Aeebeecee's Posts
Nairaland Forum › Aeebeecee's Profile › Aeebeecee's Posts
1 2 (of 2 pages)
RIP |
my Nigeria people..talk beta wen u see beta...there is a reasonable improvement in power supply.. no lie na fashola we go hail abi who sef.... |
i pity the coming generation...dem no go get dreams for head pass get money be like davido n weedskid. |
wait o.... 37.5mill x 340= 12,750 million naira Jesu...apostle ll faint if he hears about this...God i'm going back to bed...its not real ![]() 11803125000.00 Nigerian Naira |
these peps dey tire me sha....you expect make i carry list of 42 names go chemist to dey cross check when malaria dey worry me....shioo better find a way to stop the distribution or production which is ur job than giving us extra wahala unto malaria. |
seyi seyi....you are finished.. looking for publicity from everybody dat is popular...u tink it ll bring back ur career, this one no be chibok gals o |
its all good...i dont see anything bad with this Kemi of a thing o.... most of y'all run your muff way more than her with no informative thing coming out. |
Mr. lai said u should come n shot the video in African shrine o.... btw ur manager dey try |
1 2 (of 2 pages)
