibo lo gbalo? (wia did u go) o ya bami ko otin wonyi wole o jere (pack all dis drink inside jere) now facin my prospective inlaw* u see wot u need now is money, u will spend alot of money, we need to appease lyk 201 Gods bfor i can finally hand over my sister to u, u will buy 7 cows, 7 jar of palm oil, 100 gallons of palmwine, 500 cartons of beer, 20 roasted whole bush meets, 20 baskets of pepper nd tomato for a start, den u com back later for d list of items for bride price after u don buy all dis onces shey u wan kill oyehomie ni, pity the guy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:00pm On Feb 27, 2016 |
wittyemi: lolzzzz, in English it means,always workout shikena. ok. emi o gbo oyinbo to bayen. pls take it easy on elementary english. #englishkadankada |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:27pm On Feb 27, 2016 |
wittyemi: If I say let's go to the gym, shabi u dey always form like Alagba (Prophet) wey dey meditate in the spirit...now u r fast approaching the avuncular stage so early because of your obstreperousness to gym with mua. Now,when next I make the alter call for gyming, you better heed to it,prolly b4 camp u might get back to shape; maybe then you ll reserve eulogy and panegyrics for me. boboLIL: u av common. Sense my brother...lols wittyemi: If I say let's go to the gym, shabi u dey always form like Alagba (Prophet) wey dey meditate in the spirit...now u r fast approaching the avuncular stage so early because of your obstreperousness to gym with mua. Now,when next I make the alter call for gyming, you better heed to it,prolly b4 camp u might get back to shape; maybe then you ll reserve eulogy and panegyrics for me. In english |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:26pm On Feb 27, 2016 |
wittyemi: If I say let's go to the gym, shabi u dey always form like Alagba (Prophet) wey dey meditate in the spirit...now u r fast approaching the avuncular stage so early because of your obstreperousness to gym with mua. Now,when next I make the alter call for gyming, you better heed to it,prolly b4 camp u might get back to shape; maybe then you ll reserve eulogy and panegyrics for me. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:33am On Feb 27, 2016 |
Getting too big for my liking, kasun kaji enterprise just dey make person get unnecessary fat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:40pm On Feb 26, 2016 |
Brimmie: Any advice for folks that be going to Camp with their Camera and prolly Laptop?? i heard that they do collect laptop but it will at your own risk or Oyo will be ur case if dem still am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:38pm On Feb 26, 2016 |
who else saw the news on front page about the ashawo increasing there price due to the dollar krinkum krakum |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:31pm On Feb 26, 2016 |
eaglevision: I sight u brova mi,hope say beckytee dae do normal,if she no do normal push am to me,I'll normalise her as per my honey pie, she is good. thanks but no thanks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:30pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo: ah bet yuu, yur plan will not wok won tan e, oun tan candle. signify if u don't know the meaning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:12pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo: liv my husband alone na, infact unfrnd him pls. He z turning a new leaf & yuu want 2 b in d way of dat, ejhooor oooooo new leaf bah? some people will or can neva change. there is saying that "A man character is like a smoke, no matter what you used to cover it, it would still come out". (yoruba adage) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:54pm On Feb 26, 2016 |
Fraih: As I just dey open page this night, na Godwin
LoL The post and the poster is questionable!!! Cc : ksynya2015 Abi make dem no confuse all these butty baes that relies on online recipe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:40pm On Feb 26, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:28pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser: lol... I can see now dat u re really a village goat, infact we need somone lyk u here, all dis our yam nd casava peels wey dey waste for dis city too much, u are welcom again Lol. villagegoat never change am for you b4 abi. but how person go dey bear that kind name |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:53pm On Feb 26, 2016 |
eaglevision: Don't even know where to start from,a lot of water don pass under the bridge,I don't wanna go on another epistle describing how much I've missed this GC,but I miss y'all to the bones,from my powerful ogas at the top LogoDwhiz,Bobolil,Kbs468,Amodu, to my stubborn brovas and 'tormentors' Shammak,abbeyunique and Fraiser then to my front running swithearts Fraih,Magymagz,Oluwafirefunmi,missprudence,Blizzydodo,Somebodysmrs,I got all ya mentions,may God bless y'all. we miss u too |
Education › Re: 1.5 Million Candidates To Take JAMB, Cut-off Marks For 2016 Announced by Abbeyunique2(m): 8:48pm On Feb 26, 2016*. Modified: 9:04pm On Feb 26, 2016 |
lol. just 180, chai education system in Nigeria is dwindling, then 150 will get u admitted to polythecnic and 120 to college of education. all in all over 400. mathematically speaking that is 45%, 37.5% and 30% respectively. this is becoming unbecoming. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:42pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser: padimi ki lo n sele oga mi mo kan lale ni o. my wife no dey around so we fit branch anywhere |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:14pm On Feb 26, 2016 |
chigsboss: this man is an old gun here: nl should open a pension scheme for u.. I see, i'm sorry for ever quoting you. i don't reply attention seekers |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:09pm On Feb 26, 2016 |
chigsboss: ..some ppl will fall sick if nl closes As will did during the nairaland tsunami last year abi? Awon over serious people yi sha. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:52pm On Feb 26, 2016 |
chigsboss: it has become of public notice dat most members of nl esp d pcms spend more tym on this thread than dey do at home or work, tym which should av been used productively is being languished here,i therefore call for d suspension or restriction of access to dis thread oga u are tired abi, thats why u dey jamtalk. oya spixytinxy sama this guy 5 liters of fresh palmwine and put it on my tab. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:44pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy: y na, even dou him c am, Sebi na moni him go pay, abi only u fit buy all d ori malu ni. Pomo dey tooo Yeeee ponmo dey opeeee ooo. shey ponmo yen mu ata daada |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:56pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy: wa gbayi jare, d drink don dey finish oooo, se mk I baby oku oya bring am, no let fraiser see am o you know say nah okanjua he be. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:52pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo: so early in d day yuu don de drink, all z well as per say my wife no dey around |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:40pm On Feb 26, 2016 |
Looking through the thread with my aba-made telescope and spiritually sipping my burukutu wey i purchase from iyalaje general spixytinxy. |
Literature › Re: Accidental Victim by Abbeyunique2(m): 1:49pm On Feb 26, 2016 |
Dioxidane, nice work bro but i have some questions though what happened to daniel secreatary? what happened zaw? why did the secreatary betrayed daniel? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:31am On Feb 26, 2016 |
Beckytee: whispering: I knw everyone would be in d dream land now. hope we are all gud? Indeed we are one big family...... doing something that is taking my time in a big way. wen am tru will come back here fully, just pray I finish it quickly cos I don miss everybody here. My love Abbeyunique2 u are great and I love u like mofedaku Kbs468: weldon boss my pressy: LogoDWhiz, Weldon sir Mr flirt: Fraiser: hope u don stop now my guy: jubrealguy, maternity leave,hmmm prophet shammak: welcome back sir, more palm oil to ur elbow. abi no b so dem dey talk am Stepped out gently in order not to wake anyone. sweet dreams and gudnite.......#kisskiss# Aww, love you too. do quick o, i'm missing u for here. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:20pm On Feb 25, 2016 |
Hardie14 the nightcrawler is here but me wanna sleep. all those non-alcoholic alcohol don dey worry me. *curtain fades |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abbeyunique2(m): 10:46pm On Feb 25, 2016 |
Congrat to pressy greycious. to celebrate today, i go arrange 5 ashana for u to take flenjo. i see pressy logodwhiz here, where dem fraih, and qutyjoice. fraiser and jubrealguy, network dey here o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:29pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: lol... no b today she dey do am for me o, she dey even massage my body wel wel sef No dey talk this one for outside say she dey give us extra service nah. u wan make her husband vex close her shop? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:25pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: wetin u dey talk, I resemble dem abbeyunique2, jubrealguy nd justified10 wey dey collect loan for bank drink paraga ni, mind ursef o nd stop toyin wit my public image u know am a politician because i do am once last month, u come dey bust my bubbles. my wife must not see this though. alakoba |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:21pm On Feb 25, 2016 |
topealonso: hello fam...abeg since nysc dey delay us, make unna recommend nice seasonal movies for me abeg...I've seen how to get away with murder,Quantico, blindspot, suits, scandal, house of cards, those are my kinda movies...any recommendation? Big bang theory, orange is the new black, grimm, shades of blue, and if u like kungfu, watch in the badland. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:17pm On Feb 25, 2016 |
Fraih: Ah, you no kno say na dat kiss do am?¿
*** Oyehomz1, okay! Before I proceed to talking to Qutyjoice, tell me 48 reasons why you like her. Then, we will talk wella  IghravweIG, oya make we dey go... Haba! 48 reasons unto say man like woman. u dey ask him phd questions |