Abdulkayus's Posts
Nairaland Forum › Abdulkayus's Profile › Abdulkayus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 97 pages)
Anoda chance wasted. We hav wasted enuf 2day |
Ezeh in for Iheanacho, good sub |
Habaaaa, dis 9ja boys no sabi hot shot ni. Dey need training on dat abeg |
Y are dis 9ja players fallin anyhw na? |
click2cbn: I jus heard, "chidiebere gawa gawa, gawa ihu" I tot d coach isn't igbo?wetin dey do success 2day na? D coach na hausa, bt there shld be igbos among d crews na |
can u all c d football agents there lookin for player to dope |
we lose dat chance. Chaiiiil. I can c player scout among d spectators |
Pass d ballllllll na |
Goooooallllllll. Yahayaaaaaaa. Fantastic goal |
Dis their shoutin will be confusin d player na. Iheanacho, which kinda baby shot is dis? |
Iheano, y nahhhhhhh? Dat shld hav been a goal. |
Na wa oooo. Heard dat in Navy and custom, dey even pay higher like 500k to 1 million. Na God go help us. |
curtain: Its anoda parasitic state like kano and katsina.c dis illitrate. Callin Kano and Katsina parasitic state. I think ur state is even more parasitic dan dem cos Northern states still produce agricultural products dat all of us benefit frm and contribute to d nation GDP. Stop showin ur stupidity to d world dude. Get educated. |
C dem ........ Jus c dem........ Shameless peeps, awon agbaya, olori kori. Masinata, bansaye kawai. U are even proud of carryin prostitutes, una c una life. After, wen ur life start crumblin b4 ur eyes, u will start blamin one innocent woman in d village. U ppl shld better repent. CIAO |
okpara ugo: I know you have not been there akuya. Why claim what you dont know?c dis dude abeg, are u high on contaminated b,r.e,a,s.t milk. FYI, i serve a whole full year in Anambra frm 2011 to 2012 and i go around very well. Anambra is over hype jor.even d capital itself cannot compair itself to Ilorin talkless of kano or Asaba. Awka North is Bullshitttttt, na only Akwa South we dey manage small small self, and dat Onitsha dat look like rodent infest citym chaiiiii. Wat of d Onitsha Awka Enugu road, chaiiiiii, dat road dey giv person runnin stomach and headache. Dude, u wouldnt tel me abt Anambra cos i knw it wella. CIAO. Ndi Ara. Ewu Sokoto like u |
Hey dude, ur list is trash. D only develop states i will say are Lagos, Abuja and den maybe Kano. All d Anambra, Akwa ibom, oyo, delta and Edo are still glorified town. Which malls dey Anambra. Anambra is overhyped abeg. |
drpialabi: abeg wetin our noisy neighbours playdem play draw wit CIV, so dey hav 2 points and it didnt take dem to anywhere |
Frm wat am hearin, Nigeria top d group after CIV drew wit Ghana, meanin Nigeria i to meet d second place in GA which is Tunisia while CIV meet d Host Morocco. |
Full time. Sorry oooooo. Dis will be d most goals score agaisnt Congolese Football team. |
Thus us wat we call MASSACRE, i can Hausa at d background oooo |
Dis 9ja no10 Iheanacho realy look like U17. D guy has like 4 to 5 goals nw i can hausa at d background |
Y d noise frm background? |
abeg na match be dis or training? |
Mazi, u are good role model at all. Chaiiiiii, c as Mazi turn sex to water. Hahhhhh. Oma se oooo. Bt remember, Karma is a b.i.t.c.h |
ovo4u: shut up if I should post here about your islam religion trust me, you won't have a word to say.post am na. Who is stoppin u? |
Despite d struggle dat d OP take to show dis ignorance peeps d lies agaisnt peace lovin muslims, d ignorance ones are still adamant in wallowin in hatred. No wonder, d Holy Qur'an said, dey are blind, deaf and dumb. |
Exactly wat d OP is tryin to preach agaisnt is wat d ignorance xtains are still peddlin ip and down, showin wat dey knw to do best; ignorance and peddlin lies. O ma se ooo. May God open u ppl heart, eyes and ears. Amin, |
Chaiiiiiiiii, c crowd abeg ontop dis handsome dude. LOL. @OP, u don enter one chance |
Kaiiiiiii, NL, c as una jus finish dis guy flawlessly. OP, u too 4uk up. |
fruityjojo: Wetin be dis!wooooow, i can c u gal, c wat we call beauty here. Me love dos 2 oranges "wink", can i get dem? |
Chaiiiiii, abeg abeg abeg, make una no make dis dude go commit suicide ooooo. Bt dude, y did u upload ur pics on NL, wen na characters full NL. Jus c hw dey disect u now now. Chaiiiii, lip gloss, 2mussh powder, u be gal? C dat possin self and ur background all denote ajepakoish and ghettoish. My guy, check urself for mirror |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 97 pages)
