Ahmodu4real's Posts
Nairaland Forum › Ahmodu4real's Profile › Ahmodu4real's Posts
how much is it. |
OP abeg u, that 8 and 9 cancel them in ur post, Northern girl sabi cook wetin? even thier mother and grand mothers no sabi cook anything. if u eat 90% of northern girl food i swear na for toilet u go sleep,. 2- if u talk of respect pls remove that unles u get car and money that wen u got to be respected by them. |
good for them, that y most of them no go get proposer till their manoupouse time, believe it or not most of them will later be paying all these small boys to Bleep them. becos wat am seeing, no one will like to marry all these already made liability called women. una go later come give testimony later , all of una wey dey look for rich guy go.later pay the poor guys to marry u, just to bear thier name, shmm. |
we both lack maturity then, due to distace. but meehn that babe is consedrate and helpful and am very sure her new guy should be proud of her . still remember her sometimes but she is bygone. |
the way ladies hate ball heehee . even person that discover that game if he were to.be alive today na woman go kill am. my babe hate ball but me no go lie i love watching ball with passion. if my future wife hate ball am sorry she is on her own ooo. |
stingyness, she belong those girl that dont believe in spending money on a guy, na to collect ur own join hers. but she go meet me for there. |
them say them dislike stingy guy and 90% of them girls are very stingy and self centered, imagine a girl that know am a student will ask me for money to do her i will try and giver a little. and that stupid girl i will be going back to school no even a salt of 100naira, not even a call to ask weather i don reach ur destination . if i give any girl my 100naira know i try becos i no be una papa if u need money for that u better get something doing. |
i just like the simplicity of these lady, dont like all girl westing.money on wedding gown that will be worn for just a day, or they want to trow all the party so that it wil be the talk of the town. next year they get broke the marriage fall none una wey want her to wear 1million wedding gown go help them oo. small pikinssss |
thank God i pray make all this fish head brain girl change thier mind toward all this synthetic hair imagine a lady that had no income is hustling to wear brazilian hair of 15k just to be like others, y thier income are not the same. i tire ooo. |
hmm this new one sure pass o, juging on my way to December oo, i pray the gold digger no go.get my time Amen. |
No problem come consult me with just 1M u will have all of them, then another tip just start ur chart with all the NL babe with recharge card . becos yoruba go say òwó ni obîrín mó i rest my case. |
Hmm good advise i know most of them will not still listing , my babe nearly make me her company wat i always hear is 1-i dont av credit 2-please my hair is scrashing me, i want to fix it pls any amount Even wen she knew am a student whenever am back home demand start and she knew that am a poor boy. but i know let the cancaworn chop into my skin before i change am for am , i run for my life since then me too fit proud of 5k in my pocket. hmmm sometime i blame myself for even toasting some of those girls self. |
OP i.swear u no normal see wetin u post dow u dont av d statistic i know.blame u, in ENGINEERING ATBU BAUCHI no dey u are joking a school were the Enginering student get fulstrated day by day to graduate there just be like say u dey look for certificate to go paradise. if u graduate here and u no.comit suicide them nothing go make u commit suicide after u graduate. |
Go there as an invitee or the husband, dow is not a big deal but the truth i won't be confortable is better am at home taking my bottle of Fanta, than to be there eating wat am not suppose to eat, but sure i will wish her good luck becos me no dey vex for good thing . and me too go marry . |