Poems For Review › Re: Welcome O Ramadhan! - A Poem And A Breif Commentary By Laykorn by Ahmad4452(m): 8:41am On Jun 19, 2015 |
Sobur wu be AbuUsaamah Abi na dat Boi wey i dey fink.. laykorn: Cc:
AbuUsaamah Yuzjet cisse7575 Lagusta 1 Like |
Politics › Re: Buhari Meets With Nigerian Community In South Africa (photos) by Ahmad4452(m): 9:00am On Jun 16, 2015 |
Sh*t Geh u gve u dat back door ..@dp...u luk hot KinkyAngela: Buhari, please tell those Nigerians(Biafrans) to stop peddling drug in South Africa. Tell them to stop bringing the name of the country into disrepute. |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by Ahmad4452(m): 12:43pm On Jun 10, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: November-born "The Loyalists" - Let's Meet Here. by Ahmad4452(m): 7:53am On Jun 10, 2015 |
Op hw u take knw me lyk dis... Nov 30 take over..
Enemies bow dow Nov on d Way...
#November |
Dating And Meet-up Zone › Re: November-born "The Loyalists" - Let's Meet Here. by Ahmad4452(m): 7:50am On Jun 10, 2015 |
U don finish wif ur grammar sey n u don get attention #Godwin..So can jst walkout of dis threa d b4 sango strike u get out CHoccolaTE: Scorpios disgust me. They are tooooo sensitive, take revenge to extreme heights for the smallest wrong doing even though they are experts in doing others wrong and putting people through pain and suffering just to see their 'bad side' and 'bring out their 'true colors', always looking down on others because they think they are everything with cherry on top. Always plotting god knows what against other people because they want to control everyone and everything. Scorpios are not good for anything. That popular saying that scorpios see right through people is just rubbish. Scorpios don't see right through anyone. They are always seeing evil and bad intentions everywhere and in everybody and everything. even good intentions are misinterpreted to mean intention to harm them. And they are always thinking of sex like some goddam bleeping perverts. Scorpios are useless. The world will be better without them. |
Romance › Re: 5 Reasons You Should Marry A Yoruba Lady by Ahmad4452(m): 7:30am On Jun 10, 2015 |
Bro nt all am a yoruba guy i no fit go for ijebu babe nt i fit go for Egba babe |
Romance › Re: Gal's Una Try... by Ahmad4452(m): 7:17am On Jun 10, 2015 |
Guy watin be gay 4 d mata naw d Op dey talk tru talk u sa e Be gay O ga 4 u oo Cutehector: I bet the op is either gay or a guy |
Health › Re: Suya And Reasons You Should Stop Eating It by Ahmad4452(m): 7:13am On Jun 10, 2015 |
Hw Man pikin got leave Suya alone.Op e be lyk se u neva taste Mallam Abdu Suya b4 se.I no fit bt go minimize am |
Celebrities › Re: Saka Shares Photo Of His Beautiful Wife With A Funny Caption by Ahmad4452(m): 4:39pm On Jun 09, 2015 |
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by Ahmad4452(m): 12:26pm On Jun 09, 2015 |
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by Ahmad4452(m): 9:01am On Jun 09, 2015 |
Abeg person wey no fine fit contest or na IQ stuff u dey luk...jst askin E-rat no cum bite oooo |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by Ahmad4452(m): 8:49am On Jun 09, 2015 |
Sis mi na u dey ur dp abeg[quote author=Princessderaa post=34542039] |
Politics › Re: Buhari And Service Chiefs In Crucial Meeting by Ahmad4452(m): 1:12pm On Jun 02, 2015 |
Wait 4 outcum |
Politics › Re: Osinbajo Formally Takes Over Villa Chapel by Ahmad4452(m): 7:55pm On Jun 01, 2015 |
Saharareporter,Mogidi u na go stil hang una self b4 Baba finish is tenure wif d way finz dey go...Mke i yarn u sumfin eh if u lyk ur self relocate to sambisa or Otuke B4 it 2 late.....Change saharareporter n Mogidi brain |
Family › Re: He Found A Condom In His Mum's Bag..what Should He Do? by Ahmad4452(m): 10:11am On May 30, 2015 |
Bro al u nid to do is confront her abt d abt d stuff den ask wu d guy is.Bro one tin u must nt allow is d guy must be ur agemate...abeg if e be small fight ur mum oooo mke she drop d guy because e go cause prob 4 ouse |
Literature › Re: Nairaland Poetry Club Chatroom. by Ahmad4452(m): 9:48am On May 30, 2015 |
Sobur i neva knew u gud in poem....meself won register i fex laykorn: The club will have to assign you a number then sir. You should be registered tomorrow. Ayamlaykorn |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Ahmad4452(m): 8:53pm On May 21, 2015 |
Were Roki babe ccLala247 |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Ahmad4452(m): 7:55pm On May 21, 2015 |
Daddy hw u tke no sey aunt lala get big ukwu bt aunt lala wey u get nyansh na packagin or real MrCork: ...kaiii..see nyansh!  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Ahmad4452(m): 7:51pm On May 21, 2015 |
Abeg i wan mke d mod ban me sef NL don tire me.Eh ishi watin u won try to do abeg na play i dey follow u do ooo.....wu b d geh wey dem ban is it missclassy |
Politics › Re: 9-year Old Student Writes Book On Terrorism by Ahmad4452(m): 8:19am On May 21, 2015 |
Must u let ppl knw hw brainless u are boy stop, person wey u fit born dey write abt terrorism u dey here dey talk lyk omo ale WombRaiders: Easiest subject ever just find Islam and moslems and you have terror starring at you |
Sports › Re: Flying Eagles of Nigeria Thread: U-20 World Cup (New Zealand 2015) by Ahmad4452(m): 3:21pm On May 19, 2015 |
Hbd safarigirl: the match is today, there was no match yesterday |
Politics › Re: Buhari Should Not Be Sworn In With The Quran – Etcetera Writes by Ahmad4452(m): 10:50am On May 16, 2015 |
Ecterea abi watin be yr name u jst want to be famous by force wen my Gej swear wif bible u no talk oo bt wen na buhari tym na u knw sey e no gud...i swear u get brain tumor |
Phones › Plz How Do I Unblocked My Mtn Sim Without Using Puk by Ahmad4452(op): 10:14am On May 14, 2015 |
Gurus in d ouse nid ur help ooooo |
Business › Re: Photo: See The Lagos Taxi Driver That Uses POS by Ahmad4452(m): 6:14pm On May 12, 2015 |
|
Business › Re: Photo: See The Lagos Taxi Driver That Uses POS by Ahmad4452(m): 1:16pm On May 12, 2015 |
[color=#990000][/color] Spaxon:
. I never marry oooo n i be last born abeg abeg we fit be one....i fit die on top ur mata mke sendd u PM  Spaxon:
. I never marry oooo n i be last born abeg abeg we fit be one....i fit die on top ur mata mke sendd u PM |
Business › Re: Photo: See The Lagos Taxi Driver That Uses POS by Ahmad4452(m): 1:15pm On May 12, 2015 |
Spaxon:
. I never marry oooo n i be last born abeg abeg we fit be one....i fit die on top ur mata mke sendd u PM |
Politics › Re: Non-indigenes In Lagos Must Respect Their Hosts– Akiolu by Ahmad4452(m): 11:51am On May 11, 2015 |
GodMode: Where did u get this info from  see question wu plenty pass 4 Alaba abi u no dey lag ask ur igbo brodax |
Business › Re: Photo: See The Lagos Taxi Driver That Uses POS by Ahmad4452(m): 11:23am On May 11, 2015 |
Spaxon: lol thanks dear wwwooooww spaxon u are d angel God sent to dis world ryt u luk gud,fwesh,cutie take away,eatable abeg u don marry or u get any younger sis |
Politics › Re: Non-indigenes In Lagos Must Respect Their Hosts– Akiolu by Ahmad4452(m): 9:36am On May 11, 2015 |
Can d igbo try dis wif d north dey dare nt.do we any LGA chairman in d east n south nt to talk of commisioner |
Politics › Re: Non-indigenes In Lagos Must Respect Their Hosts– Akiolu by Ahmad4452(m): 9:26am On May 11, 2015 |
Igbos are nt appreciative only in lagos dat market was built 4 non indigenis Alaba 4 igbo market n Mile12 4 hausa.tel me any region dat did dat |
Politics › Re: Umar Nasko,The Youngest Governorship Candidate In Last Election(Pics) by Ahmad4452(m): 7:50am On May 10, 2015 |
U expect d common man 2 vote 4 u wif dis type of lyf style |
Celebrities › Re: Chimamanda Adichie And Genevieve Nnaji: Who Rocks The Afro Hairstyle Best by Ahmad4452(m): 2:41pm On May 04, 2015 |
Chiamamanda |