Acenazt's Posts
Nairaland Forum › Acenazt's Profile › Acenazt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 170 pages)
Mumu op. Wetin join Pmb and Rome? If Isis like make Dem roast pope for d middle of Vatican city dat one na dia wahala. U no even sabi spell Burning |
Shey them fit pronounce Tolu. Cos I remember one white woman been Dey struggle to say Tolu sorry she even giv d guy another name. Last last tolu jackichanned her |
Yeyye itk. Guy nothing go sweet Chelsea pass than to spoil Tot-num show. We draw with them and Less-ter beat us again!!! UP LESS-TER CITY THO I'M NOT A FAN. |
Which kind nationwide blackout. Guy Una area no get light no mean say e affect everybody I sleep light dey. Even now my fan dey blow. No come here dey wail for us |
HahahhahahahahhHahah I don diie!! |
Liv dos mofos to rant all dey want. Silly people |
O.p u lying Half wit. Kaduna prisons is a fortress. Absolutely Grand |
Guy we as humans see rules,regulations and conformity as a challenge. We love breaking them to see what will happen. If try force,it gets worse. If she is pulled out of the school,it gets worse as she will seek out others like her. I am not questioning her sexuality or something but if her school Is an all girls school,change it. Send her to a mixed gender school. Shey u hv a gf na? Let ur gf talk to her. She will be much more comfortable. |
Later dangote go come dey lie say him from poor background. Him grandpapa was terribly rich sef. |
When these boys go get sense? Stop going to Aluu |
See rubbish talk. Madam spread. Me I knack. By d way which kind husband go gv u consent |
LuveU2:gay Hmmmmm |
ABU own useless |
Some people have no fear of God. So u r now using the bible as a tool of hate to carryout your wailing abi? |
Op u can lie pass Devil. I have visited the Coca cola bottling company in kd and it is neat And hygienic. I don't know where you got ur info from but you are lying |
That man mouth dey like ekiti people nyash. Him dey talk anyhow just as him people sabi shit anyhow. |
Hmmm glo and Dem snail network |
Nna This Queen na queen. Upon say she old she still get sense full her head |
Guy dat ur Hausa no be here ohh. Cos Yoruba and igbo dey call me too |
Yeeee kaiii I miss this stuff. My 50kobo been dey buy me like 3 |
A round of Applause for the funniest Op of the day. You should be making videos like bovi and basket mouth |
Don't go foaming at the mouth cos u got an Easter SMS from a Muslim girl. She probably copied and pasted it. |
Hahahhahh throw tear gas enta dat place. Chill and wait for the mofos to come out coughing and crying |
Who treats u like a king |
Are you blind? D other guy that has no tattoo,the hoodie guy looks like a fish. No racism! Lol |
Benz Hyundai Pagani Koenigsseg Aston Martin Maseratti |
Means they dislike you |
Seriously who get dis lady number. I want date her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 170 pages)
Hmmmmm