Abdulkayus's Posts
Nairaland Forum › Abdulkayus's Profile › Abdulkayus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 97 pages)
[quote author=Olu abayomi ]All d best wishes Abdulkayus! Any need to go d interview Venue wt CV?[/quote]yes guy, u hav to go wit photocopies of ur credentials and one passport, write ur name at d bac of d passport, thanks. C ya at Dangote group God willin. Amin |
jude33084: Take it or leave it, you have τhe job Alreadythanks man, God willin, we will al be there, c ya at Dangote group. |
And after everytin, dey wil ask u if u hav any questn to ask? Guys, d way dis tin is goin, i doubt if its driver work, olohun gbo, cos of d way dey are askin questns. Make una look am wel wel na, hw can dey employ a graduate dat has no xperience at all at all in drivin to be drivin truck or trailer, imagine. Am jus thinkin its a strategy of testin employee and reducin d mamoth crowd if dey didnt indicate driver. Jus my 2kobo. Or hw una c am |
omotola1: How was it?it was great, jus took lyk 3minutes. Jus be confident in answerin dem. Dey were askin almost d same questn frm every1 xcept little change. Dey will ask u y did u aplly for d driver job after spendin years in uni to study proffessional course. Wat salary do u wan or wat is ur value, if u dont want to state any figure dey coarse u in answern it. Jus state a reasonable amount lyk 60 to 80k. I was also ask weda i smoke or drink and also if after workin for lyk 1 or 2years, will i quit? |
Jus finish mine nw |
Na me be nex to enter d interview room, pray for me |
chiboy1928: I dey here dey count my salary for dangote some dey here dey check my grammar,hmm my first six months at dangote no girlfriend,no ogogoro for road,na my papa and mama go chop dat money first,then next year na my girlfriend turn,hmm if dangote fit pay me like 250k hmm atleast I go dey ok.for those fools way they check my grammar sory oh see me on top my trailer I dey zoom go kano wait for make I go off load come bck.my guy no mind dem jorrr, by d tym u dey hammer dem still dey drink garri, their eyes go clear. Bt d money no reach 250k bt more dan 100k sha wit benefit. CIAO |
1Dray: Eyah... O'l boy, take kwosen rogo with zoborodo na. Lol...guy, u badt gan oooo, kosai rogo indeed. Where hav u ever seen dat? |
I don tire, hunger don dey wire me wallahi |
Bidam: . Am @ d kano itf centre ryt now tho i came by 9am my name on d list was 57..e b lyk say pple slp dere yesternyt.lol.someone told me d salary scale is 80k @ d trainin skool and it will go higher if employedguy, am also at d kano centre. Hav u don urs? If u hav, hw was d interview? Wat did dey ask? Thanks |
jhydebaba: Yes, you will soon address me as one and I am coming for your hand in marriage.and she will accept u fast fast. Na money dey talk. |
Hayjaycity: Is it possible to gatecrash the interview, or was there any form of screening for those that were sent text messagessincerely speakin, i dont knw abt dat, we are only told to write our names down wen we first came in. I dont knw if durin d interview dey may ask abt verificatn |
Frm d discussion am havin wit some guys, i heard dat dey pay d unskill driver 150k. Part of d law is no 9t drivin, no drivin for more dan 8 hours a day. Dangote is try to adapt to international practise. |
omotola1: @Abdulkayus, do u know if the interview is for us that received the message alone?i think so, bt i dont knw if dey will ask u to shw dem d text message send to u. We only wrote our names down at d entrance witout dem askin for any verificatn. |
kuzoma: pls those of u dat went for the interview, did they mention salary scale?am yet to do mine, bt dos dat has already don theirs told us dat dey ask hw much will u wan to be paid? Y did u wan to work wit Dangote? Y did u take drivin as a career? And some other simple questions. Number 24 jus came out. I am no 101, so i hav to wait for my turn. Omo, my Yoruba guys bogu for here. There are almost more southerners dan northerners applicants here at ITF Kano. Guys are even happy abt d job, yet to c a lady. Wil keep on d update as it goes. |
ekolina: Guys in Kano, is der anyfin like acreditation 2 confirm if one is invited or not. Pls ya info wll b higli neededi didnt c anytin lyk dat. We only wrote our names down wen comin in. Interview hasnt comment yet sha |
Dis Dangote ppl are dryin us here, been waitin since 2 and d half hour ao and notin yet. Boys don tire ma self, some are even dossin off, tank God for my fone. CIAO abdulkayus |
Dis Dangote ppl are dryin us here, been waitin since 2 and d half hour ao and notin yet. Boys don tire ma self, some are even dossin off, tank God for my fone. CIAO |
Heeey guy, y openin anoda thread wen we already hav one goin on nw at d background dat has already reach 6 pages. Anyhw to d topic, am already at d ITF centre, kano nw. I registered my name as no 102 and more are still comin. We are in d interview hall still waitin for d interview to commence. Come c guys, i mean guys u will never think will appy for d job in corporate wears, some in casual corporate lyk me and some in hausa native wears. Hehehehehe, notin do us, man must wack. Na conditn make cray fish bend. Bt me, am jus givin it a trial ooo, jus to c hw interview look lyk. CIAO. Abdulkayus |
hakunajay: Hahahahahaha... Abeg check whether dem complete the dressing with canvas...hehehehe, badt guy, so u too u sabi dos malo guy wit canvas ontop babariga or tazarce, bt kano guys don wise pass dat stage nw ooo, dem don upgrade their swag. |
In d interview hall nw, omo c hw ppl dress corporate bt some casually corporate and some hausa native wear, one even wear suit come, hehehehehehe, e no easy oooo |
At d place nw i was number 102, woahhh |
Ghan ghan, takin bike frm BUK road to d place nw, wish us luck. |
hajbash: dangote officials has arrive,we are patiently waiting 4 them τ̅☺ call us one after the other but there is ƝΘ much people yet at center,we just like thirty(30)are we suppose to dress corporate or jus ordinary? |
hajbash: dangote officials has arrive,we are patiently waiting 4 them τ̅☺ call us one after the other but there is ƝΘ much people yet at center,we just like thirty(30)hw is it goin? Any female among d interviewee. Will be there soon. |
hajbash: we are still at vanue waitin 4 dangote officials τ̅☺ come!hajbash, are there a lot of ppl there i.e dos comin comin for d interview. Are u inside d buildin maybe in an office or waitin at d reception? Thanks |
hajbash: Presently in kano and on my way τ̅☺ interview venue,I will keep u guyz updateam also base in kano and wil soon be there, pls keep us update abt wat is goin on cos i may come late. Thanks |
Berem, u be badt gal oooo, which kind picture did u put as ur profile pic. Na u be d gal dem dey nack apako for dat pic? Me too no go mind hav some share ooooo "wink" |
Rubbish, onila, u are more dan dis nah, y stoopin so low? |
Rubbish, onila, u are more dan dis nah, y stoopin so low. |
On my way for d test, may God help us, amin. |
chucky234: Haba Nlanders,wit all plenty curse wey una rain for Dangote head na him una plenty like dis.ROFLAO, 1000likes for u, no worry, nairalanders drivers for Dangote will advertise nairaland wella wit dat sticker u suggest. Bt omo mehn, e no go easy ooo to dey drive dat beast ooo, some drivers wey no dey take anytun alcohol will start takin kai kai, alomo and d rest and will start xhibitin agberoism small small |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 97 pages)
. Τhis is τhe kind of info we all need
Ŧђɑ̤̥̈̊ηкs man