Adeoba10's Posts
Nairaland Forum › Adeoba10's Profile › Adeoba10's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 77 pages)
toyoC1:which kind advert b dis.... abeg edit am, and carry d cocosheen comot make we see the coco. |
I don talk am for my mind b4 i open dis thread say no b ekiti wey fayose dey, nothing gud can come from dat state.... imaging four sim phone with two charging port n two screen... |
funny thread with funny graduates... |
[quote author=Odeyinigbin post=46082205][/quote]U try sha.... At all at all na im bad pass |
9jatatafo:Thanks man.... Make i still dey form omo eko daa, awa re!!!! |
[quote author=9jatatafo post=46080805][/quote]I still get hope b dat... |
Op... U called dos one fine girl bah.... See dia long mouth like pipette and burette |
Abeg o, how many meters from high tension? Bcus my papa house na like few meters from high tension n i never hustle build my own house. Crying!!!! Village straight.... I will miss Nairaland. ![]() . . . . . Abi make i buy land for Nairaland build house ni? |
Walahi.... Oloriburuku awon people yiii. I see.... |
Elijahrona2:What about "Orisha" |
Ounje idun.... Erupe lasan lasan..... Asan lori asan.... Vanity upon vanity. |
kk |
Dey no dey price bread. E sure bajebaje say na dem dem. Thank God... Ftc on 2nd page ![]() |
Dat pastor must be double sim.... How can you be gay n straight at d same time.... U dey molest both boys n girls.... U dey befriend mother, come dey use pikin joystick play for midnight.... Thunder fire ur thinking. |
Omo mehn.... See dat smoked catfish.... |
.... ..... ..... ..... Playing of football or party is not allowed on this land. Be warned. Order by Police. |
Africa nani. if to say na for Nigeria dis ish happen, APC go talk say na Pdp change d engine oil to olive oil. pdp go talk say na fuel scarcity reach presidency side. |
mumu.... z dat soldier or man o war? |
oyinbo and katakata play |
As white as snow As gentle as dove As cocaine as "THEM" |
i love dos comments... |
OmyGod.... Booking space for 2nd page. |
GlorifiedTunde:Contunu..... Cameroonian |
God catch am. Thunder fire d driver wey carry am from Akwa ibom to Lagos. How can u transport such human being without reporting to the police. Morofa, was dia no highway police checking point from akwa to Lagos? . . Sorry, i dont knw say na powerhouse d wound dey... |
Thunder fire Pdp n Apc. |
Chai... I could remember vividly, one day after lesson period, we were told to keep silent throughout that period bcus dia was no teacher in our class. Everywhere was silent like a grave yard. Immediately i heard d closing bell, i just shouted not knowing dat Mr Akinyemi (best teacher dat can flog soul out of d body) was looking for scapegoat from afar. The man called me out n everywhere got silent n told me to lie down on d table. He promised dat he will gv me four strokes, chai.... Fortunately..... Guess what happened? . . . All d four strokes landed on my belt. If not bcus of dat, who knows maybe i will be representing Nigeria in paraolympics games. |
... but some people will do their mind..... buhahahahah... Op eyaf kimme |
nafizzey1:Bro... av once went for such interview, after all the micro teaching n co, i was offered 15k per month. I told d principal den, dat am just after d experience. Although i rejected d offer.... Bro, if u dont av anything doing for now, u can accept it, just to boost ur CV. It is well. |
Taeewo:Rather say Inalillahi wahina illayin rojiun. |
U just dey waste ur time if u wan carry leopard go carwash wan wash away it spots.... Aswear, if u no dey house, ur gateman, plumber, dstv installer n co will mark her register. Awon oloshi, dey will only repent wen dia z no more goods in dia store. |
SenatePresdo:Seen..... Thanks for d mention. |
How can dey stop ur Jeep with stick, club n one useless gun, u shld av hit dem n run... ... For anoda person land? Thank God, dos fulanis are easy to identify with dia useless tribal mark.... U ppl should wage war against dem, both at market place n anywia u found dem... We neva chop bokoharam finish, fulani too dey bring dia own dish. . . . . . To all farmers..... If u see dos herdmens coming towards ur farm, spray d surroundings of ur farm with SNIPER, mixed with PARA EFORCE n DDC. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 77 pages)

