Adex097's Posts
Nairaland Forum › Adex097's Profile › Adex097's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 207 pages)
shakur07: **dancing etighi** anoda female ...*SMH* |
Dr Julian: am a female nt a male ooo......my name z Julianyepa...seriously , I didn't look @the name at all..please accept ma humble apology. |
Dr Julian: gud morn evry1....am a UI aspirant 4 medicine and surgery 1st choice....am new here!welcom bro |
shakur07: Yeah because i can boldly say dat 98% of candidates are given d combo dey registered for wit four diff types @ least alll dese cases am hearing is lyk 1 outta 100 ..na ill luck dey worry d affected onesabi o |
W larri: candidate registering 4 science subject and was given art subject,...., so tink jamb will mark with dere normal style.it happened to a gal in ma hall also... I call it ill-luck |
iamjoseph: I swear i go slap person spiritually wey go affect am physically...i dy try read al d thread wey i miss, as i dy read d tin dy increase no b say na beta yarn dy inside....Adex,fb nd shakur make una calm down ,if una wey b oga @ d top fight,who go settle am?...barca lose dm or no lose,,dm go stil pay dem.....ADEX na Olote,na man utd fan..im don 4get say barca na im oga at d top....FB ur post dy make adex feel lyk say d tin dy pain u.....Abeg make una yarn beta tin jareabeg no vex ma oGA |
shakur07: Yhu get skeleton for ya cupboard??lol..see jamb qwetion |
emekakelvin: ok....but am nt sure Jamb store any question in thier database,(pls clarify me)I'm not DIBU o..me just dey pray for the news to be true. But I'm doubting it cause jamb didn't release any statement concerning this or maybe they want to make it secret. Well that one no concern me cause i no get lion for my wardrobe. |
shakur07: U wan dey mock me ...i can only detect cant correct tho ..maybe oga FB fit help u nah.its just like starting what you can't finish, |
Fynestboi: To be frank wit u i no vex, i just dat i c no reasn 4 all dis trrash wetn u dey write 4 here no affect themso stop disturbng urself it just as if u re makng jez of ya self tnkng u re makng jez of them...#so ye e# stop actng lyk a kid# are u a children#I don understand you now #i am a childs# |
shakur07: *thinking aloud*i tink it shu be news not newna typo error na..oya edit ham for me |
larri: I think dere is a point here if d thread continues like dis, it will b increasing in number with irrelevant pages,and it will b so boring 2 readers.lol..I never knew this thread was a novel..abeg who is the author? |
Latest news..jamb result is coming out tomorrow. #GHAM#. Source coming soon |
Fynestboi: Dnt u get wat s ur p stop fastng d pace of dis thread wit irrelevant mata beta still am nt stopng u 4rm wat u knw hw to do best atleast go create thread take do dat one... #Sikena#hahaha...oga fb vexin don reach maximum level now. Make I stop before he enter rage. |
joseboy199: tank God 4 anoda 1daful day in our livesyes o....up bayern munchen,,,,those guys munched barca o. |
shakur07: Y evoolz..on top wetin..even pique and co go sleep .not to talk of fynestboiI'm sure those guys go sleep because they no take the matter PERSONAL like Oga fb. Shey u no see the phone conversation btw meSsi and cr7 ni. They just joked over it. |
shakur07: y ur utme attempt den ..i can't put all my eggs in one basket. Its possible for Oga FB to disappoint but I'm sure he won't cause he is one of the directors at barcelona. So the job is 75% certain |
shakur07: Good mawning thread ... buzyguy: Morin to allgood mornin to you o |
Fynestboi: Hahahahahaha lol lmao lwkwd i dey laff ur condition, smhbuhakraKaka *laughing in german * oga FB they VEX no be small....i hope you slept overnight |
Fynestboi: Joblessmake i find job 4 ui swear....i need job. I'd love to be a ball boy @camp nou. Pay: not < than 2,000.00K (pounds ni o) |
Another one. New Meaning Of BBM: I cannot categorically tell you what BBM means, I might say it's Blackberry Messenger, and oga @ the top say its Beating Barca Mercilessly! =D =)) |
Good morning house |
Oya take this morning tea. Ronaldo: hahahahaha,my guy,my guy! Why u no play dat match? Messi: nawa 4 u o,are u a learner? I no fit take dat insult 4d 2nd time nah,i be world best o. Ronaldo: but una phuck up o,una jst disgrace spain dis 9t o. Messi: abeg my guy leave dat matter 4 mathias,make i sleep abeg. Ronaldo: hahahahaha! Try chek ur BP 2moro morning o. |
Hahaha...This barca - bayern matter will die a natural death you guys can't kill it prematurely. |
emmyeuler1: GOOD MORNING FRIENDS......HOPE U GUYS ARE DOING GR8....?yes o..we doing fine |
Sadeluhv: No bt gor d benefit of dose who are anxious,i decided to copy d post from Naijaloaded.don't tellme you ain't anxious...anxiety won swallow me o |
Sadeluhv: Following the conclusion of the JAMBI know the result is gonna be out by friday night but we won't have access to it due to traffic things. So let our mind be on saturday.. Shikina. |
iamjoseph: Everibodi dy slip cos of d weda abi...was about to sleep but... |
alexiump: gud afternoon pals, what u really need now is know how to utilise the time. at present the school have short semester and almost all the students will start exams by july and that means that ur post-utme may come up by june. pls start to read now. just let me know if u don't how to get the past question in ur state. i will tell u one.please sir, I stay in lagos surulere to be precise. Where can I get it? |
ajetolu: datz uniben putme english 2006 4 u. Love u all add me on 2go Ajetolu lets discuz.thanx for that sir...really grateful |
joseboy199: na me get dat 300+,no b joke o Fynestboi: fite dn startLOL....you guys should calm down...its just a dream |
Taylor184: lwkm...wic kind drim b dat na?abeg go drim am again oha ha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 207 pages)
=D =))