Acenazt's Posts
Nairaland Forum › Acenazt's Profile › Acenazt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 170 pages)
Moses Broadcast mesaage: Hello my Fans and Followers,the boss just messaged me tomorrow we moving out. #Cannan BBM Kings Group. WE RULE!! King David: guys!!! look at my DP!! I saw this chick from my balcony i no go rest till i take my own share of that sweeet BOD! King of Syria:Dave but i know that chick she has a guy oh. KING DAVID:I KNOW NA!! Na think i dey think of how to clean am. KING DAVID:You know wetin since na me be king i go just invite her show face. I must chop that thing King of Syria:Dave take it easy,oya what if she gets pregnant or her guy catches you? Pharoah:This syrian man na coward abeg Dave me i go dey after sack. King David :My main man Pharoah. Longest tym how Egypt na? Pharoah:Guy forget Egypt make we talk about that chick King David :Pharoah Pharoah pherolistic pharoah i never run d package Finnish you want after na wa for u ohh. Pharoah:see this guy oya make we make deal King David:oya na. King of Syria:Dave answer me please KING David: shey ha Guy dey my Army na. When i nack her i go tell dem commaner for battle front make him send d guy come house. Make him go straff her too just incase!! Hehhehehe King of Syria:Dave ohhhh God will punish you ohh King of Palestine:Dave i don show i been send you message you no reply. Guy make we end this war now! Me people don dey die too much. KING DAVID: HAHAHHAHAHHAA bastard When your popsy send goliath enter my country she una been dey feel una sef? KING of Palestine; haba dave dat na my popsy na. Try for me. King of Lebanon: i don show my guys wetin i miss? Pharoah: lwkmd see palestine king ohh. Oya dave how about out deal na? Pharoah: incase casala gas. We go need to mod that chick guy Pharoah:dave you dey here me? If tins red send am go front of battle. Pharoah:Me go send my bestest Assassin show for the battle field Pharoah: where that yeye Palestine king sef. We go need una military Jersey. My Assassin go max am enta war make them end that guy incase. King of Palestine: Nooo!! Why i go give una my Jersey? Una know how much one cost? Abeg no reason that matter ohh. King David: see stingy mumu. Guy if you no give me the Jersey i go send more Army make dem clear una. Pharoah:me sef go send this guy want mess with us oh King of Palestine: guyses haba na na joke i been dey joke make una no vex. Oya Pharoah how many you need? Pharoah: idiot na just 5. Send beer join abeg King of Lebanon :cheii see Baaad guys!! #Respect to una but make That Babylon king no hear una dey try bully another king. Una know say na him be Chiarman United Kingdoms abi? King David:Mtcheeeew abeg forget that old man. God dey my side i no fear am King og Syria: which God dave? You this big Sinner? Pharoah:Guy hu be admin hear?? Abeg kick this coward Syrian out of here!! #Asap Queen of Sheba:Guys will never change. I have been reading all you evil plans. Dave how is Solomon naa my daughter is Missing him oh. Pharoah: i don go time for Lunch don do for here later guys. Dave abeg call me. |
I like her better when she frowns. |
Pikin wet get ear make him hear. Make them no go look for trouble begin shout foul |
Csami:your views not mine |
The Tecno Camon C5 is 23k n very good |
RevDesmondJuju:Bless your Soul. I hope you Burn before you die. |
Kill those bastards. They aren't Muslims |
Oga Op. I am not Igbo but i would proudly Buy and drive around Kaduna in an Innoson Vehicle. Stop being a badbele man abeg. |
Yes. Kaduna |
Make i look for trouble. I swear na d Igbo engineer put diesel instead of Aviation fuel for the plane |
So they are going for Rome and Spain next.(Andalusia) |
Cos Yorubas Are not Thieves. |
You must be a worthless idiot. Its your likes that cause this kind of Issues. You won't just think before you utter a word. |
Patriotic. Unlike some Big hypocrites praying for Paris |
IPhone 6 |
Hmmmmn if dem dey do like that to dem sef wetin dem go do to others |
Ur phone no dey make Paragraph? |
BIAFRA!!!!!!! |
It has Begun. |
Hahahhahhahhaha Biafra main business na child trafficking. Them main export na Children and their biggest industry na BABY FACTORY |
Hahahhahahaha shut down your blabbing mouths. Gaskiya Change is happening So tanoids don change to biafra Agitators |
achyc2002:guy free my matter |
The Igbos Know Edo cant be part of their Madness |
Seriously Wen bh bombs Naija no body says a word. Thousands loos their lives and properties on a daily basis but paris got bombed yesterday and everyone is saying Pray for paris. Where's the Love? |
chesterlee:see this guy did Bh start under buhari? |
Seee Stupid comparison. Vector floors these Guys all rounda |
The thing dey vex me. When BH dey bomb Naija no body say pim!! But now becos them bomb Paris everybody want pray. Sake of say na paris dem dey go do shoping abi naija lives useless? |
Hahaahaha Disrabilize Naija heenh? Funny people |
Make dem start already ohhh. Shey na fly wey no dey hear word naim dey follow dead body enta grave?. Most of this useless people neva see real war. Na ontop mbc Action them watch Expendables dem don dey feel like dem sef fit fight war. |
So na Naija money been dey cover her nyash. Ehya she has cancer ohh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 170 pages)