Ajasbaba's Posts
Nairaland Forum › Ajasbaba's Profile › Ajasbaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 44 pages)
my advice for you is just forget both of them, Try me and you go see wonder. ![]() |
Keneking:wetin concern you. |
NAH THAT SMALL THING YOU CALL YARNSH, COME SEE WETIN MAMA IYABO CARRY. ![]() |
ok we hear, tell us wetin you sell join am. |
SORRY OHHH OP. BUT FOR THIS BUHARI ERA I PRAY YOU FIND YOUR CAR |
NAH BY FORCE MAKE YOU GIVE THE KIDS SHOE. NAIJA POLITICIAN, UNA NEED SERIOUS DELIVERANCE |
its seems baba bought new ears, even at that he cant still hear Nigerians cry about his harsh govt. |
and you call 20m only, even at that baba still no dey hear. what a waste of money ![]() |
SEE THERE YEYE UGLY FACE |
THE GUY MOUTH DEY SMELL NAH, IF WE SAY BRUSH YOUR TEETH 3 TIMES A DAY THEM GO SAY OUR MOUTH DEY SMELL ![]() |
that snake must be born from a political family. that snake is just a typical example if naija politician |
wetin concern you, now if the husband carry cutlass pursue you them go say the man is heartless. why not throw way face and carry stick waka ![]() |
you wan die and you dey ask of help, you never ready to die. there are 1001 and way to die. just choose and you will get result. if person like you die you think say the world go miss you. i no blame you sha change never reach your side. |
what is sexy.you mean those flat fallen heros. she better adjust because market no they sell like before again ![]() |
if woman dey among those we go interview me and she come fine join, nah there my problem they ohhhhh ![]() |
him think say him dey workshop |
all black women get yarnsh nah |
they must find one lie to tell us. am sure lier muhammed have a hand in this NA story. |
i go just bend down pack all my i phone waka. thats all, naija babe just buy her Nokia torch light and before you say will you she don answer i go marry you |
you for help us list what happen after she have given him sex. then we can compare and contrast |
see as them paint her face sote she come resemble toy. this babe go ugly die.ask her to wash all that paint off her face. |
oboy see hips of life. ![]() |
Chiefly:ok sorry. |
see as the guy resemble Albino |
this OP no well, firstly this picture nah for borno state when boko boys dey form. secondly crocodile tears nah just one of baba change slogan. ![]() |
nah the babe yarnsh confuse the guy, AT the rate this guy dey go if she ask of any amount this guy go pay. the girl sef dull,see correct ATM you dey waste time. but the guy sef try 4yrs no be moi moi when 200 naira+ a bottle of malt can solve your problem you dey increase price like the way dollar dey rise for naija. |
Am sure the lecturer will be from Edo state, ![]() and foreign student from state like Edo,ondo,some few from enugu ![]() |
e bi like say you follow otherwise how you take get all this break down again your post no even get source. i smell rat ![]() |
its not funny after all we never recover abacha loot finish ![]() |
brother did you just wake up from sleep. pls nah sept we dey. time for April fool never reach ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 44 pages)
