Adoga1759's Posts
Nairaland Forum › Adoga1759's Profile › Adoga1759's Posts
1 (of 1 pages)
Epldaily:Shay na every mata Nigeria people go take personal? Important tinz are der to talk about u re der speaking of somebody who no get idea if una be her fans... jesu |
femu:Please use the information take cook means |
Wetin dey worry dis guy self, instead him for dey dance shorky say him public wife don give am reasons to cancel wedding e dey here talk rada rada. |
All this criminal politicians, shay na so so bags of rice dem go dey donate waka abi? Instead dem for create something wey go enable this people to fit dey buy this bag of rice constantly dem bigin give dem rice wey nor go last one month before e finish. Na wa oh |
Celebrities na hin stupid pass but nigerian celeb worst pass shit, I nor no weda na d small coins wey dey dia account make dem dey mumu like dis. Now look at this two idiots children parents for dat mata carry dia stupid marriage problem wey suppose to be private come public make everybody dey see dia stupidity, wen una dey happy dey Bleep each other dey go do chop chop una nor come media now una come bigin disgrace una selves bcuz say una don taya for each other stupidity abi? |
Adoga1759: |
bamidelee:Look how stupid u are idiot like u, if know the definition of zoo u will open ur big mouth to call zoo anyhow, even if ur not in dat zoo atleast ur family members or even ur parents lives in the same zoo it means ur parents and your family members are all zoo mumu like u |
Why Nigerian media's over rate things shay dis na lack of exposure or to promote beef between this people? shay GUCCI na something wey people suppose take like gold? Italy is the home of designers but GUCCI no dey among their best designs or better still the costed design in italy, but awa celebrities won dey make fellow nigerians dey stupid because some of dem never travel before go see how things dey for europe. |
He scored goals last week |
NwaAmaikpe:See how stupid are, for your own eyes u say nothing wrong with this dress abi? |
Must u tell us dat everything dey sent u in private must be narrated in public? Wch kind dull attitude dey worry awa so called celebrity self |
But wetin bring dis comparison with this guys now? |
You did well young copper but the issue is that not every help you give out the whole world should noticed. |
The igbos wey dey support this biafra movement too dey insultive kai, una just dey shout for freedom freedom Nigeria no dey treat una well shay na prison una dey for Nigeria? For goodness sake make una tell me who Nigeria dey treat well from d Hausa to the yorubas and the edos? We all dey suffer for this same thing but why una the Ibos believe say una dey superior more than any other states in d country? This na pure greediness |
The Igbo pipu keep calling Nigeria dat Zoo dat Zoo, if una dey collam Zoo Zoo and still una dey inside the Zoo shay no be all of us b d baboons now? Cause i see no sense for wetin una dey fight against, a zoo wia u get your daily bread, a zoo wia u waka as u like do your business without any disturbance yet una dey call d country dat Zoo dat Zoo. I pity for the poor ibos wey dey call for separation |
Hmmm na wa oh, one person go just stand up say election no go happen for all eastern states as if him na God yet most people dey clap hands follow am. Even the igbo men wey don do great things for Nigeria no stand up for separation na Kanu wey be ordinary hustler for UK just waka come say him won divide country like nigeria wey him never sacrifice anything on, make una continue to follow am oooh greedy set of people |
1 (of 1 pages)
