Abelprice's Posts
Nairaland Forum › Abelprice's Profile › Abelprice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)
fashionale:Don't understand o.. which kind language u dey speak . E b lyk English but I nor still understand.. ![]() |
Lol... nor let her swear for u o.. cos if she do.. he go worst pass your village pple.. .. |
Slay mama.. ![]() |
Pix of the bewest or I don't believe it ![]() |
The easiest way to tell a girl I love you is by giving her something you know she wants.. e.g.. iphone 7.. they will call u and start asking you ?? Like do u really love me.. or wen you call dem on phone u hear something like.. hello my love.. but 40% of that love is not true sha... but despite that they go still marry u.. jst saying.. ![]() |
Instead of typing all this you for jst show us the pix and type.... comment under... AftA dem go dey shame opwreka. Meanwhile dem they pirate ordinary picture... abeg who get the pix should upload it... ![]() |
Real men=men with good money.. .. |
That's nice hope she keeps it up... mk boyfriend nor distract her.. .. |
There is beauty in diversity.. that's like caging yr self all in the of maintaining cultural heritage.. . There will b no drama in your family ![]() Op ask short question o.. d pple below me write story book.. making me feel bad.. hope my answer make sense .. cos pple below jst dey intimidate me.. .. |
modaink333:Lol.. naija for u |
To know their opponent in the slay queen competition.. jst saying. ![]() |
DeSepiero:. Nah... but @least he dey contribute to the holy background if u know wat I mean ![]() |
Yes depending on the girl attitude.. as long as nor b local village girl we are good to go... some graduates nor even sabi do most things wey the non graduate dey do vice versa.. we are all special.. jst saying.. . For u to civilize u don't have to be educated |
When your village pple hand don touch your generation... God help us all.. .. |
Imagine how them go take use the gadget take cast evil spirit.. .. |
We don hear... all this girls wey dey imagine tins after dey don read romance novel nor go let thread rest.. be careful what you wish for o... jst saying.. ... |
Hmmm... naija and their medicine after death.. d song don already turn hit song... the video nor mata |
That's what ibori was thinking before he went to jail.. watch out.. jst saying.. ![]() |
As In eh.. if u get that pen u go feel fly... pen with different colours.. it's jst dat e nor dey last ![]() |
Man must blow... it's lyk the guy nor drink the cat blood well... just saying... ![]() |
Eyah.. if this story is true I'll jst say take heart... religion has been a powerful tool since invented... Cos he goes to church u assume he's nice... many will keep falling for the religious theory.. jst saying.. ![]() |
All bark and no bite.. that's how dey will withdraw from the biafrian struggle wen given much attention by the federal government.. jst saying.. ![]() |
Adeevah:he beta pass naija sick president that is coming to visit Nigeria ![]() |
Naija must represent ![]() |
True.. especially wen he organized his own vigilante.. I mean police putting on black and red.. Kia.. native doctor colour.. them nor fit chose yellow self.. jst saying.. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)


