Adex097's Posts
Nairaland Forum › Adex097's Profile › Adex097's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 207 pages)
emekakelvin: shakur,adex and finestboi thank u............surely d fault is from my phoneyou welcome bro. |
Fynestboi: How i wish 2mao wuld be d d.day coz nxt wik saturday i gat 3diff occasion... My dad bible skul d students re dng matric, my band is going 4 a show wey be say na me be drumma, and jamb.... Mai wish make jamb just change am over nite to 2mao i go hapi gan..my humble advice::::don't go for the exam ![]() |
labodinho: Gud aftanun peepz,aw una dey?wit dis der cbt of a tin...[size=16pt]e go delay post jamb guuunn o [/size]cos skulz no go fit conduct post jamb witout a complete candidate.Mayb na August we go do post jamb.CBT,i pity una o.wu help me see Mr 27th of April??God forbid bad thing |
phtemie: thanks..but no lele..everything will be alright.amen |
Fynestboi: nice one we plenty wey dey aim 300plus..naso o.if I score anything less than that boko go vex o. |
Fynestboi: Cbt cnt stop our result them tell u say na pesn dey mark omr ni na machine naa haba wetn appen na may d result go cum out eida first wik or 2nd wikna [size=32pt]MAY 3rd[/size] result go show.[size=1pt]my score»305[/size] |
[quote author=t.boy007]Just wana ask this question. If we ppt do our exam on 27th what is the assurance that our result go come out in a week time. But i don't think it will be released in a week time because jamb will not have time to mark it,they will be very busy ensuring the success of cbt[/quote]nah.that's not possible. Our result is gonna be out a week after the exam. Concerning the marking, jamb aint waec na 100% obj so the marking is done by a machine. |
Fynestboi: Dis goes to adex, adex adex adex adex how many tym i call u...nothing dey happen jor ![]() |
phtemie: All my fellow cbts..pls,go and re-print your photocards to know the new date for your exam..jesus krist!! |
Fynestboi: he tell me to yesterday on 2go bt i dn tell him wetn he go do, d fault is 4rm is phone, coz he told me if he tries to log in na like guest d tn dey log in so i ask him to try desktop or laptop...ah...no lele |
Odunhana: No Story.... Attempt all dis simple questions pls1)d 2)a 3)a 4)d 5)b |
shakur07: and lyk africa inside da worldyea..and like the world inside the universe. ![]() |
shakur07: make hn send a pm to d mods nao maybe olawalebabs or odunnu...i sure say solution go dey lyk d@ok~thanks |
iamjoseph: Nt really! Av stayed in dat area b4..asin itire...jst knw there0K |
Good morning people!!! Few days 2go!!!!! ![]() |
@FB and all emekakelvin can't post on nairaland o..you guys should help him o |
iamjoseph: Itire ikate.?yea..you stay there? |
Fynestboi: so na all dose area u dey stay surulere, itire only u? U be twins ni?itire dey inside lere na..just like Nigeria inside Africa |
Fynestboi: Go thru dat thread u wuld c wat appenhttp://www.nairaland.com/1262358/education-mod-nid-uroh shitt I missed the drama..so so funny |
shakur07: only ogas for nairaland know oh .as i wan post lyk ds thread it shows d thread has been removed .@first i thought am having astigmatism nih ..bur as d tin dey continue ..i don knw say ghen ghen *enemies @ worklol..na every thing be enemies handiwork abi |
Fynestboi: Tank God we almost lost dis thread.. Tanks to God, tanks to our mods and also tanks to myself and oduhana...wetin happen ? ![]() |
shakur07: if to say hn mark by hnesf na 401 he go score be dat ![]() |
iamjoseph: Wu go beg u...na u sabi...u go mark am by ur sefgood for me then ![]() |
shakur07: make we bet am ...oya na |
shakur07: d@ area no con get name abi [/quot[quote author=Fynestboi]U no fit stay 4 mai area guy am nt joking were u dey staye] you guys don turn me to joker abi.I'm serious ,we stay in thesame area..I told you in govt thread but you don 4get. #Nigeria»Lagos»surulere»itire# |
[quote author=twinkle.]Pls help .. I can't browse with My data bundle.. My Airtime is being deducted.. Its a serious issue..[/quote]send DATA OFF to 131 |
Fynestboi: @adex were do u reside?We stay in thesame area. ![]() |
Fynestboi: Am sure u must be joking u beta change wat u write to 7:45am, u 4 no go again funi dude dis guy dey dream!!! Who go help me wake am oooI promise..I would be the last person to post on this thread before the exam. |
shakur07: if yhu use am nao or afta jamb ..e doesnt make ani difference still **a stitch in time saves ten**difference dey jor....after jamb and before jamb are two different things |
shakur07: U for use d drug first nao and les see wetin go happen nextok... I go buy ham after jamb |
shakur07: first na shakur ..and nao doctor ...ur enemies don dey take number oh *lolyes nw..baba God is watching you all in 3D |
Johntosyne: Gud mawin fwends, make sure u get to ur xam centre early coz we no fit knw may dibu ojerinde go drink chelsea + ogogoro ovanyt nd if he fit say make dem start d xam 4 six o'clock coz jamb candidates don plenty nd dey wud nid to make more profit nxt yr! Xo u'll av to get 2 ur xam centre as early as 3:00am, k? lolma plan is to get to my centre 11:45am on the dot. And nobody is gonna change thaat! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 207 pages)




Good morning people!!! Few days 2go!!!!! 