Adex097's Posts
Nairaland Forum › Adex097's Profile › Adex097's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 207 pages)
Is he T.B joshua ![]() |
Doctor20002: go 2 d nearest phamacy shop nd ask 4 poteramagnesiumtetraoxofemosulphatehexophosphatenitrodectalphoro(vi) acid is d best 4 ur health shakur07: u wan destroy adex"s head nih ...ogawhen I told you guys God is revealing my enemies to me una no believe me. |
Doctor20002: go 2 d nearest phamacy shop nd ask 4 poteramagnesiumtetraoxofemosulphatehexophosphatenitrodectalphoro(vi) acid is d best 4 ur health shakur07: u wan destroy adex"s head nih ...oga*in MI ABAGA'S VOICE* .....if you using this drug you are dead and its too late to resuscitate.... |
shakur07: **ogogoro @ work **winks*you don get ham finish..@odunhana hope its not chesea mixed with ***** |
adetola31: . 4 ur dreamz abi?reality ni |
Fynestboi: am nt sure u knw d numba of pple wey dey toast her... Them 2much, u naw tink she wuld stay wit u 4 dangrading her tufia!na me she love pass na |
Fynestboi: Warning: Adex u beta re-toast d gurl b4 d gurl vex patapata 4 u....we don dey settle our differences ![]() |
[quote author=Dusha94 ]Lol...nice one! Try get ha tym o,so dat she no go binu because na 150 marks dey at stake o.[/quote]she no fit vex cos the love wey she get for me is just too mush...na me no won serious with her. ![]() |
labodinho: Befor yur second line i knw itz English....me jst dey start to dey re-toast ham again bcus of our weddin on 27th of april so dat she no go deny me dat day in d midst of all niaja studentz.lol..ma guy won re-toast english. |
shakur07: lwkm oh...i swear ds adex na one kain clown ...hope say yhu no go dey crack joked for inside exam hall shajoke for exam hall? Mba...na serious business things |
Stchew ![]() |
Fynestboi: Hahahahaha cnt stop laughn i nearly laugh mai teeth out.... U beta make up wit her fast b4 its 2 lateyou think so abi |
ADEX097's CONFESSION I've been cheating on this lady for the past few months now. I don't care about her or her feelings. Each time her calls ring in my head, I always ignore them. Despite the fact that she helped me to face some life challenges during my secondary school days, I still find it hard to dedicate more of my time to her. Instead I spend my limited time with ma guys in my crib (maths, economics and government). You guys should please advice me on what to do because I really want to make it up to her (ENGLISH-LANGUAGE) before it becomes too late. Yours sincerely, Adex097. |
labodinho: Abeg me dey hear yur confessionlol..its loading |
shakur07: is a pity we hav no mother confessor for ds threadmother confessor ko father confessor ni |
shakur07: lmao and if i may ask whr ue enemies dey make we go fight dem abi wetin u thinkI go holla @ you if God don reveal all of them. |
Few days to utme!!!!....success is sure for every one of us. |
Melancholy: In national income accounting,aggregate saving in any year is defined as a,all savings and time deposite in all banks during the year b,the value of inventory change for the year c,all disposal income not spent on consumption d,all deposits in all banks during the year.[size=64pt]C[/size] |
labodinho: Gud mornin ppl,i hail all of una o. Shakur,adex,fynxt,Dr n all ma Medico.Hope our prep for exam still tight sha,make una no go nogedede like Terry G talk.I hail too o...about preparation things , I HAVE A CONFESSION..... |
shakur07: Dont yhu knw ma nickname back in skool was "mr nice guy"" i fit give person ma eyes if asked for **winks**mr nice guy indeed... That nick name na irony |
shakur07: u for try am first nah even if u sleep till 28th ...hn better for yhu u go don cee d questions we did before doing ur ownGod is revealing my enemies to me bit by bit |
Odunhana: Guy, park well jare. Nobody is asking u to just post what has been written somewhere else here.... Bring out ur point, if at all u want to argue.....im still waitin oi |
Odunhana: Jamb 2007 question 42... Pls give answer with reasonshould be D |
^^^^ sorry...I don forget |
Startimmy: ;> Hi nairalanders, i jst wnt 2 inform u all dat d v.c admission list wuld b released on 22nd of dis mnth, so if u knw u r stl hoping, pray ur name is derethanks for the info bro...God bless you |
1) The Sine, cosine and tangent of 240' are, respectively A. √3/2, -1/2 and √3 B. -√3/2 , -1/2 and √3 C. -√3/2 , 1/2 and -√3 D. √3/2 , 1/2 and √3 2)Which of the following have the same values as sin 15' ? (I) Sin 165' (ii) Sin 285' (Iii)Sin (-15') (iv)Sin(-195') A. I and ii only B. Iii and iv only C. I and iii only D. I and iv only 3). Two of the angles of a triangle are 120' ans 45' . If the side facing the angle 45' is 10cm long , then the side facing the angle 120' is A. 5√3 cm B. 5√6 cm C. 10√2 cm D. 20 cm |
shakur07: Go and use chloroform nah ...trichloromethaneI no trust u dis guy...hope say those things wey u write no go make me sleep till 28th of april. |
Doctor20002: Just passing by........ 2 dose dat dey abusd me are u a learner ? Am sure dis is ur 1st attempt. C d way dey take it up as if dey wan rite final year exam......,....gud nite jare.... My gud padi sweet dream i greet my wife Temitopeabeg dokita....I need sleeping drugs |
Ortarico: 1. Bscore: 2/3 Sir Bussy: 1.B 2.A 3.Dscore: 3/3 tshabalala: b/a/dscore: 3/3 Edis4christ: 1) Bscore; 2/3 papindinho: the way the number one is composed is nt that clearscore; 2/3 |
Odunhana: Lol! U dey vex ooo.... Dat 1 na direct question na.... Ok, i dey comeI dey wait o....my analysis don dey on ground already |
Ortarico: LOL. . .no myn me jare, didn't get the msg of d question. Had thought it was (3/y)^2 which would definitely bcum 9/y^2. . .funi melol..shine ur eye well well |
Odunhana: It is not correct when it is used as trap like this...I hear you..now telme about number (4) |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 207 pages)



